RB Leipzig Vs Liverpool: UCL (0 - 2) On 16th February 2021 - European Football (EPL, UEFA, La Liga) (3) - Nairaland
Nairaland Forum › Entertainment › Sports › European Football (EPL, UEFA, La Liga) › RB Leipzig Vs Liverpool: UCL (0 - 2) On 16th February 2021 (14645 Views)
| Re: RB Leipzig Vs Liverpool: UCL (0 - 2) On 16th February 2021 by uniqueuser(m): 8:18pm On Feb 16, 2021 |
Tamel:Na jones dey TAA side...Meanwhile Thiago we no want unnecessary fouls/tackles.
|
| Re: RB Leipzig Vs Liverpool: UCL (0 - 2) On 16th February 2021 by uniqueuser(m): 8:20pm On Feb 16, 2021 |
Rodwave: Veezy4u: Rodwave:Williams? i sabi run pass dat guy.. he just dey defend like spaghetti
|
| Re: RB Leipzig Vs Liverpool: UCL (0 - 2) On 16th February 2021 by Hydronium(m): 8:22pm On Feb 16, 2021 |
IMO, Thiago is a jinx to this team |
| Re: RB Leipzig Vs Liverpool: UCL (0 - 2) On 16th February 2021 by Tamel(m): 8:22pm On Feb 16, 2021 |
uniqueuser:I no trust klopp Jones sef , dawan go dey caress ball like bress Make dem sha dey aggressive today abeg |
| Re: RB Leipzig Vs Liverpool: UCL (0 - 2) On 16th February 2021 by Rodwave: 8:25pm On Feb 16, 2021 |
uniqueuser:Lol.. It is not easy tracking ball and running at the same time oh. No reason am oh |
| Re: RB Leipzig Vs Liverpool: UCL (0 - 2) On 16th February 2021 by Gbest90(m): 8:28pm On Feb 16, 2021 |
fergie001:That back line sha. 'Hoping' for a Liverpool win though.But man, they’ll be made to work for it! |
| Re: RB Leipzig Vs Liverpool: UCL (0 - 2) On 16th February 2021 by Rodwave: 8:30pm On Feb 16, 2021 |
Who get the link to watch match online please? |
| Re: RB Leipzig Vs Liverpool: UCL (0 - 2) On 16th February 2021 by Shugar1: 8:31pm On Feb 16, 2021 |
Henderson in defence again? Y this man nor dey gree hear word. Hendo is needed in midfield abeg. U sign 2 CB, u still drop hendo for CB, abi klopp don dey ment. We need winning today. #YNWA |
| Re: RB Leipzig Vs Liverpool: UCL (0 - 2) On 16th February 2021 by EbukaHades10(m): 8:33pm On Feb 16, 2021 |
Na "annoyingly aggressive" beating I dey expect from Liverpool to Leipzig. Let's show them why we are European royalty
|
| Re: RB Leipzig Vs Liverpool: UCL (0 - 2) On 16th February 2021 by Gbest90(m): 8:33pm On Feb 16, 2021 |
Babysho:Lolz. @ bolded, Liverpool actually love teams that play like that. The problem will be at the back. |
| Re: RB Leipzig Vs Liverpool: UCL (0 - 2) On 16th February 2021 by Polynek(m): 8:37pm On Feb 16, 2021 |
Barca and Liverpool will conquer Dix night |
| Re: RB Leipzig Vs Liverpool: UCL (0 - 2) On 16th February 2021 by Angelfrost(m): 8:40pm On Feb 16, 2021 |
fergie001:That's strange... The very teams that dumped your mediocre butts in Europa?!! Issokay! ![]() |
| Re: RB Leipzig Vs Liverpool: UCL (0 - 2) On 16th February 2021 by Gbest90(m): 8:42pm On Feb 16, 2021 |
Angelfrost:
|
| Re: RB Leipzig Vs Liverpool: UCL (0 - 2) On 16th February 2021 by prinsam30: 9:04pm On Feb 16, 2021 |
Leipzig 1 vs 0 Liverpool correct score Barcelona 1 vs 2 PSG correct score with 100K stake |
| Re: RB Leipzig Vs Liverpool: UCL (0 - 2) On 16th February 2021 by Humanoid01(m): 9:05pm On Feb 16, 2021 |
Wait, why isn't Dstv showing the UCL? |
| Re: RB Leipzig Vs Liverpool: UCL (0 - 2) On 16th February 2021 by Adasun(m): 9:08pm On Feb 16, 2021 |
link to life match o |
| Re: RB Leipzig Vs Liverpool: UCL (0 - 2) On 16th February 2021 by fergie001: 9:08pm On Feb 16, 2021 |
Kill Liverpool for us ooooo ![]() ghettokid1 angelfrost fuckingmallam45 ebukahades10 gbest90 Wordson crazygod kyase ray07 vickyrotex angelfrost theboss100 emeijeh |
| Re: RB Leipzig Vs Liverpool: UCL (0 - 2) On 16th February 2021 by Gbest90(m): 9:09pm On Feb 16, 2021 |
fergie001:Hmmmm. |
| Re: RB Leipzig Vs Liverpool: UCL (0 - 2) On 16th February 2021 by Shugar1: 9:12pm On Feb 16, 2021 |
prinsam30:Even though na heaven giv u this game u nor go stake am 100k |
| Re: RB Leipzig Vs Liverpool: UCL (0 - 2) On 16th February 2021 by RedBlood01: 9:15pm On Feb 16, 2021 |
fergie001:this is sure win for the home team na ![]() fergie001:this is sure win for the home team na |
| Re: RB Leipzig Vs Liverpool: UCL (0 - 2) On 16th February 2021 by prinsam30: 9:20pm On Feb 16, 2021 |
Shugar1: u see that one talk sha buh on a more serious note 100K too small sef, people dey stake with 1M, wetin be 100K |
| Re: RB Leipzig Vs Liverpool: UCL (0 - 2) On 16th February 2021 by MrDDM: 9:21pm On Feb 16, 2021 |
I have airtime to sell.. Direct transfer.. If u have interest chat me on WhatsApp 070-3600-58-70. Note I don't do online things.. I prefer to meet in person, I'm living in Navy barrack okokomaiko. LAGOS |
| Re: RB Leipzig Vs Liverpool: UCL (0 - 2) On 16th February 2021 by Babysho(m): 9:26pm On Feb 16, 2021 |
Gbest90:Haha I actually know that but with our recent performances I don't think we can keep up but we will see. Like I said Champions League has it's own spirit |
| Re: RB Leipzig Vs Liverpool: UCL (0 - 2) On 16th February 2021 by YurFatHer: 9:28pm On Feb 16, 2021 |
Adasun:Na death match u go see |
| Re: RB Leipzig Vs Liverpool: UCL (0 - 2) On 16th February 2021 by Richy4(m): 9:32pm On Feb 16, 2021 |
Babysho:Yea!!! Indeed U are a Liverpool fan... Maybe I should double check the meaning of fan again.. |
| Re: RB Leipzig Vs Liverpool: UCL (0 - 2) On 16th February 2021 by andriy65(m): 9:37pm On Feb 16, 2021 |
You can watch the match live with this app Just go to goògle plàystore type Vìťanetsport and a live football tv hd app will pop up download and enjoy Type Vìťanetsport without any space between |
| Re: RB Leipzig Vs Liverpool: UCL (0 - 2) On 16th February 2021 by Adasun(m): 9:41pm On Feb 16, 2021 |
andriy65:I don't know if it's network but it stop working after few seconds |
Barcelona Vs PSG : UCL (1 - 4) On 16th February 2021 • Leipzig Vs Manchester United UCL (3 - 2) On 8th December 2020 • RB Leipzig Vs PSG :UCL (0 - 3) On 18 August 2020 • 2 • 3 • 4
Anderlecht Vs Manchester United: Europa League (1 - 1) On 13th April 2017 • Arsenal Vs Swansea (2 - 1) On 28th October 2017 • Messi Wins Ballon D'or



