₦airaland Forum

Welcome, Guest: Register • Login • With Google • Trending • Recent • New

Stats: 3,344,360 members, 8,511,497 topics. Date: Sunday, 01 November 2026 at 06:58 PM

Toggle theme

Recieve's Posts

Nairaland Forum › Recieve's Profile › Recieve's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 91 92 93 94 95 96 97 98 99 (of 113 pages)

Business › Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by recieve(m): 5:03pm On Oct 14, 2022
Sabi girl no dey too like talk
Animals dey in human form
Padi man nobody like work
But you must hustle if you wan chop
E no finish, dem wan fight us
If them they run them no fit catch up
I no dey form say I too righteous
No come dey form say you too like us

Me no getty time for the hate and the bad energy
Got mi mind on my money
Make you dance like Poco Lee
Steady green like broccoli
Steady on my grind, no wan hear what they want telly me
Kudi na my fantasy
Dem wan dey check if my tap e no rush

But e dey rush
E dey rush well, well
E be much
Na God dey make my tap, e dey rush
The kind money we touch, yeah

E dey rush
E dey rush well, well
E be much
No be hype everybody dey crush
There's no dulling with us
(There's no dulling with us, oh)

Pa pa ri, pi pa pa ri pa (yeah)
Pa pa ri, pi pa pa ri pa (yeah)
Pa pa ri, yeah
Pa pa pa ri, pa ri pa

Jofunmi Japata, I dey go Ghana (yeah)
You never touch, you dey form papas (yeah)
Which kind money we never see before
Kosi elomi, gat me feeling I'm the one
Aje, aje, aje
Can never take my cake away
Aje, you can't count my grace
I just dey my lane, my lane

Me no getty time for the hate and the bad energy
Got mi mind on my money
Make you dance like Poco Lee
Steady green like broccoli
Steady on my grind, no wan hear what they want telly me
Kudi na my fantasy (yeah, yeah)
Dem wan dey check if my tap e no rush

But e dey rush
E dey rush well, well
E be much (e be much)
Na God dey make my tap, e dey rush
The kind money we touch, yeah

E dey rush
E dey rush well, well
E be much
No be hype everybody dey crush
There's no dulling with us
(There's no dulling with us, oh)

'Cause e dey rush
E dey rush well, well
E be much
Na God dey make my tap, e dey rush
The kind money we touch

E dey rush
E dey rush well, well
E be much
No be hype everybody dey crush
There's no dulling with us
(There's no dulling)
Business › Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by recieve(m): 11:46am On Oct 14, 2022
Yawnnnnn. Hmmm, Jesus have mercy upon my life, betting is not a sin, please use it to put food in my table tonight, Amen.
Business › Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by recieve(m): 8:42am On Oct 14, 2022
Sirk4great247:
Guys what do you think about this game

VD2DPL
E too go cut
Business › Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by recieve(m): 7:43pm On Oct 13, 2022
yinnocent32:
Omo na free forum o, no b u b or any other person be landlord here, u choose to be a hater, nobody stops you, as from me, I go dey pepper haters with screenshot...if u get mind, force me to post game make u play.

P.S use this screenshot hold body first, i dey come
Lol grin
Business › Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by recieve(m): 7:15pm On Oct 13, 2022
Lordparcel come and teach us how to fish grin
Business › Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by recieve(m): 6:25pm On Oct 13, 2022
Disembark:
E be like these bookies them know some fixed games

FT 1:1
Nothing like fixed match
Business › Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by recieve(m): 1:40pm On Oct 13, 2022
tonididdy:
My daily income is almost 200euros
I work 40hrs a week.


... Is nothing!
Boss I fit see crumbs?
Business › Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by recieve(m): 11:26am On Oct 13, 2022
highman10:
See msport oh.
Lol grin come sportybet
Business › Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by recieve(m): 11:21am On Oct 13, 2022
highman10:
I prefer handball sir.
Thanks, confirmed
Business › Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by recieve(m): 9:08am On Oct 13, 2022
ObalendeCMS:
Please, can me and someone collaborate and run rollover? I really need someone that is good in football analysis. We can connect on WhatsApp. Thank you.
Let's do It
Business › Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by recieve(m): 8:22am On Oct 13, 2022
highman10:
Kai. Nah 100 odds I want now.


angry angry angry angry
Between handball and basketball which one is easy?
Business › Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by recieve(m): 6:20am On Oct 13, 2022
yinnocent32:
that is not my aim but if your must know, i play mostly under/over and handicaps. handicap has higher odd while under/over i just chose to stay average.
now my main aim is to make us in the group and betting world understand that we can make money from this bookies. it hurts me to see that 95% of bettors lose on the long run (Me Included) i can give you my game teach u my trick and even when you make money from it, temptation set in and boom you lose all your funds. this happen to even the best of us... and i am only trying to create awareness and share ideas on how we can stay ahead of the bookies... and it actually hurts to see some people assumining i want to oppress or to be called boss by sharing screenshot..bro i dey lose die most times, but guess what i am determine to get to 1M like this, gradually, and if i can do it, i probably might have find a way to be patience enough to escape this trenches i dey stay so.

mind you, i hardly play peoples game even the best of the best on twitter, cuz i believe in me and what works for Mr InnoBET, Austino77 and even Mayor Of Ekiti might not work for me. (this is what most of you will never comprehend cuz you want to chase after the latest winner rather than follow your own part while learning along the way). do you know how many followers Mayor of Ekiti on twitter have? 422,000 as of when i was typing this, but guess what not up to 500 followers won that game, and not up to 20% of the total number who won, won up to a million naira. so what will now happen to the other over 420k who didn't win from him, most have even being losing playing his games all this while? guess what after the boom, most people both those that won and those who missed out started playing any game they see posted..if you know wetin bookies don collect since then you go weak.


when i hit that 1M i get something to suggest. till then sha...


also lets be kind and cautious when talking to each other here. no be everything need to sound savage. lets be civil. PEACE

CHEERS JPmorgan
See as you motivate me, you too much!
Business › Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by recieve(m): 4:05am On Oct 13, 2022
tonididdy:
It's a paying subscription.
Nothibgs free

Na me dey do the Sara grin
Okay
Business › Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by recieve(m): 11:25pm On Oct 12, 2022
tonididdy:
Can't believe I missed this email from my SOURCE



angry embarassed
Abeg share the source
Business › Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by recieve(m): 11:10pm On Oct 12, 2022
kenearth50:
It's the truth nau.

The two tickets can't boom grin
Na so sha
Business › Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by recieve(m): 3:17pm On Oct 12, 2022
kenearth50:
This is the one of the reason why I said nothing concern God with betting shocked

Napoli vs Ajax wey I carry G.G 2+, e reach your turn you carry Ajax under 1.5 goals embarassed

Na till end of the match we go know wetyn sup cos one of two of us ticket must surely end in tears grin
angry See your prayer
Business › Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by recieve(m): 3:15pm On Oct 12, 2022
Salamandar:
2nd Poison served.. Pick your own poison... Played 4 games am dropping 2 only
Boss, drop the remaining 2 for me
Business › Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by recieve(m): 3:14pm On Oct 12, 2022
Salamandar:
2nd Poison served.. Pick your own poison... Played 4 games am dropping 2 only
Staked
Business › Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by recieve(m): 12:06pm On Oct 12, 2022
yinnocent32:
Why are you so pained brohuh
Calm down life don already hard as e be
Most of my games are inplay, basketball mostly, it changes in matter of seconds.
My reason for posting is to motivatethose playing that it can be done if you have a plan with patience n discipline.

Do you let me do me.. and let others do them.peace
No mind that guy
Business › Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by recieve(m): 11:09am On Oct 12, 2022
Salamandar:
I fit drop two more sha... Cuz some games are showing tendency of giving multiple result after checking stats on footystats.
Nice one..... You don drop?
Business › Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by recieve(m): 7:52am On Oct 12, 2022
Salamandar:
Poison dropped stake what you can afford to lose
If e cut, still drop, if nobody play am, I go play am
Business › Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by recieve(m): 7:27am On Oct 12, 2022
Salamandar:
I go drop today but I fear it will red after winning for 4 days in a row.
Boss drop, no fear, red na part of life, just drop
Business › Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by recieve(m): 1:52am On Oct 12, 2022
Lima98:
Giveaway for first 5 people that qoute this post 5h for 5 people no be joke I wan surprise somepeople tonight first come first serve even if you come late I fit consider
I come late a beg consider
Sporty bet 08166689819
Business › Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by recieve(m): 1:49am On Oct 12, 2022
Salamandar:
Footy stats
Boss you fit teach me how to use this app?
Business › Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by recieve(m): 8:31pm On Oct 11, 2022
IgiveLadiesBj:
Yea that's right. Game dey always sharp before e start
Lol grin
Business › Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by recieve(m): 8:09pm On Oct 11, 2022
Butmight15:
Tomorrow super single
5 odd+
TXBD27
Bet9ja code
This game sharp
Business › Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by recieve(m): 7:22pm On Oct 11, 2022
israelp:
see answer grin.... Na the minimum numbers of games to make a set I wan knw ...I learnt it should b 6-4 or 6-3 or 6-1 ....is 4-2 allow?
I think it is determine by time
Business › Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by recieve(m): 7:21pm On Oct 11, 2022
obuburam:
Nothing like First Half in tennis. It's called 1st Set, 2nd Set and sometimes 3rd set for games that end 1-1 in the 2nd set.
I break it down for him
Business › Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by recieve(m): 6:59pm On Oct 11, 2022
israelp:
u're right here... something like 6-0 6-0 making it a total of 12games right?
Exactly
Business › Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by recieve(m): 6:58pm On Oct 11, 2022
israelp:
I knw...how many numbers of games make a sets?
A set is also know as first half
Business › Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by recieve(m): 6:51pm On Oct 11, 2022
Butmight15:
Yeah
I no quick see am
Congrats!!
Business › Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by recieve(m): 6:47pm On Oct 11, 2022
Quicksilver5:
na only 1 I play and e cut
Shit!

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 91 92 93 94 95 96 97 98 99 (of 113 pages)