Royal Stiches Texture - Fashion - Nairaland
Nairaland Forum › Entertainment › Fashion › Royal Stiches Texture (472 Views)
| Royal Stiches Texture by FatherCHRISTMAS(op): 8:10am On Feb 20, 2021 |
Royal stiches mixture |
| Re: Royal Stiches Texture by FatherCHRISTMAS(op): 3:43am On Feb 23, 2021 |
SatanicPriest:naa distub dey behind that voltage Moniker. |
| Re: Royal Stiches Texture by SatanicPriest: 7:01am On Feb 23, 2021 |
FatherCHRISTMAS:lol i no go dey surprised but whoever the person be no fit come out boldly. as long as the person dey fear to come out boldly i am good. atleast the person dey fear. the fact say he dey fear na wetin i want ![]() but what of this screenshot . because i dont think he will want me to troll him with his pic like i did last time lol
|
| Re: Royal Stiches Texture by FatherCHRISTMAS(op): 7:13am On Feb 23, 2021 |
SatanicPriest:naa so e dey do naa don't you find it awkward he is asking himself where he is staying" naa the scam format naa. naa weyre boycheck his 1st posts on business section ![]() |
| Re: Royal Stiches Texture by SatanicPriest: 7:19am On Feb 23, 2021 |
FatherCHRISTMAS:abeg u fit screenshot am or tag me? omo. though the moniker sounded like him when he started getting pissed with the giveaway but i just try not to one belive say na him till i get full proof. if i get the full proof, he go hear am from me this time |
| Re: Royal Stiches Texture by SatanicPriest: 5:32pm On Feb 25, 2021 |
Disturbb:i bin dey try get exactly who the moniker be. the moniker was really sounding like you but i still no wan believe say na you because i know say u na crs guy and this moniker is more like an ibo guy . so i had to ask on the thread the moniker was more frequent in and the 2 guys there say na jabhunter. usually i dont follow what people just say . na why u no see me mention you through out. but if say the moniker no deactivate, i for sabi exactly who dey behind am, because na yesterday i get the moniker time. |
Blue Lace Aso Ebi Styles - Royal Blue Lace Styles For Wedding And Aso Ebi • MEN’S WORLD. Check This Amazing Fabrics Out. The Texture Is Awesome • Flawless Beauty, Check Out Three Amazing Tips For Improving Perfect Skin Texture • 2 • 3 • 4
Women Fashion • Semi Fshion House || Latest And Flawless #ankara?dresses And Styles. • How To Make Perfume At Home

i no go dey surprised but whoever the person be no fit come out boldly. as long as the person dey fear to come out boldly i am good. atleast the person dey fear. the fact say he dey fear na wetin i want 