Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,150,603 members, 7,809,191 topics. Date: Friday, 26 April 2024 at 04:06 AM

BBNaija 2020 Live Updates Thread - TV/Movies (10267) - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / TV/Movies / BBNaija 2020 Live Updates Thread (4979741 Views)

Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread / BBNaija 2022 Live Updates Thread / BBNaija 2021 Live Updates Thread (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (10264) (10265) (10266) (10267) (10268) (10269) (10270) ... (10925) (Reply) (Go Down)

Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by fyneguy: 12:10am On Mar 14, 2021
rain21:
Buhahahaha..
kikikikikikikiki

see tears mixed with blood and sweat all over these streets since morning

whoever did una dis Kain thin will never see good

E pain Dem die!!
kwakwakwakwa
Buhahahaha

Don't mind them jare.

When are we presenting the Ikoyi mansion? grin

9 Likes

Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by CRUISETOPIAVP: 12:12am On Mar 14, 2021
JohnnyPalmer:
Elites promised us 2 cars

Cruise abeg help me ask them

Where are the cars? grin grin grin




Make we even count the keke napep as car grin grin

Where is the 2nd car? grin grin grin
Buhahahahahahaha grin grin

Totonatu and JJC suddenly went to sleep in disappointment for the sake of their mental healths grin grin

The will wake up when every normal human being is still sleeping to do kwa kwa kwa and Giddem as usual

11 Likes

Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by JohnnyPalmer: 12:15am On Mar 14, 2021
CRUISETOPIAVP:

Buhahahahahahaha grin grin

Totonatu and JJC suddenly went to sleep in disappointment for the sake of their mental healths grin grin

The will wake up when every normal human being is still sleeping to do kwa kwa kwa and Giddem as usual


grin grin grin grin grin grin grin grin

8 Likes

Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by CRUISETOPIAVP: 12:15am On Mar 14, 2021
Na even that their nonsense multi colored graph and bar charts dey vex me pass. grin grin

All those nonsense for a Flat B1 and Keke napep grin grin

Demola go dey use the Keke napep carry passengers from mushin to unilag gate come present the daily sales for flat B1 by 10pm every day. grin

10 Likes

Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by rain21(f): 12:19am On Mar 14, 2021
fyneguy:

Don't mind them jare.
When are we presenting the Ikoyi mansion? grin
wail out of my mention!!!!!
where's your own fave banana island mansion??
foolishness at its peak!!

1 Like

Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by JohnnyPalmer: 12:21am On Mar 14, 2021
CRUISETOPIAVP:
Na even that their nonsense multi colored graph and bar charts dey vex me pass. grin grin

All those nonsense for a Flat B1 and Keke napep grin grin

Demola go dey use the Keke napep carry passengers from mushin to unilag gate come present the daily sales for flat B1 by 10pm every day. grin

Hahahahahaha

Cruise no go kill me with laugh grin grin grin

Demola wey im neck don long like ostrich own
You wan make e turn giraffe own? grin grin

10 Likes

Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by JohnnyPalmer: 12:25am On Mar 14, 2021
Na over Hype kill them sha

Unfortunately, they can't live up to 1/4 the hype

They trolled all the other housemates in their day, rubbished their gifts et.al

Only for this shambolic parade of a birthday party grin

The ones that gave towards charity really tried though

Asides that, Erica should go and take her seat at the back

6 Likes

Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Blastblade: 12:25am On Mar 14, 2021
CRUISETOPIAVP:
Na even that their nonsense multi colored graph and bar charts dey vex me pass. grin grin

All those nonsense for a Flat B1 and Keke napep grin grin

Demola go dey use the Keke napep carry passengers from mushin to unilag gate come present the daily sales for flat B1 by 10pm every day. grin

You wucked!.. cheesy cheesy

7 Likes

Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Dannyxy(m): 12:35am On Mar 14, 2021
Elites, stop hyping and be calm.. only if you guys will learn, all this would have been great, but too much mouth...

You see a picture with phone, dem go don dey shout Samsung, Nokia, "we kee dem" "we end dem"... Las Las na partner phone

You se her picture with drink, una don dey shout "finish dem" "star Pepsi " Las Las na komando lol

Erica dey try, but una need to stop putting pressure on her, know your level, know her level too, like 4 housemates are ahead of her in terms of being successful after bbn, and being 5/6th given she was disqualified is not such a position, she dey try, but laycon, nengi, ozo, Kidd, ahhh, they are way ahead abeg, and this is without any iota of sentiment...

Happy birthday erica

19 Likes

Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by fyneguy: 12:39am On Mar 14, 2021
CRUISETOPIAVP:

Buhahahahahahaha grin grin

Totonatu and JJC suddenly went to sleep in disappointment for the sake of their mental healths grin grin

The will wake up when every normal human being is still sleeping to do kwa kwa kwa and Giddem as usual

Nimota go dey happy say him dey Kuje. grin

13 Likes

Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by fyneguy: 12:40am On Mar 14, 2021
rain21:


wail out of my mention!!!!!

where's your own fave banana island mansion??

foolishness at its peak!!

Haba Safari girl, e no reach to dey vex nah. I say make we present the mansion shame Dem, you dey vex. Why nah? The mansion na audio? grin cheesy

7 Likes

Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Dannyxy(m): 12:42am On Mar 14, 2021
D.j violence still nack wagwan for the party...

Jayjaycee you dey the party? abi dem bouce you, tatania and nimota for gate grin

16 Likes

Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by EricaDpornstar: 12:44am On Mar 14, 2021
Kwakwakwa....the party be like bbn reunion. No A list celebrity in attendance. Laycon be una papa....if tati bigi crew didn't attend your faves party then na wash...laycon be una papa...
She just gather bbn housemates make dem come club, she dey call am party. E be like say that tolanibaj dey ment....she na this boring party she don dey shout major shutdown for? Tueh.
Kidd and Erica don go room 306 for eko hotel. Her pussy go tear this night

11 Likes

Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Blastblade: 12:47am On Mar 14, 2021
EricaDpornstar:
Kwakwakwa....the party be like bbn reunion. No A list celebrity in attendance. Laycon be una papa....if tati bigi crew didn't attend your faves party then na wash...laycon be una papa

You mean Genevieve, beyonce and Don jazzy no dey there?. shocked shocked

So After all the famzing, nothing?

11 Likes

Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by CRUISETOPIAVP: 12:47am On Mar 14, 2021
Them play Baba Fela remix and wagwan grin grin

Una sure say whorica no go run mad this night like this? grin

Music be like water, e no get enemy.

12 Likes

Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by EricaDpornstar: 12:49am On Mar 14, 2021
fyneguy:


Nimota go dey happy say him dey Kuje. grin

He don open new avatar. E like say na him be that yeye 498eight

3 Likes

Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Nobody: 12:49am On Mar 14, 2021
A three bedroom flat with no fence and gate, yet these idiots had the EFFONTERY to belittle Nengi's mansion that she bought with her own money and that has a security gate?

Nengi na una Mama las las

So Erica got her apartment close to Ozo's house too.

18 Likes

Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by CRUISETOPIAVP: 1:24am On Mar 14, 2021
Totonatu and JJC you don hear latest? grin grin

Them play wagwan and Baba fela remix for una party..

Them be hit abi Dem no be hit? grin grin grin grin

14 Likes

Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by teacherbim(f): 3:24am On Mar 14, 2021
Is this not Laycon's Benz or i'm seeing double grin

5 Likes

Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by teacherbim(f): 3:29am On Mar 14, 2021
Rapper Laycon's Hit song Fall for me Ft YKB now among top 5 hot songs in Africa. Not only Top 5, number 1 in Africa. Number one grin

10 Likes

Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by SmithNV: 4:06am On Mar 14, 2021
Kiddwaya Gifts Erica a Benz for her Birthday


https://www.youtube.com/watch?v=yPGAEhASHlw

(1) (2) (3) ... (10264) (10265) (10266) (10267) (10268) (10269) (10270) ... (10925) (Reply)

Viewing this topic: 4 guest(s)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 27
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.