European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: EPL Chatroom - All Discussions by RevFrEbuka(m): 5:08pm On Jun 08, 2024 |
raumdeuter: Revfrebuka report here with hit and fall ring Na blessed sacrament, anointing oil and holy water I Sabi now. |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: EPL Chatroom - All Discussions by RevFrEbuka(m): 6:58pm On Jun 07, 2024 |
iamoyindamola: I still dey oo, Make una help me beg the aquatic one  Hehehehehe |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: EPL Chatroom - All Discussions by RevFrEbuka(m): 5:30pm On Jun 07, 2024 |
iamoyindamola: So una see through the werey hypocrisy You are still here sod. I thought you would have been in kirikiri by now  |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: EPL Chatroom - All Discussions by RevFrEbuka(m): 8:55am On Jun 06, 2024 |
sod09: Sometimes I will just surrender and console myself with I am not getting young Egg is not good for me but deep down e pain me gan🤣🤣🤣 Una dey try gan. |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: EPL Chatroom - All Discussions by RevFrEbuka(m): 8:42am On Jun 06, 2024 |
sod09: My daughter primary source of protein is egg 1 crate no fit do us for a month  |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: EPL Chatroom - All Discussions by RevFrEbuka(m): 8:39am On Jun 06, 2024 |
izzou: [color=royalblue]Relaxation lo kan
[/color] Relaxation government... Na relaxer dey inside their government brain cells. |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: EPL Chatroom - All Discussions by RevFrEbuka(m): 8:34am On Jun 06, 2024 |
Itsrm: I think those of us in the South South have it worse. Most people have moved to banga soup. Na Banga we dey cook now ooo....  |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: EPL Chatroom - All Discussions by RevFrEbuka(m): 8:02am On Jun 05, 2024 |
liveLongNprospa: If to say I know where you dey stay, I for use army come carry you go the deepest part of kirikiri. Because e dey obvious way you nor like me😂 Just 150k monthly baba. Go into the world and multiply and fill the earth sir |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: EPL Chatroom - All Discussions by RevFrEbuka(m): 6:29am On Jun 05, 2024 |
raumdeuter: Now you don be semen-narian sharing cum around depots in Ikorodu and all over Southern Nigeria Kyrie Eleison🙏🙏🙏🙏🙏🙏 |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: EPL Chatroom - All Discussions by RevFrEbuka(m): 6:27am On Jun 05, 2024 |
Ibime: Anybody wey dey maintain weightlifter physique like Prospa no dey struggle. Do you know what it takes to maintain those muscles? You go chop belleful, plus chop plenty extra calories and proteins you go use turn to muscle for gym. Prosper na odogwu na. Maybe as we dey talk sef e fit be say another baby dey on the way  |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: EPL Chatroom - All Discussions by RevFrEbuka(m): 6:26am On Jun 05, 2024 |
liveLongNprospa: Lmaooo.. I don stop to calculate how much I dey spend. Baby alone dey collect 150k ish atleast. Monthly or weekly? |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: EPL Chatroom - All Discussions by RevFrEbuka(m): 10:23pm On Jun 04, 2024 |
raumdeuter: No be reason why you turn Rev Father be that? As per your moniker Hehehehehe.... I am an ex seminarian bro  I see shege banza,I come run . |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: EPL Chatroom - All Discussions by RevFrEbuka(m): 10:23pm On Jun 04, 2024 |
sod09: People way still they born for this economy are the odogwu The day livelongandprosper announced his own I for my mind dey calculate expenses for am |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: EPL Chatroom - All Discussions by RevFrEbuka(m): 4:15pm On Jun 04, 2024 |
Itsrm: E no easy at all my brother. And in the midst of all of these crazy expenses, you still have to save and plan for unforseen events as no be our papa work we dey do.
If I wasn't married already, I'm not sure I'll bother with it. I will be 30 by next year and I am not even bothered about marriage. Make hungry no finish pesin daughter for my hand  Una wey don marry for this kind economic situation dey try abeg |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: EPL Chatroom - All Discussions by RevFrEbuka(m): 11:43am On Jun 04, 2024 |
Sportsweb: Yaradua Regime
Jonathan Regime
Buhari Regime
Tinubu Regime Tinubu's second tenure
|
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: EPL Chatroom - All Discussions by RevFrEbuka(m): 11:39am On Jun 04, 2024 |
Theflint1: Na for this thread we dey argue whether 600K dey reach family of 4 live normal "middle-class" life and people say na because people no sabi live within their means. One egg na #200-250, I get more rice, beans and garri stored under my bed for uni than I can afford to store in my house as an adult without feeling like a big man...my wife buy bag of beans, half bagco bag for 20K. I priced roast corn a couple days ago...1 cob o, dem dey tell me #400...I price 3 for 1K, the woman no gree. E reach to to kpai pesin aswr. Pesin go dey wail because of the maximum shege wey he dey see daily , somebody wey dey obodo oyibo dey enjoy good governance go dey defend the bad government wey dey give you the shege  |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: EPL Chatroom - All Discussions by RevFrEbuka(m): 8:35am On Jun 04, 2024 |
Ballzproblem2: na 15trn road be my problem, nothing concern me concern minimum wage eje.  imagine. |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: EPL Chatroom - All Discussions by RevFrEbuka(m): 8:33am On Jun 04, 2024 |
Bag of rice wey I dey chop since February finished last week. I come enter market ,Ordinary to cook Sunday rice as a bachelor , e consume 6k(1500 fish wey I buy dey like lizard. 2500 tomato wey I buy ,I still had to buy tin tomato add am cos e no go reach anywhere ). Omo, I wonder how these 15k to 30k salary earners with kids survive ooo.. Auzubillahi!!!!!! At this point I don't mind jakpaing to Chad or Niger republic . Oga Titus and his family of 4kids monthly salary 35k -Rent for 2bedroom flat in nsukka 350k - 600k - weekly expenses - 25k - 60k(manage o) - fuel+transportation weekly- 10k(for movement wey no dey trekkable) - school fees and other expenses - 100kplus - miscellaneous - 100kplus. Choi!!!!!!!!!!! E reach to burn down aso rock aswr.  Big ups to Itsrm,sodiki,livelongandprosper,blueraydick and other egbon wey don marry . Una dey try aswr |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: EPL Chatroom - All Discussions by RevFrEbuka(m): 8:20am On Jun 04, 2024 |
It must favor me and my family  Hunger no dey look anybody or any family face aswr. |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by RevFrEbuka(m): 7:11am On Jun 03, 2024 |
|
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by RevFrEbuka(m): 9:38pm On Jun 01, 2024 |
wman: Madrid.
Haram team.
Demonic, satanic football. Exactly what you wish your club would be.  |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by RevFrEbuka(m): 9:02pm On Jun 01, 2024 |
What Madrid needs in this match is a striker.... All this fake striker, fake keeper ,fake defender etc na trash. |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by RevFrEbuka(m): 9:01pm On Jun 01, 2024 |
Fvvvk Jude smellingham  |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by RevFrEbuka(m): 8:28pm On Jun 01, 2024 |
raumdeuter: This is how teams fail to take chances against Madrid every time And when Madrid wins, they would say it is luck. |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by RevFrEbuka(m): 4:56pm On Jun 01, 2024 |
Vischy: Na craze make Man united win Man city abi? Anything can happen in football. I'm tipping Dortmund because of Marcos Reus ,man deserves a trophy. Lol . Same way you tipped Buffon that year that year because he deserved a UCL trophy when Madrid played Juventus. My guy, reduce your expectations,this is Madrid not manure or barka. I'm not writing Dortmund off though but over the years Madrid have proved to be something else in finals. That mentality is scary |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: EPL Chatroom - All Discussions by RevFrEbuka(m): 11:26am On Jun 01, 2024 |
Outside betting 10k. Madrid wins. Who goes? |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by RevFrEbuka(m): 11:20am On Jun 01, 2024 |
Madrid loose UCL final? Na craze? 😁😁 Who wan bet 10k? |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by RevFrEbuka(m): 11:18am On Jun 01, 2024 |
Even andrewbaba's jinx won't stop Madrid from winning tonight |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: EPL Chatroom - All Discussions by RevFrEbuka(m): 3:18pm On May 31, 2024 |
obainojazz: 🌝  Rest nah make senior man recover from the morning dose of beating wey sodiki give am |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: EPL Chatroom - All Discussions by RevFrEbuka(m): 3:14pm On May 31, 2024 |
BlueRayDick: He knows these things, he's just looking for who to tire out with never ending merry-go-round argument Na una wey get the strength na. Egbon ride on jor, you go don chop bele full by now. |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: EPL Chatroom - All Discussions by RevFrEbuka(m): 10:44am On May 31, 2024 |
The mentality behind trying to drag Obi an ex governor over current insecurity issues instead of eastern states governors, senators and the rest is what is amusing me. Do y'all get paid for insulting peter Obi? Shameless |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: EPL Chatroom - All Discussions by RevFrEbuka(m): 10:38am On May 31, 2024 |
sod09: You get sense jare That was his sole aim to drag obi into what doesn't concern him Everyone have been complaining of hard life and suffering we no see airmark We talked about national anthem we no see airmark But because his wife is in the east and he wants us to know about it not like he care about the crisis in that part A known tribalist that sees nothing wrong in what was done to the Igbo during the election suddenly developed love and affection because his wife is currently there😂😂😂😂 😄😄😄😄😄😄 |