Forum Games › Re: 1st Tot by rasulua(m): 10:53pm On Aug 21, 2007 |
Vomit |
Forum Games › Re: Let's Post Our Pics by rasulua(m): 10:51pm On Aug 21, 2007 |
@ last post lol
una wan c fine guy abi |
Forum Games › Re: 1st Tot by rasulua(m): 10:48pm On Aug 21, 2007 |
Swallow |
Forum Games › Re: Reply Signatures. by rasulua(m): 10:47pm On Aug 21, 2007 |
Dust point of correction all weapon fashioned against us shall not prosper |
Forum Games › Re: Share Your Thoughts by rasulua(m): 10:43pm On Aug 21, 2007 |
Leave dat to me,i kn if u wowo dis thread sef no go allow u,even my ppl go don tel me. So watin dey am single aw far wit u?abeg no shout mak lysaa no hear. |
Forum Games › Re: Look At The Person's Profile Above Yours & Make A Comment by rasulua(m): 10:39pm On Aug 21, 2007 |
U need to learn frm d pros. |
Forum Games › Re: Look At The Person's Profile Above Yours & Make A Comment by rasulua(m): 10:38pm On Aug 21, 2007 |
U need to learn frm d pros. |
Forum Games › Re: Be The Last Person To Post Here: by rasulua(m): 10:34pm On Aug 21, 2007 |
? |
Forum Games › Re: Reply Signatures. by rasulua(m): 10:32pm On Aug 21, 2007 |
Omoge kilo she le, oto ojo meta?
Dust i kn say u don dey happy |
Forum Games › Re: Share Your Thoughts by rasulua(m): 10:26pm On Aug 21, 2007 |
Doyin tanx for d oral explanation,
henri i was tryn to kn if u cute,so wat u tink? |
Forum Games › Re: Look At The Person's Profile Above Yours & Make A Comment by rasulua(m): 10:22pm On Aug 21, 2007 |
Nana no wahala,aw tins nw,aw work? Henri keep postin nd dat doesnt mean u shld start postin nonsence.ok no hard feelings |
Forum Games › Re: Share Your Thoughts by rasulua(m): 10:19pm On Aug 21, 2007 |
Balleriina aw gud to meet u,are u fine cos i cnt view u via my fone. Nana my body stronge like aso rock dust watin dey? |
Forum Games › Re: Look At The Person's Profile Above Yours & Make A Comment by rasulua(m): 10:16pm On Aug 21, 2007 |
Nana sup info as been lookn 4u al dy |
Forum Games › Re: Random Facts About Yourself: by rasulua(m): 10:12pm On Aug 21, 2007 |
Plz cn u gv me a spill |
Forum Games › Re: Share Your Thoughts by rasulua(m): 10:10pm On Aug 21, 2007 |
My ppl wata gwans? Nana somez dust kate nd bal** wats dat name?any way sha? Who b dis new chic?mak i meet her nw? Em em baby wats up? |
Jokes Etc › Re: White Yoghurt by rasulua(m): 9:21pm On Aug 21, 2007 |
I wana die i pour my coffea on my pants,wat da Bleep was dat.HA!!! Does children need medical check up.now am gonna throw up, bbbgggrrrrhhaa!!! Now am gona die at d bath tub |
Jokes Etc › Re: Just Funny by rasulua(m): 9:07pm On Aug 21, 2007 |
Lmao @ all d post |
Jokes Etc › Re: Man Nd Wife by rasulua(m): 8:52pm On Aug 21, 2007 |
Wow dat was tite,lmao |
Forum Games › Re: With Three Word Per Post! by rasulua(m): 8:33pm On Aug 21, 2007 |
Cute-ass which u
dey mak i
come greet u |
Forum Games › Re: Toothless Dogs, Where Are Your Faces? by rasulua(m): 8:30pm On Aug 21, 2007 |
Wit dat all ur bòbòbò chest. |
Forum Games › Re: Yes Or No by rasulua(m): 8:28pm On Aug 21, 2007 |
Nope nt in my life time.
Do u ever want to let go durin sex? |
Forum Games › Re: Make A Wish For The Person Above You by rasulua(m): 8:24pm On Aug 21, 2007 |
U are nt in any way generous tak 5 i go share d rest 4 NI |
Forum Games › Re: Toothless Dogs, Where Are Your Faces? by rasulua(m): 8:21pm On Aug 21, 2007 |
Una don break her teeth mak una leave am |
Forum Games › Re: Make A Wish For The Person Above You by rasulua(m): 8:07pm On Aug 21, 2007 |
Shebi na heavy blessing mak we carry am together |
Forum Games › Re: 1st Tot by rasulua(m): 8:05pm On Aug 21, 2007 |
Food |
Forum Games › Re: Make A Wish For The Person Above You by rasulua(m): 8:03pm On Aug 21, 2007 |
Tank u o! I wish una d same |
Forum Games › Re: Look At The Person's Profile Above Yours & Make A Comment by rasulua(m): 7:50pm On Aug 21, 2007 |
If ur moon worst like dat,aw ur earth go be? |
Forum Games › Re: Look At The Person's Profile Above Yours & Make A Comment by rasulua(m): 7:45pm On Aug 21, 2007 |
Dust na ur room be dat we u snap dat pic. |
Forum Games › Re: Make A Wish For The Person Above You by rasulua(m): 7:42pm On Aug 21, 2007 |
GOD forbid bad thing,i spit am away(Throwing hands over head) dat wan na cos.aba |
Forum Games › Re: Share Your Thoughts by rasulua(m): 7:38pm On Aug 21, 2007 |
I was tinkin as mush. |
Forum Games › Re: Reply Signatures. by rasulua(m): 7:36pm On Aug 21, 2007 |
Mak una no vex me jare,na info dey find her jare? Dust is dat u in d pic? |
Forum Games › Re: Can You Answer A Question With A Question? by rasulua(m): 7:32pm On Aug 21, 2007 |
Lysaa watin be d probs? |