Business › Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by rednuth(m): 5:35pm On Jan 28, 2018 |
austino677: i just need one  chei, na enjoyment u dey oo. shebi u bin talk say no atletico for ur games again after dem loose one tym like dah? pray make i see 3 goals o. i dream say u be better pastor  |
Business › Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by rednuth(m): 5:29pm On Jan 28, 2018 |
MrJames007: I'm even begging dem 2 score only 1 even if na own goal, u dey ask for 3  lol.. baba na 3 me need oo, or make palmas nack dem d 3 goals o |
Business › Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by rednuth(m): 5:24pm On Jan 28, 2018 |
Chidexter: Three goals!! I hope u checked d game well before playing i no even no sey i add dem untill i placed d bet finish :/ |
Business › Re: Coldstone Creamery Is Trying To Cover Up A Theft At Their Lekki Outlet by rednuth(m): 5:23pm On Jan 28, 2018 |
jeez!!! this shit is happening in many companies.. If na correct lagos person, scream the hell out n crowd go full, scatter dose table n show dem pepper. dem no born dem make d bag no show when dem see craze |
Business › Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by rednuth(m): 5:20pm On Jan 28, 2018 |
atletico make una behave o, na 3 goals me need o |
Business › Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by rednuth(m): 5:04pm On Jan 28, 2018 |
iamsirmichael1: If na club friendlies, e dey happen wella. Some dey use 30-30/HT-FT self choi.. i think say dem dey play small come go relax chop, then dey go pause time n later continue ni  |
Business › Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by rednuth(m): 5:01pm On Jan 28, 2018 |
Undertaker001: somebody get this guy a panadol lol.. Wetin panadol dey do for body? |
Business › Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by rednuth(m): 4:30pm On Jan 28, 2018 |
wait oo.. why be say if some team start match together, one go finish b4 d other even atimes like 30mins difference.. who dey follow me observe? |
Business › Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by rednuth(m): 4:28pm On Jan 28, 2018 |
napoli this goals don do ooo.. una don win, na 2-5 i carry dis una match o biko |
Phones › Re: Blackberry 10 Devices Home: Z10, Q10 Etc by rednuth(m): 4:06pm On Jan 28, 2018 |
vanV: Good day.
my BlackBerry z3 ----do reboot it's self. it will just off n on. Pls epp
I upgraded to the latest os- still dsame
I flashed it -- still dsame
my Bluetooth device on it.
is very slow and Ts doesn't send files larger than 5m.b
Pls help.
Thanks what os did u upgrade it to? |
Business › Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by rednuth(m): 3:00pm On Jan 28, 2018 |
alexie49: THE guy with this phone number 08060652712 didn't fund my account and keep my airtime since yesterday and refused to pick up my calls. No problem! that can't make you an OTEDOLA nor a DANGOTE. the day you will lost a big possession, you gonna regret it for the rest of life. that day coming is just minus yesterday and today. await your repercussion. Woe to the wicked, for it shall be ill with them.
SSIB. oh sorry bro, that same nigga called me when i requested a fund here too. but you know what dog no dey chop dog nd scam no dey scam scammer. i ran a test on the number he called me with and d one he said i should forward the airtime to, but found none on social media. Oh Bawlz, i laughed in a chinese way and came back here till juzec helped me out! he kept calling me yet i no pick then he stopped after some hours. Note: Before transfering or doing business with anyone online, try to make a thorough search about the person or the product. Have a blessed sunday  |
|
Business › Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by rednuth(m): 10:55pm On Jan 25, 2018 |
[quote author=Kings1930 post=64516000][/quote]u don run go check livescore..  fear not |
Business › Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by rednuth(m): 10:54pm On Jan 25, 2018 |
Dexter247: You would make a good comedian  fear not.. u don win, oya sponsor me |
Business › Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by rednuth(m): 10:46pm On Jan 25, 2018 |
borntoexcel2000: Thanks that first ticket, am praying it greens 2nd has casted.. only the first one entered.. congratulations |
Business › Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by rednuth(m): 10:45pm On Jan 25, 2018 |
Dexter247: B917EZERWETSPP-4869580
Little winning.. but Thank God sha
mods don finally release me  terrales dey play 4-0 now, check livescore |
Business › Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by rednuth(m): 10:43pm On Jan 25, 2018 |
borntoexcel2000: B97EZEWWZTAQZ-2757517 B932EZERECWZTW-2757517 B922EZERWCATTT-2757517 i like that second ticket, u should av continue with d over 2.5 goals... nice game too! B932EZERECWZTW-2757517 |
Business › Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by rednuth(m): 5:13pm On Jan 25, 2018 |
iamsirmichael1: Na fixed games??  this one pass fixed o. just play barca 1 esp 6 n 3 red cards for 1xbet enjoy o |
Business › Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by rednuth(m): 5:13pm On Jan 25, 2018 |
. |
Business › Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by rednuth(m): 4:59pm On Jan 25, 2018 |
|
Business › Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by rednuth(m): 10:38pm On Jan 22, 2018 |
iamsirmichael1: No o! God forbid! Make my roll over spoil??  lol. ..one man food is another man poison |
Business › Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by rednuth(m): 10:30pm On Jan 22, 2018 |
2 yellow cards for genoa within 1mins ... abeg make una knack dem red joorr |
Business › Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by rednuth(m): 10:14pm On Jan 22, 2018 |
juventus live match.. over 1.5 goals at 1.60, oya knack am 20k collect 12k money sharperly |
Business › Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by rednuth(m): 11:12pm On Jan 21, 2018 |
|
Business › Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by rednuth(m): 10:59pm On Jan 21, 2018 |
iamsirmichael1: Good one. Bet9ja doesn't have that option though u don win am.. oya chop knuckle |
Business › Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by rednuth(m): 10:56pm On Jan 21, 2018 |
this football bet stuff ehn, the rate persin dey use fear no be here.. do you know why?
Your money and there money is involved
- we fear coz we don loss too much money,l. - they no dey too fear because dem don chop our money well well. percentage rate 95%~5%
. y i talk so? see dat barca match.. at 48 mins for live game, over 2.5goals d odd dey around 3.10 but fear no gree me play am.. now see scoreline 0-5 hian#
May God help us |
Business › Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by rednuth(m): 10:42pm On Jan 21, 2018 |
iamsirmichael1: PSG is a man down against Lyon. I think Lyon should add a goal more so I'll be going for Home over 1.5 in inplay @ 2.40 odds
And Home to win the rest of the match... me i jeje went for corner over 8.5 @ 2odds |
Business › Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by rednuth(m): 10:11pm On Jan 21, 2018 |
austino677: schalke 04 una papa 43mins una spoil my. Money... I know one day naijabet go pay me 11k. They owe me that team too mumu ehn, spoil my 17k today.. ordinary 9 corners dem dey play like dindinrin |
Business › Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by rednuth(m): 9:26pm On Jan 21, 2018 |
chewbacca: If you have ear, make you hear 
Real Betis vs Barcelona
First half over 1.5 odds @1.85  ... this man ehn , u weren't hearing ursef too |
Business › Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by rednuth(m): 8:20pm On Jan 21, 2018 |
b923ezepsawrrq-1133489
shark04 koni daa fuyinn oo.. money wey i don put for budget :/ |
Business › Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by rednuth(m): 11:46am On Jan 20, 2018 |
Juzec: funded oshey baba.. u head dey there like ota pia pia  |
Business › Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by rednuth(m): 9:57am On Jan 20, 2018 |
Juzec: mail me. Make I help you ok |