₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,325,439 members, 8,422,020 topics. Date: Sunday, 07 June 2026 at 02:06 PM

Toggle theme

Redboi's Posts

Nairaland ForumRedboi's ProfileRedboi's Posts

1 2 (of 2 pages)

CelebritiesRe: Mercy Aigbe And Funke Akindele Do 'Azonto' Dance At Miss Global Nigeria by Redboi(m): 6:16pm On Aug 22, 2013
U call thiz Azonto? Mehn...
RomanceRe: The Funniest Lie Your Current Or Ex-Partner Ever Told You? by Redboi(m): 1:36am On Jul 03, 2013
Mehn na one babe wey I bin date one gurl b4 o.she tell me say she luv mi too much...she also tell mi say na virgin she be,so i jst dy respect my self coz of LOVE na.. So one tym na, mi nd my guy dy yarn 4 2go, 4 im status im write ''I WNT 4GET 2DAY''. I cum ask am wetin happn, im cum tell mi say im knack one babe o,say ha tin swt die.i dy congratulate am say im try. i cum ask wu dy babe be?, to my shock na ma babe o. GURLS UNU TRY O
Car TalkRe: Car Falls Off 3rd Mainland Bridge Into The Lagoon by Redboi(m): 1:42pm On Jan 26, 2013
God abeg hlp us o.......

1 2 (of 2 pages)