₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,331,276 members, 8,449,535 topics. Date: Tuesday, 21 July 2026 at 11:40 PM

Toggle theme

Rasulua's Posts

Nairaland ForumRasulua's ProfileRasulua's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 13 (of 53 pages)

Forum GamesRe: Look At The Person's Profile Above Yours & Make A Comment by rasulua(m): 11:08am On Aug 27, 2007
Mishoo
comot am now now!! I gv u permision to use am,bt as my guy carry go.

Acid
wats up nw?
Forum GamesRe: Share Your Thoughts by rasulua(m): 11:03am On Aug 27, 2007
Thinkin i had a great weekend
Forum GamesRe: Be The Last Person To Post Here: by rasulua(m): 8:15pm On Aug 25, 2007
Mama oniresi wey dey count million a day no b wasa nw
Forum GamesRe: Give The Nairalander Above You A Pet Name by rasulua(m): 8:13pm On Aug 25, 2007
Woosat
Forum GamesRe: Make A Wish For The Person Above You by rasulua(m): 8:12pm On Aug 25, 2007
Wish doyin wld fall nd break his balls,wish arsenal wil all die by dia guns.
Forum GamesRe: Give The Nairalander Above You A Pet Name by rasulua(m): 8:08pm On Aug 25, 2007
Rotten bama
Forum GamesRe: Hot Hangout Spot by rasulua(m): 8:07pm On Aug 25, 2007
Shai! Ppl no too hangout 4 hear again,dem ashawos don go flirt
Forum GamesRe: Be The Last Person To Post Here: by rasulua(m): 8:04pm On Aug 25, 2007
Kin lo worry he,je kin fi owo bae shere,fi doyin le ma bo wa fi ikun daddy shere
Forum GamesRe: Flirt Corner by rasulua(m): 8:00pm On Aug 25, 2007
Doyin
tank GOD say u meet me 4 hear,y u carry dis chic nw mishoo,mishoo need hug mak he no show u pepper,nd u need advise,"BACK OFF"
Forum GamesRe: Be The Last Person To Post Here: by rasulua(m): 7:49pm On Aug 25, 2007
Uloh
watin u dey yarn nw,u were tinkin abt me,watin do doyin?en no lele,o pa,mak we yarn corect nw.
Forum GamesRe: Flirt Corner by rasulua(m): 7:46pm On Aug 25, 2007
I dey pepper restd nw,so i no need him money,cos i gv u gold u com carry silver,dats y he dey pain me
Forum GamesRe: Make A Wish For The Person Above You by rasulua(m): 7:43pm On Aug 25, 2007
Wish u knw i mean my words
Forum GamesRe: Flirt Corner by rasulua(m): 7:41pm On Aug 25, 2007
I dey vex,i wan fight 4 mishoo,wey doyin,
*pantin wit anger*
Forum GamesRe: Give The Nairalander Above You A Pet Name by rasulua(m): 7:39pm On Aug 25, 2007
Ditcher
Forum GamesRe: 1st Tot by rasulua(m): 7:37pm On Aug 25, 2007
Church
Forum GamesRe: Make A Wish For The Person Above You by rasulua(m): 7:36pm On Aug 25, 2007
*throwin shirt wild open,showin a metal chest* abi doyin gt dis kin chest,abi watin dey worry aw!
Forum GamesRe: Flirt Corner by rasulua(m): 7:33pm On Aug 25, 2007
Eh en no worry,doyin don use chest carry u abi.
Forum GamesRe: Look At The Person's Profile Above Yours & Make A Comment by rasulua(m): 7:31pm On Aug 25, 2007
No herhim
Forum GamesRe: Flirt Corner by rasulua(m): 7:19pm On Aug 25, 2007
Uloh
4 wer bed or yarn?
Forum GamesRe: 1st Tot by rasulua(m): 7:15pm On Aug 25, 2007
Lossers
Forum GamesRe: Flirt Corner by rasulua(m): 7:13pm On Aug 25, 2007
Uloh
ans my question?
Kanz
aw far aw u c my guy nw?
Forum GamesRe: Make A Wish For The Person Above You by rasulua(m): 7:10pm On Aug 25, 2007
Wish u ditch doyin nd come bak to mishoo
Forum GamesRe: Be The Last Person To Post Here: by rasulua(m): 7:08pm On Aug 25, 2007
Slept nd do my laundries since d help cldnt come, nd u?
Forum GamesRe: Flirt Corner by rasulua(m): 7:07pm On Aug 25, 2007
Uloh
sand nd water,(lookin vexd) y u ditch my guy mishoo

kanz
chic aw level nw
Forum GamesRe: Be The Last Person To Post Here: by rasulua(m): 7:03pm On Aug 25, 2007
Pretty nice,aws urs
Forum GamesRe: Flirt Corner by rasulua(m): 6:58pm On Aug 25, 2007
(* talkin to self* omo people dey vex o!c as dem dey do my one nd only mishoo cos i no dey ystaday i go hammer dem)

mishoo
my guy aw far nw padi mi no vex 4 me o jare,na boiz carry me go beach i jst return dis mrnin,eh en,mishoo na uloh i carry gv u nw,aw come say she dey carry her chicken leg waka scatter d whole place,dat gawl get kokoro 4 eyes.bt lucky u say u gt kanz.(whisperin*mak we show dat doyin,we go colect uloh frm am*)

uloh
ole! U no stick to one man,dem gv u gold u go carry silver.mumu.

Doyin current champion dem dey fight cos of u,cos u carry chest bobobo lik my car boot,u wan gbe omo meji lo!

Kanz
aw u dey no mind doyin eh,dat guy no kn watin sweet,bele chic lik u,abeg stay wit mishoo,

dolarpo
i no go warn kanz mak she no follow u so i go quick help u dig ur grave nd order for ur coffin,aw u want am metal or wood coffin,u wan mishoo chic,u no kn who him b o!

Acid
babe let dem say,elenu lo le enu,shawty plz do my own nw.
Forum GamesRe: Can You Answer A Question With A Question? by rasulua(m): 6:20pm On Aug 25, 2007
Yeah once in a while



ever spend d whole day at d beach
Forum GamesRe: 1st Tot by rasulua(m): 6:18pm On Aug 25, 2007
He wished
Forum GamesRe: Be The Last Person To Post Here: by rasulua(m): 6:17pm On Aug 25, 2007
At least for a long time
Forum GamesRe: Can You Answer A Question With A Question? by rasulua(m): 4:13pm On Aug 25, 2007
Nope


u?
Forum GamesRe: One-word Association by rasulua(m): 1:30pm On Aug 25, 2007
Water
Jokes EtcRe: Let Post Insult by rasulua(m): 1:29pm On Aug 25, 2007
U are such a slowpoke dat u wash underwear 4 ur chic nd u call it luv,u such a mumu.

1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 13 (of 53 pages)