Rednuth's Posts
Nairaland Forum › Rednuth's Profile › Rednuth's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 27 28 29 30 31 32 33 34 35 (of 45 pages)
opsydudu:ok sir.. good morning ! hope u r doing fine? |
drmikeadams:LOL. hope say no be ur house rent u stake because na sure villa u enter ooo ![]() |
drmikeadams:What r they? |
drmikeadams:u sabi dash money oo.. me dey fear 6.5 ! any match wey goals don reach 4.. any thing pass four i no play, na JUMP and PASS oo ,, i wish you buhari sha |
braga dey para.. 5-1 |
qloreal:just see .. football no easy jorr, come to think of it.. lets say u selected a yes and staked that 500 on like 4game.. mehn u go just go flex till upcoming weekend ![]() |
WOow .. elche scored !! mehn make i happy small o .. no be small prayer i dey do since ontop pesin bet wey i go help am play .. i for chop blow 4 head 2mao morning ![]() |
elche score na na na.. na beg i dey beg oo! dis boi go finish me oo |
opsydudu:my ID here sir - 609686 ... thanks boss |
opsydudu:bro i used almost all bookie .. just tell me the one u want make i send come ![]() |
opsydudu:eyaaa.. sowie sha! |
opsydudu:any how you want to i dont mind... even if na to send my details i go mail am to you !! i just dey gbadun ur flow bro .. u r mouthed |
otitokoroleti:if u cant find latest.. that means the previous one casted ! they will start again... i have been monitoring that site wella |
opsydudu:bro u know why i like you? you dont give up.. no matter what! u play this for fun ... please just help me , shey u fit credit me 500# i no mind . i go happy o |
guruvick:chai u get luck shaaaa |
opsydudu:boss i tell you.. nothing easy for this life ! you play rollover e cast, accumulator e cast, single e crash, small odds sef crash , big odds crashes , over small odds crasherr .. the thing taya pesin ! this sport stuff na just game of luck jawe ... if i to say i fit start with 2k .. den dey get 1k daily or 5H sef.. i for happy ! But the thing just hard mehnn ![]() |
guruvick:lol .. |
drmikeadams:na to pick all france +spain league red card YES next week oo.. come put akara money on top > make enter peree . alabi go hear am ![]() |
i don go pick elche - to score for my rollover. make oluwa just help me oo ![]() |
earlier na everton , now inter ah.. ORIYIN BURUU NIII ![]() |
anterlect behave oo.. no spoil 10mins draw naa ![]() |
fabiano09:okay sha and dont forget u said i was barking.. now u r the one to be barking ![]() |
harddrive2012:RE u sure because this my own case here looks different. . can u post the mail here ,let me try |
fabiano09:it seems you dont understand< i didnt use atm o.. it was my gtb internet banking website i used ! i have a token too.. if u have used gtb online banking platform before. u will understand me. and moreover i dont think this issue of mine concerns interswitch because after my payment i got a transaction reference number attached on my payment receipt... so what can you say about that? ![]() |
Redslip:biz odikwa bad mehn.. have you forgotten january ,tins re tight ! no be only u oo ![]() |
siegfried99:no be lie na my oga .. pple sabi fear ehn .. winch kor wincher nii .. game wey go cast go cast ![]() |
After some match don start , una come dey post games abi dem dey fear say pesin tok of nairaland witching witching .. this thread too funny ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 27 28 29 30 31 32 33 34 35 (of 45 pages)
,, i wish you buhari sha
.. u r mouthed
