RedDistrict's Posts
Nairaland Forum › RedDistrict's Profile › RedDistrict's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 17 18 19 20 21 22 23 24 25 (of 110 pages)
Frankbest101:you can tho with soccerwaydotcom just type shefield u23 soccerway on google and it'll show you their past games played. same for any other team as well |
Ukrainian football getting better, they giving portugal a good game tonight with Zinchenko and Yamarlenko amongst their stars running tins |
skybluevic:done, check am abeg manage am |
CaptainMitch:thanks bros, i will tbh, me sef dy try my best, i loose some also and sometimes prefer to loose alone than drag ppl to village but still on still, i go dy dropat times i dy worry to drop some kin games cos of the risk and all esp if the total odds is low but then, all na probability at the end of the day and we only hope for luck to win i'll post games, make una nor vess o captainjack44 abeg nor vess for me |
CaptainMitch:Lool a whole chief ee, i kuku nor mind at all oo, i loyal ee. ![]() that word 'crumbs' dy off me sha ![]() happy weekend bros |
Oloshi Spain nearly wan fall hand, score goals win match since, them dy play for field Arizabalaga, you do well to cause that penalty at all na winch B945ATSEWPPECR-4042419 |
Tolu121:he gave greece 1 goal ahead with Italy still to win. that's the description of that option i see small change collet yesterday again eee B953ATEEQACEWS-4042419 and sorry i dint post it earlier, was too risky esp with the zoom games to let ppl put money ontop just 7 odds Greens! |
those with the qualifications should try
|
Rudewhitelondon: Nor be only you ooo most times, i avoid the thread till late evenings on mondays. seeing long games and quotes and stuff can be tiring but then, na competition so make them flex am for now pele jare ![]() |
B920ATPRZSPTEC-4042419 at least i see small change from the weekend ![]()
|
Gedoni idiot. ![]() Baba kneel down bless God after he dn flex babe for house |
Manutd dn cast well well oo, i say make i watch their match relax till BBN final start and its looking like a waste of my 100bucks I nor even knw say rashford start match till half time reach ![]() na only God go help this United team ooo make them even manage score one, chai |
KingAzubuike:but that's part of the what the soap did to his face na the wonders of delta soap ![]() |
Viking007:Better 250k oo bros ![]() Ppl hoping for some miracle should forget it, the only miracle we could get is the percentage gap not being so far apart, regardless the lambo win clear abeg |
Zinny18:Person dn hear say na him carry last, make he nor sleep snore well?? make him kill himself?? ![]() |
AryaSand:Owerri boys will burn down multichoice office strat ![]()
|
E clear!! ![]()
|
veekid:will be announced tomao |
AryaSand:na pant she wear na, kayode dy fear God sef na, he nor wan go church tomorrow ni. ![]()
|
creolehunt:there actually was glass (might not be glass sef) seperating the ex and remaining hm's so technically they werent together but they were still communicating with hands and some.of them were moving their lips enough for lip reading. ![]() The sharp ones got info and considerin how curious they all are right now, they all.got some form of info |
These guys got information from the ex HM's about their popularity and chances. Na why omashola dy think small small Mercy dn hear somehow say she get better level Seyi just calm down finally, he dn hear say him last sure. ![]() |
Mike highness make sense sha Oblor blor ![]() |
why una dy fear say Mercy dn high?? Babe bought immunity na . ![]() No shaking jare |
Eeghe:what that post meant was, with the way mike and jackie are close and all, it would have been easy for him but he is a cool guy so nothing dy happen ![]() |
Alphagan:2 borites for life mehn!!! ![]() |
Afiahomes:hehehe
|
thank God say Mike na good man oo, this Jackie kpansh na sure one if he decide run am eeee. ![]() |
See as Avalla fine like today bread Biggie not let us flex this fine geh sha, ![]() |
Jeff still dy dance like old man. ![]() at least he drop bet9ja cap today Ella in the building eeee, Ike no dull this night abeg, options full ground for you eeee. ![]() But thunder go fire this rubbish 2 DJ's wey come today sha, better thunder |
CaptainMitch:Baba, even the Gofundme wey them dn raise 1k plus pounds enter bush. Jaruma money na scam also Ppl just use the babe get free publicity ![]() |
ACupOfKhaffi:Fine fine ooo enjoying the party right now. Ya Khaffi looking la hot!!!! ![]() I greet you also |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 17 18 19 20 21 22 23 24 25 (of 110 pages)
Weekend dey good o, na resting things till Monday. Enjoy yourself, you try to defeat Alabi, dey drop your picks make others follow you cashout.
but still on still, i go dy drop