Prince1759's Posts
Nairaland Forum › Prince1759's Profile › Prince1759's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 10 pages)
[quote author=enige post=130872561]Hope no body was injured. You suppose ask weda the hyena no injure..the way Para dey town, Nigerians fit roast that hyena alive. Use the meat for pepper soup take calm body n soul for this week.. |
Slytiger:Sense dey try make friends with you but the mumu in you no allow am.. shebi na igbo day you see there and not Nigeria day..those wey dey celebrate yoruba and igbo day overseas no get sense bah? MUMU!! |
Isaacc729l:Dey mumu yourself.. Dey happy for dem thieves..yet you forget say you go bear kids wey go suffer as a result of their fathers stupidity. Add 7years to your current age..make I see weda sense go hit you. |
olatade:E sure me ENDSARS go be child's play. If dem never bundle this guys for main road and lite them up..them go continue to the misuse the power wey them get.. Till day I still dey ask o..All the cars,cash,jewelries,gadgets,houses e.t.c wey dem dey sieze from this guys. WHERE E DEY GO?? |
pyyxxaro:Benue people made a huge mistake..they should have killed the triplet bastards.. Abuja will call and they will be released. Now they won't spare their victims life after collecting ransom.. |
Ndimkpurummiri:Your father should have worn a rubber. |
MrBrownJay1:You too Sabi book..na English name dem ask for you don la tripe la tropical la Mondova..abeg make una dey take am easy for here 😆 🤣 |
Absuchat:If na nigeria girl get this type,she go use the two as business center without even considering the poor husband 😆 🤣 |
The suspect (name withheld) Why withholding the name? Crime doesn't know tribe..yet if it was an easterner you guys will roar like a wounded lion. The sooner we start loving each other the closer we get to solving the problem (politicians) befallen us in this country. |
Procashtips:It's true. it wasn't force but voluntarily. I watched a video of Russian military officers teaching some black guys how to use some weapons. All I see there is happy young men that wants to embark on some adventures. To be sincere, if I was in Russia, I will enlist afterall Russian, is winning and have upper hand in the war..DEY PLAY 😆 🤣 |
Meanwhile,, why didn't I see the Oil-&-Gas sector.?? Was it deliberately avoided.?? Or is it that the Oil-&-Gas sector is not really a major contributor to the economy.?? 😆 🤣 😂 Oiye n Gas money only exist in our mind. Money wey dem don share finish, same way dem share those Oil well.. Abeg which account NNPC dey remit money into. Under buhari NNPC no remit shi shi. All I know be say life and death na siamese twin, you no fit separate them. Only God be the Supreme judge |
AcadaWriter:You don't have to judge him. He worked hard for that money. If him like make him use the money sew suit and trouser.. Na him matter. Sha as you dey enter naija, go clear your debt. |
"Vincent Kompany is the new head coach of FC Bayern, putting pen to paper on a deal until 2027". E be like say England village people don follow Harry Kane reach Germany. Dey sha no one allow Harry Kane win trophy ![]() |
[quote author=NairaOcean post=130068634]The Igbo people from Nigeria filled Berlin with music, dance, and vibrant colors as they celebrated Igbo Day. The event attracted many people from the Igbo community, other Nigerian groups, and local Germans. The celebration began with a traditional Igbo dance. Dancers wore colorful, embroidered clothes and moved to the beat of drums, exciting everyone in the audience. Throughout the day, there were many performances, including masquerades, traditional Igbo music, and modern Afrobeat songs. Famous Igbo musicians and dance groups entertained the crowd with their talents. Che! Che!! Che!!! Chee!!!! Umu igbo kwenu..... Rie nu! Nuo nu! Kwe suo nu... IGBO AMAKA!!!! CHOIOOO |
Islie:Swears!! This guy no merit the position of local government chairman.. I sha no blame am. Na padi padi government spoil this country. .. |
LeeSmart:Don't run out of street orientation as a nigerian, if not them go chance you.. That's one thing we are blessed with as Nigerians. Even in a strange land we make the guest look like a stranger in his own land..FACT 101!!!! |
SALLYBERRY01:Tenant should repair when it's faulty but when it's damaged beyond repair. Landlord should replace it. |
eweqwatr:You think if they target politicians,they will live to fly that drone? The politicians are the ones arming this guys to cause havoc.. |
NosaIgiebor:Blother abeg try happy for am small e no easy. ![]() E no easy. I still remember when I first bought my first bus (Volkswagen T4) at the age 21..I no fit sleep that night . I no believe amCongrats abeg my blother. |
ately1:Hope no be osun state ? If dancing governor catch am, E go carry him house for head comot for that state. ![]() |
Direct this question to all APC supporters. |
No fear to tell them. Credit no dey be say E no dey,open mouth tell them. Those kind of people if them get the cash for hand na someone else them go patronize. "CUSTOMER WEY BE YOUR OWN BE YOUR OWN" |
yarimo:Madness dey run windows 11 for your family..you just never realize am. Everything na joke to una bah? |
Why are you bitter? I know deep down, governor of your state has not achieved quarter of what Otti has achieved with Abia. |
Instead of you to buy two big fowl kill and consume with your family this coming sunday. You busy dey cry.. just thank your STAR,she no get belle for you in the course of all this yawa or even carry another man pikin come house for you to dey train am.. You for no only get depression. Suicide for sweet for you mouth like rice and beans. BETTER GO CHURCH GO DO THANKSGIVING. |
muhammaduyusufu:Common sense no tell you say na 2 lane 2 way road be that..that's why bad belle no fit allow people like you move forward in life.. try dey appreciate better thing so,better go dey follow you. |
Nazgul:Fruit wey men go don bite anyhow,with the big teeth ![]() |
E sure me this man no go last 2 years before him visit his ancestors . |

