Prince123's Posts
Nairaland Forum › Prince123's Profile › Prince123's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 13 14 (of 37 pages)
puskin: If to say dem gimme 43......i for understand........but 42....haba....dis pair no be GJ wey dey fly nah.oya rejoice you don win,,thank God we all won the bet ![]() |
jtmoneyjt: Chelsea don equalise o! Men fite dey hiaas chelsea don equalize,,we too go soon equalize our own against bom 1-1 |
puskin: wetin I do BOM dis nite??.....i saw EU @1.2144 only for me to click and they gave me 1.2142.same with me bro,,saw 44,,click enter see 43,,some days are like dat,,we are hopeful,,we all will win this one |
bommaster: Alert! Alert!! Alert!!! EU to fall close by 2.331.2143 |
puskin: I'm wondering is it the BoJ governor's speech dat is making all the JPY pairs to be going gaga @dis 1hour candleme too bro,,news since 1,,its possible sha |
bet loss thank God |
puskin: u were only banned for one hourhmmmm see seun broda oooo ♒ђåª•ђåª•ђåª ђåª•ђåª•ђåª♒ =))=)) |
[quote author=puskin]u were only banned for one hour[/quote |
toluxa1: @prince. How far. E be like say dem don release your old account ba?yes bro,,,,kedu |
good day house,,for this session jpy is the strongest..chf,,euro is the weakest...keep an eye on ec as it get close to the daily pivot..where is our oga,,i greet oooo |
eu and snail are alike this days in movement ![]() |
bommaster: Alert! Alert!! Alert!!! Eu to rise closed by 4.57i got it at 1.2075,,i entered ea at 1.1795 and won,,make we win the eu too oooo |
bommaster: Alert! Alert!! Alert!!! Eu to rise closed by 4.57today beginning bet was won |
bommaster: u be winch u got it right i dey end it there ![]() |
bommaster: i dey silent here because i dey watch this EA with my hand on d mouse, want to bet it for rise, i just need it to shed down more pip currently @1.1794okay quess u will close at 4.33 |
jtmoneyjt: PLS CHEK AU TO RISE IN 16 MINS 1.0229have you entered it |
bommaster: back, where are we nowbro hope you have recouped your loss,,we use au recoup am in your absence |
bommaster: kai! see the news as he fly up d pair, the think even affect my GU short on forex, the thing wey i don chop 19 pip b4 don close me @ break even. no shaking sah. will check my chart if the thing wan permanent change the trend upside 4 today.thats what am thinking oooo |
jtmoneyjt: i hope say una don dey revenge ontop d AU COS ME I DON RECUOUP BAK MY LOSTyes ooooo |
toluxa1: Oya, Prove!i can disprove his prove sef ![]() |
bommaster: it painful bro to overlook such news, AU news do last longer at times,okay bro |
i normally check for news to inform this house,,i just forgot,,aud high impact news,,all the same its all good,,,lets move on |
thank God,,bet loss |
bommaster: Alert! Alert!! Alert!!! GJ to fall closed by 2.33121.083,,lets see as it goes |
bommaster: i like this EG for a fall bet sha, but too close to d pivot make me fear sha, might spike up to d pivot b4 down move, i dey watch it action sha.what time frame are you using |
puskin: nah.....i won wit like 3pips.......I don hire bommaster babalawo for the nite......lol.thats great |
jtmoneyjt: and it messd updont give up bro,,sometimes are like dat,,at least you are learning |
puskin: BET CHOPPED.....Thank Godbro this one na big narrow escape |
bommaster: currently 1.1828 still watching sah.resistance level |
jtmoneyjt: EU to fall in 10 mins chek and confirm 1.2060bro this bet is very risky with the short time frame of 10mins,,eu na snail speed now,,all the same i wish you luck |
bommaster: Thank God bet won.thank God bet won |

