Pritiboy's Posts
Nairaland Forum › Pritiboy's Profile › Pritiboy's Posts
1 2 (of 2 pages)
For those my dudes wen dia faith n patience dne finish abeg run go buy refill cos our end is sure! |
Metaphycist: Metaphycist.....CheckEcostat n bus admin names loading.......75% |
All my ecostat fellas make una hold my hand... Our admission naim sure pass!!! If u grab me shout halleluyah |
I knw say sme pple go done dey pray say even if say na gateman course, tiffery n faroukology or even doe na suya man mallam course dem giv am im go take bt m here 2 tell u 2nite dnt let ur be troubled... Natin dey apn God dey we side!!! |
Tgirl-temmy:Tgirl i see u nothin do us cos na our own go sure pass abi u no understand? *¤WINK¤* |
Wey all my ecostat fellas? Wia una dey make una no hide cos our list dey cme wit speed n me i sure say our name dey dia so kip ur legs crossed cos ur hand go kwik taya... Hola me make we reason beta jare 30d42a69 |
ikisehchuks: wat if u r usin GCeAbeg go back 2 ur centre where u write go cry 4 d school gate somebody must ans u dia... Lolz mrning frnds!!! |
amajerry: God!!! pls hlp. I cant even view ma page again...dont kn wether am admitted or not,they keep tellin me "invadlid credentials".But b4 d admission came out, i wasn't experiencin such a problem.guy no much stress jst pray u got "submitted" nothin too hard ok... We ar in dis 2geda! |
Abeg dem dne admit anybody 4 ecostat or bus admin? Make d person come out make we knw ooo... Congratulation 2 dos wen dne see dia own bt 4 pple liks us, God go make us bigger |
I talk am say na lik tiff e go cme can u imagine afta 11 for nite! Who dey waka dat kind time nobi tiff... (whisper) abi oshodin dne go high wen im 4get list 4 bar d waiter cme carry am begin post? Lol |
Diamondwriter: Yea me too....i put in 4 engr jux saw ISDAbeg how una take check cos i no see anything 4 my own result o |
I smell new month arnd d corner dat means new news, so be alert... |
benkings: you pay?even if u hear am 4 CNN say i pay u go believe? Haba na God dey work admission odawise u fit go 1st yr come notice say u name no dey skul register bt e dey ur departmental register so make una BEWARE |
So na lie dis gal dey she jst wan decieve me abi na she dem decieve. Abeg 4 dos pple wen drop 4 admission runs mehn una fowl fit lay cook egg o, because e get 1 gal wen tell me say admin officer call am say list come out 2day n her name dey 4 d list i check my result nothing dey dia! So if u pay 4 admission runs OYO 4 u o... |
All ma ecostat/bus admin aspirants where u @? holla ur departmental broda on 30d42a69:bbm, lets talk how our first semester exam go be... |
If u no fit w8 again abeg carry ur acceptance fee take go sign agreement make u learn work or trade b4 list go comot if u dey wit me say I or HI odawise say NEY or HEY... |
Abeg since uniben no wan gree bring out d list, make we guys jst 4m futball team here lets play 4 our country in d nxt olympic @least na stil career abi awon bobo's how una see am? Lolx |
D way i dey see dis list e go come lik a tiff so make d tiff no come jam me unaware so i dne decide 2 sleep during d day n watch during d 9t lyk mai-guard. No vex if i see d list mistakenly shoot ur name comot 4rm d list wen e come 4 lik a tiff... Abeg wake me if na 4 aftanun e come decide 2 come!!! Una gud mrning |
Shey dem 4c anibody come here ni? If u no lyk wetin u dey see here jst shut up make nobody even notice ur presence abi na 4c 2 comment? See wetin uniben dne turn 2... Kai |
Any ecostat or bus admin aspirant in d house? Add me 30d42a69 lets get things goin b4 our list drops out!!! |
Ehen i dne cme wetin make una dey quarrel n fight 4 dis site? Shey una no knw say VC sef dey cme here... If u fight *no admission*, if u quarrel *fake admission* so u beta behave |
1 2 (of 2 pages)