Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by Prince4rm92(m): 10:50am On Jan 15, 2021 |
Joeblaze26: E better make una dey ignore somethings ooo...Make e dey beg him #100 crumbs dey go na...Shey na your begging? Na your crumbs Na your fund?...Wahala be like bicycle  Come fund my sporty... I fit be d next innobets I go dash u 10m✌️ |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by Prince4rm92(m): 10:45am On Jan 15, 2021 |
Kharol1234: This kind game sef wetin be the meaning of wetin e play? Correct score +goal scorers I think |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by Prince4rm92(m): 10:31am On Jan 15, 2021 |
I also just Dey understand why una Dey always tag alexistaiwo scammer lmao na 100k he drop out of the 42m ni ?? |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by Prince4rm92(m): 10:29am On Jan 15, 2021 |
Joeblaze26: Lol...I went back in time to check innobets 40mil+ win...WHAT A MIRACLE! #100 stake ooo...Everything na time I swear  Even me
|
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by Prince4rm92(m): 10:05pm On Jan 14, 2021 |
Eden hazard JI nau I miss d old eden o  |
|
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by Prince4rm92(m): 11:28pm On Jan 13, 2021 |
BillyGilmour: All this gamblers no just get sense
Na so so cry cry every day for una Bayern, juve, barca
Una Neva see anything
Mumu people wae refuse to get sense 
#this thing no suppose follow Una enter this new year..... But u guys are brainless
#this thing no be life .....make Una reason am nah!! Ur mama brainless buffoon!  |
TV/Movies › Re: What Movie Are You Watching Now? by Prince4rm92(m): 6:19pm On Jan 13, 2021 |
Best of Mia khalifa. |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by Prince4rm92(m): 4:40pm On Jan 13, 2021 |
Salamandar: When messi know sey im no wan play this night why he no loud am earlier before person pick Barcelona for ticket. Now from 1.56 odds Barcelona odds done rise to 2.01 odds. Big Wahala  |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by Prince4rm92(m): 11:17pm On Jan 12, 2021 |
Bankalert: you just wasted 45k like that... Una dey try ooo Same person na him go first congratulate am if e boom |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by Prince4rm92(m): 5:54pm On Jan 11, 2021 |
|
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by Prince4rm92(m): 11:38am On Jan 11, 2021 |
|
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by Prince4rm92(m): 8:03am On Jan 11, 2021 |
yusluvad: Lol! Got the airtime yesterday bro. Big up! ❤️ |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by Prince4rm92(m): 7:58am On Jan 11, 2021 |
|
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by Prince4rm92(m): 8:52pm On Jan 10, 2021 |
Melaye: if juventus is on your ticket my brother just tear it cos they aren't winning Bad belle  |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by Prince4rm92(m): 8:52pm On Jan 10, 2021 |
SATANNIST: he hates showing off because of beggars like u 619A alt is disturb he has many alts he creates to claim giveaways. he tricked me and i sent him 7k to an alt THIS IS THE USELESS CONED SHAPED HEAD BEGGAR This person head don suffer oo  them just Dey drag am everywhere for NL  |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by Prince4rm92(m): 8:36pm On Jan 10, 2021 |
Joeblaze26: Hahah...Lol...No vex baba...Better days ahead  We move...  |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by Prince4rm92(m): 8:05pm On Jan 10, 2021 |
|
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by Prince4rm92(m): 7:48pm On Jan 10, 2021 |
Kilishihunter: The last one them do Which position you carry I no even get merrybet account stfu if u no get answer  |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by Prince4rm92(m): 7:23pm On Jan 10, 2021 |
What happened to pfp ?? Them no do again confused  |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by Prince4rm92(m): 6:55pm On Jan 10, 2021 |
Lorayne: 200k?... na private uni you dey? Omo na federal sch o wahala for guy wey no hold money  |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by Prince4rm92(m): 6:11pm On Jan 10, 2021 |
sty1es: You wicked die! Chai.
...before you start posting games here, you say? So why you come post alabi tips for here. Check my posts fam I de always post my counter for here...to encourage pple to always counter last game...now GTF of my D**k |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by Prince4rm92(m): 6:09pm On Jan 10, 2021 |
Tolu181: cause i didn't show it off or talk about it
Like you are doing Ok I no post again  na since December I chop last na y  school wan resume I need at least  200k |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by Prince4rm92(m): 5:59pm On Jan 10, 2021 |
sty1es: You no post the original game but you post the counter. Na so una go dey send person go village without remorse.
Person go play that stupid game, e go come cut. The person go dey cry but you go dey laugh. Be very careful. I de try build my confidence with like 2 to 3 wins in a row , before I start posting games again cos anything I post here dey burn into ashes |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by Prince4rm92(m): 5:58pm On Jan 10, 2021 |
Tolu181: leave am Why u no post dat ur winning ticket  |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by Prince4rm92(m): 5:46pm On Jan 10, 2021 |
Lorayne: risky... goodluck Na counter |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by Prince4rm92(m): 5:43pm On Jan 10, 2021 |
|
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by Prince4rm92(m): 5:11pm On Jan 10, 2021 |
|
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by Prince4rm92(m): 5:11pm On Jan 10, 2021 |
boringdraw: Turkey » Super Lig
Hatayspor - Besiktas
Under 2.5 goals U never post bet ID only to send pple to village |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by Prince4rm92(m): 4:50pm On Jan 10, 2021 |
Ope o Napoli!!! Omo three diff matches with injury time goals for one ticket!! The devil is liar  |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by Prince4rm92(m): 3:35pm On Jan 10, 2021 |
Joeblaze26: Which one is 'stake for two' again....Wetin we no go see for here  The game still de move??  |
Romance › Re: Should I Deflower Her? by Prince4rm92(m): 12:14pm On Jan 10, 2021 |
erniok: thanks. please erase my no. U don see am |