Puzzidick419's Posts
Nairaland Forum › Puzzidick419's Profile › Puzzidick419's Posts
Record label Wey Peruzzi still dey find his own personal hit song Dremo don fade like skales This shepeteri guy nowhere to be found Even bred |
[quote author=Zeus76200x post=81761538][/quote]U no dey tire People still dey fall for this You and that bet9ja guy Why u no kuku do am for yourself and enjoy it And stupid moderator dey this nairaland ba Why can't u block this guy Moderators and this guy are working together |
Ok That's how they lost osun election through this primary election They'll divide the part I hope they won't regret it after the election |
Arsenal fans No give ur self any problem to reason about Unai abi weytin u dey call that low budget ole No sabi football at all Since that defeat to Liverpool I no take am serious Since Arsenal don have left winger Then play 4-3-3 I no understand this coach oo I see some upsets like Roma, Lazio Only if wolves can perform Best of luck to arsenal I hope those teams coming from champions league won't give dem problem |
Abcdefghijklmnopqrstuvwxyz |
drips8:If the wife decide to end the relationship with him U know he might end up like that ex arsenal player |
Weytin hazard play for Europa league Since yesterday draw for man city I no even take anything that comes out from uefa serious anymore This set of uefa corrupt and they are spoiling football I don't understand why giroud no win this particular award |
Those people above me ehn Ordinary golf has made him a better politician No be Nigeria we dey? His 600k salary na daily or weekly Wen senators dey collect 13.5m per month Dem go deceive you ehn That's how aregbe scammed osun people that him no dey collect salary |