Travel › Re: Rwandans Say ''Nigeria Is The Giant Of Africa And We Love Them!'' (Video) by Racheal45: 5:35pm On Oct 20, 2025 |
Ttipsy: A Giant that can’t repair or maintain federal roads
lol Just leave them. Na only giant what of mosquito |
Politics › Please I Have A Question by Racheal45(op): 3:48pm On Oct 20, 2025 |
Man to man Human to human Let be sincere are there people that really enjoying in this Tinubu era or you are just surporting APC Because let be honest things are so hard presently for the low class if you are earning in naira I see no reason for you to support Tinubu |
Crime › Re: How I Almost Ended Up In Jail . Share Your Own Story About Loyalty by Racheal45: 10:28pm On Oct 16, 2025 |
Mcslize: Na wa for you o. If na you shey you go still roll with am ba? What about a friend who is planning to kidnapp and kpai you, if you find out shebi you go still roll with am na as per the kapon wey you be shey? Na u get time to answer am Na cultist mentality he dey use reason U see say ur friend want u failed u say mak Una stil Dey waka Dem gather join any cult ? |
Celebrities › Re: Naija Boys Buy Bottles In The Club- Shank Reveals by Racheal45: 9:17pm On Oct 16, 2025 |
If u pay bills monthly like the uk Ur spending go low Dey are not into fraud I collect 1500 pounds Use 500pay house rent monthly how much remain again for the month Let be honest |
Romance › Re: The New Trend Of Men And Women Only Interested In Child Bearing by Racheal45: 2:51pm On Oct 16, 2025 |
Sirchiboy: What is going in in this country now. Men and women are no longer interested in marraige. They now look for people to give birth to child only I no lie u talk am finish As I Dey like this Na gal mak won born I Dey find No be marriage |
Politics › Re: “Some Pilots Use Indian Hemp” — Orji Kalu Raises Concerns Over Nigerian Aviation by Racheal45: 2:37pm On Oct 16, 2025 |
FarahAideed: Just see the kind of unsubstantiated talk a senator is taking , if IATA starts banning your pilots now you will say it's racism Bro na we we Dey sell ourselves for Nigeria Watch and see U go see how dem go Dey reject us Dem Dey take hemp That one na talk |
Politics › Re: Gov. Okpebholo Don Bring Back Edo Languages For School — Say Make Pikin Begin Le by Racheal45: 2:13pm On Oct 16, 2025 |
Who Dey advice this gov need advice Not even AI U see say na backward Nigeria Dey |
Crime › Re: Customs Officer Found Dead In Katsina Hotel by Racheal45: 2:09pm On Oct 16, 2025 |
Enjoyment won finish customs officers Only u 3 women 😂😂😂😂 |
Politics › Re: Ex-Senate President Backs Free Nnamdi Kanu Nationwide Protest by Racheal45: 2:01pm On Oct 16, 2025 |
Mak Tinubu free am Na so dem beg the govt mak dem free abiola |
Family › Re: I Need Advise by Racheal45: 10:07am On Oct 12, 2025 |
Pupanchie: This is why you need to keep reading and learning everyday, and the truth is that it's the new measure they use to hijack and monitor all your account, mind you, your account is being monitored and if any big money comes to it, don't be surprised if you don't see it in your account, you have give the first person the access to your account. Illiteracy join why Nigeria no progress I pray anyday u mistakenly transfer to wrong account by then u will understand Only opay workers can monitor your account So if I transfer to you now am monitoring your account |
Family › Re: I Need Advise by Racheal45: 10:42pm On Oct 11, 2025 |
It might be error That's just the truth You have nothing to be afraid of Somebody ones credit my line with credit 5times I was shocked |
Politics › Re: Nigeria’s Public Debt Hits N152.4 Trillion By June 2025 by Racheal45: 8:02pm On Oct 11, 2025 |
Nigeria no fit better am telling u Even is obi win Na same story |
Autos › Re: 2021 Mitsubishi Papers V6 Bought Brand New - 35m by Racheal45: 7:52pm On Oct 11, 2025 |
Is the car upgraded why 2 gear |
Travel › Re: Canadian Student Visa Thread Part 23 by Racheal45: 6:03pm On Oct 11, 2025 |
ATTAHDYE: Seems I am not allowed to do that here Noted |
Travel › Re: Canadian Student Visa Thread Part 23 by Racheal45: 5:14pm On Oct 11, 2025 |
ATTAHDYE: I have successfully processed a couple of applications where the applicants used their crypto balance/wallet as part POF.
My take is that it should be treated like a bank account. If there are lumpsums, provide convincing explanations. Thanks Can I get your line to discuss on chat with you for my processing |
Romance › Re: Fake Drugs Wan Have Finished Me by Racheal45: 3:32pm On Oct 11, 2025 |
KnowledgePower7: the problem now is that how do I know if it is mine. I don't want to spend and give false hope and later find out it's not mine. How can I find out if the baby is mine before she give birth Oboy go and sit down Do dna test after birth How do you expect us to know if u no no |
Travel › Re: Canadian Student Visa Thread Part 23 by Racheal45: 3:08pm On Oct 11, 2025 |
Please I trade crypto Can I trade like 20m in my account during submission Will it be a red flag after paying my tuition |
Travel › Re: Uk Student Visa/tier 4 Pbs - Your Questions Answered Part 9 by Racheal45: 11:12am On Oct 11, 2025 |
Sizzlingsandy: Visa alert!!! Biometrics: 25th July Delay email: 12th and 19th August So many paid calls UKVI interview: 30th September Request for new TB certificate: 2nd Oct New TB cert submitted 3rd Oct Visa approval email dropped 6th October It’s been such a ride. Wanted to post this to encourage anyone still waiting. But we give God the glory🙏🏽 Please how much proof of funds do I need in my account |
Family › Re: Smart Tvs Available For Sale by Racheal45: 9:06am On Oct 08, 2025 |
Please I need a large TV Which inch do you have presently Do you have up to 70 Inches |
Travel › Re: Canadian Student Visa Thread Part 23 by Racheal45: 6:14pm On Oct 07, 2025 |
Please I have a question Do Canada conduct interview for student visa or just biometric |
|
Politics › Re: List Of Ten Sickness Battling Nnamdi Kanu by Racheal45: 5:41pm On Oct 04, 2025 |
Leave am now If he die there it won't be funny Una go explain tire |
Technology Market › Re: Samsung Flip 3 256gig by Racheal45: 5:23pm On Oct 04, 2025 |
Price How much u Dey sell am U suppose indicate |
Family › Re: At What Point Did You Realize That Your Friend Wasn't Your Friend? by Racheal45: 4:15pm On Oct 04, 2025 |
I don pursue all my friends Poverty mentality na bad thing but people no go understand All I need now na business partners I no fit Dey help u mak u Dey feel say u wise He no make sense |
Foreign Affairs › Re: List Of Countries That Got Their Independence After Nigeria (1960) by Racheal45: 2:27pm On Oct 02, 2025 |
The worst mistake to happen to Nigeria na Britain How can you give us independent when we are still dependent Dem for even still dey rule till now |
Politics › Re: “may Nigeria Keep Happening To Me” - Reno Omokri by Racheal45: 4:01pm On Sep 30, 2025 |
Dem neva kidnap am na why he dey talk rubbish Mak nigeria to happen to anybody |
NYSC › Re: FG Makes Thesis Submission Mandatory For NYSC Participants by Racheal45: 10:44am On Sep 29, 2025 |
ledaman: It is not the responsibilities of F.G to make such submition, if the institution can certified the students for mobilisation for NYSC, I no reason asking for trash again You are very right The question suppose be where dem won submit am 😂😂😂😂😂 Online or where ? |
Travel › Re: Canada Visit/tourist Visa Discussion. by Racheal45: 6:06pm On Sep 28, 2025 |
Please house is it true Canada don't do interviews for visit visa only when visa is out you come to embassy to submit your passport |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Brentford Vs Manchester United (3 - 1) On 27th September 2025 by Racheal45: 1:49pm On Sep 27, 2025 |
Watin chealsea no fit do Abeg teach chealsea mak dem sabi |
|
Politics › Re: Sowore Shows Proof Of Americans Calling President Donald Trump A Criminal by Racheal45: 4:49pm On Sep 26, 2025 |
Mak Una no Dey lie This was campaign time and na biden be president then |
Politics › Re: Sen. Orji Kalu Congratulates Oba Ladoja On Coronation As Olubadan Of Ibadan Land by Racheal45: 4:02pm On Sep 26, 2025 |
I so much prefer this style than one gov selecting kings |