|
Business › Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by ptolemy1: 4:55pm On Feb 10, 2025 |
Reggzy pls |
|
Business › Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by ptolemy1: 4:54pm On Feb 10, 2025 |
AlphaNugget: Nigerians don cast for here.....our girls dey run OS level for road like mad, one bolt wey I enter the guy dey cap say most of their people don say them no fit marry Nigeria girls.
But me still maintain my steeze and dey waka on my own.....money good sha, poverty na bst Ghana of all places  |
Business › Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by ptolemy1: 4:53pm On Feb 10, 2025 |
Reggzy: Aduru owo yen!  pls I swear i have nothing my data will soon finish |
Business › Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by ptolemy1: 4:52pm On Feb 10, 2025 |
RealityKings1: God help us all he,don help u. Let me,benefit from u |
|
|
Business › Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by ptolemy1: 4:49pm On Feb 10, 2025 |
Peterzoom20: That night wey una pressure me make i no press am money I be wan do am low key but I absolutely forgot when I dey run am to others outside the thread, na him I say I go promise to run am something when I dey soft only for me to see that stuff, I just lock up you see say I no dey even put mouth for him matter again. look at this one. Me nd u na thesame thing Broke@ss niggers |
|
|
|
Business › Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by ptolemy1: 4:41pm On Feb 10, 2025 |
Reggzy: who is this pls 
I deal with familar moniker only  . |
Business › Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by ptolemy1: 4:40pm On Feb 10, 2025 |
Peterzoom20: This guy go yab everybody still dey disturb them for help few weeks later. Na so he mention me one day for fp tell me say Peter zoom 200k don finish? Person wey I dey even carry for mind before. mtchewww |
Business › Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by ptolemy1: 4:39pm On Feb 10, 2025 |
Reggzy: who is this pls 
I deal with familar moniker only  . |
|
|
Food › Re: What Did You See? (picture) by ptolemy1: 3:25pm On Feb 10, 2025 |
Rice 480-5000 |
|
|
Business › Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by ptolemy1: 1:45pm On Feb 10, 2025*. Modified: 2:40pm On Feb 10, 2025 |
Everyday365: you are right bro. 👍 They've banned me to. 😔 . |
|
|
|
Business › Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by ptolemy1: 1:08pm On Feb 10, 2025 |
Joeblaze26 thanks so much |
|
Politics › Re: Japa Slavery.....Modern Day Slaves. by ptolemy1: 1:06pm On Feb 10, 2025 |
Blazetrailer: Lol....you must have stopped schooling after your first school leaving certificate (primary 6), cos any person that had enough brain to further go to secondadry school would not write what you have written below.
Do you know the number that die of poverty in your country? forget that guy. there is strong probability that I can die of hunger here in Nigeria |
|
|
|
|
|