I Need Tecno L9 Plus Scrab Phone .... - Phones - Nairaland
Nairaland Forum › Science/Technology › Phones › I Need Tecno L9 Plus Scrab Phone .... (829 Views)
| I Need Tecno L9 Plus Scrab Phone .... by chingle5(op): 11:25pm On Mar 08, 2021 |
Abeg if u have tecno L9 Plus scrab phone for sale please halla me 09098970319 |
| Re: I Need Tecno L9 Plus Scrab Phone .... by chingle5(op): 5:49pm On Mar 09, 2021 |
Anybody ![]() |
| Re: I Need Tecno L9 Plus Scrab Phone .... by Pavillon: 8:01pm On Mar 09, 2021 |
How much, i have one that im currently not using again |
| Re: I Need Tecno L9 Plus Scrab Phone .... by chingle5(op): 10:41pm On Mar 09, 2021 |
Pavillon:I dey stay Lagos .... I no too carry na 5k dey me hand |
| Re: I Need Tecno L9 Plus Scrab Phone .... by Emagha(m): 12:16am On Mar 10, 2021 |
i have one with gold color but I'm in delta state |
| Re: I Need Tecno L9 Plus Scrab Phone .... by Nobody: 9:33pm On Mar 10, 2021 |
I have one at home.
Whatsapp number
08134082889 |
| Re: I Need Tecno L9 Plus Scrab Phone .... by Kudducini(m): 3:32am On Mar 12, 2021 |
Pavillon:what's your price |
| Re: I Need Tecno L9 Plus Scrab Phone .... by EmmyG012(m): 1:58am On Mar 13, 2021 |
Wetin do the phone again? |
| Re: I Need Tecno L9 Plus Scrab Phone .... by Corroro: 4:33pm On Mar 13, 2021 |
chingle5:what do you need it for, you want to fix one you have? You can visit carlcare for help |
| Re: I Need Tecno L9 Plus Scrab Phone .... by chingle5(op): 7:15pm On Mar 13, 2021 |
Corroro:Abeg make una no dey tell me about carlcare ![]() |
| Re: I Need Tecno L9 Plus Scrab Phone .... by Corroro: 1:43am On Mar 14, 2021 |
chingle5:what is wrong with telling you about carlcare?, especially considering the kind of services they offer |
| Re: I Need Tecno L9 Plus Scrab Phone .... by chingle5(op): 1:53am On Mar 14, 2021 |
Corroro:Nah person way no no carlcare dey advice make person go carlcare ![]() |
| Re: I Need Tecno L9 Plus Scrab Phone .... by Corroro: 1:58am On Mar 14, 2021 |
chingle5:no o, na pesin wey know carlcare dey advice pesin go carlcare |
| Re: I Need Tecno L9 Plus Scrab Phone .... by chingle5(op): 6:29pm On Mar 14, 2021 |
Corroro:Carlcare na Bandit ![]() |
| Re: I Need Tecno L9 Plus Scrab Phone .... by Abiodunspectre(m): 1:10am On Mar 15, 2021 |
Go to Carlcare. |
| Re: I Need Tecno L9 Plus Scrab Phone .... by Abiodunspectre(m): 1:10am On Mar 15, 2021 |
chingle5:But you'll get what you seek there. |
| Re: I Need Tecno L9 Plus Scrab Phone .... by Abiodunspectre(m): 1:18am On Mar 15, 2021 |
Go to Carlcare. |
| Re: I Need Tecno L9 Plus Scrab Phone .... by chingle5(op): 9:29am On Mar 15, 2021 |
Abiodunspectre:infact u sef u be Bandit ![]() |
| Re: I Need Tecno L9 Plus Scrab Phone .... by paduzman: 1:27pm On Mar 15, 2021 |
| Re: I Need Tecno L9 Plus Scrab Phone .... by chingle5(op): 2:47pm On Mar 15, 2021*. Modified: 3:03pm On Mar 15, 2021 |
paduzman:if dem like make dem repair house U sef b bandit ![]() |
| Re: I Need Tecno L9 Plus Scrab Phone .... by Corroro: 6:40pm On Mar 16, 2021 |
chingle5:how? They only offer after sales service of phones and accessories. |
| Re: I Need Tecno L9 Plus Scrab Phone .... by chingle5(op): 5:10am On Mar 17, 2021 |
Guy I still dey find o |
| Re: I Need Tecno L9 Plus Scrab Phone .... by chingle5(op): 5:12am On Mar 17, 2021 |
Emagha:Chairman hw va ur number make we talk |
In Need Of Tecno L9 Plus Scrab Phone • Five Problem With The Tech L9 Plus • Tecno L8 Vs Tecno L9: What’s The Difference? • 2 • 3 • 4
Where Can I Get Redmi Note 10 Pro In Osun State Or Ibadan? • Essential Back To School Tech Items • Samsung A20 (used) - STILL AVAILABLE


na phone dem they repair for there o