Richardking's Posts
Nairaland Forum › Richardking's Profile › Richardking's Posts
Leystra:Abi na!! na so im suppose be... U still dey skool?? |
Loyalblak007:Yess!! |
#team archaeology n anthropology.... add up 08104966466(watsapp) 7EE98875(BBM) If u need any help or info concerning ur course reg.. or any oda... |
#team archaeology n anthropology.... add up 08104966466(watsapp) 7EE98875(BBM) |
Loyablak, seems u're in my dept... or wat course wer u given again?? |
Leystra, ómo pyschology... wetin u still dey do 4 here?? |
Osasu99:osasu,long time. |
I met a frend of mine lately d 1st tin dis guy sed was "guy utme 2014 reg is out oo" I noh just fit hold my lauf, d guy like jamb exam die. Even if nah till nex year feb ui go take rlease all dier list, I go wait till den. |
Osasu99:Our admission is on d way, nah certainty by God's grace. |
OSASU, I dey see u o. Nah waitin tins abi? Wich dept u say u deflect go sef? |
Wen will Ui rlease d 2nd list? I'll will jst fold my hands nd watch as evry tin unfolds? Jst hopin my name shows in archaeology sha coz dis 1 dat nobody was admittd in d 1st list. Make dem sha see my mail sha nd my data wella, ko sha ma dan. |
Can we start waitin 4 jan 2014, 2nd list xo far away chai. O boy I can't wait. When sum people dey prepare 2 take utme, humanbeing go still dey hope. Regsting 4 utme or hope 2 b in d next list, no time ooo!!! |
![]() esharp: dat was last year jareHahahahahaahahahahahahahahah hohohohohohohohooh yeyeyeeyeyey nawa 4 u oo. |
Good morning 2 u all, jst passin by. |
Good mornin nairalanders. To us all expectin d 2nd list, may our expctation not b in vain. Pls say nd type an Amen 2 dat. |
Osasu99:Abeg help me dish am wit banga soup fresh kpomo,2 pis of meat nd tail of fish make I use am hold body. |
Guys pls any news about d utme 2nd list. And as of we dat did COC is der still hope 4 us coz I did COC 2 archaeology. |
Jst checkd my admission status nd it was "sorry admission not yet given". Am jst hopin dat ui gives me dis archaeoligy coz na dem b my last hope now. |
Jst checkd my admission status nd it was "sorry admission not yet given". Am jst hopin dat ui gives me dis archaeoligy coz na dem b my last hope now. |
Taylor184: call you namesNo kwems nah, 1 luv. |
shakur07: I taya for d guy oh ...Abii o!! Bcoz d way I take talk am abi? Even u sef dey talk like di shakur wen I tink sey u suppose know sey dat kind chance only cums like 1nc in a 100. |
Taylor184: bro,forget prof matter and start prayin.....Wel, I was expctin dat 1. Bliv me or not nah wetin I hear I dey tell u, if u see d way dis prof nd 2 lectrs dey use canddts take dey make fun dis happend about a week afta d cut off was rleasd wen I even told dem dat I chose geology but my comb was rong, they advsd me to do COC, nd he went had 2 say 12 canddts passd 4 geolgy but only 10 were qualified. Bliv me or not, u can even go ahead 2 call me names. About d regstra don't b surprd if I tell I was rite in is office on tuesday. Am not discouragin any body here am only sayin wat I heard. Gbajutaiwo isn't d only 1 wit dat problm. |
Gbajutaiwo: U guys, pls pray for me so dat my name wil be on d 2nd list. I'm for medicine nd i scored 69 in d postutme.Are u a 1st choice canddt if not o ti lo Gobe 1. Did u do COC if not o ti lo Gobe 2. In short its nearly impossb coz der is a large no_ of 2nd choice candddt who dealt wit d cut of mark like bonz nd I tink d only slots remainin in MBBS are meant for dem xo my guy jst start prayin 4 a miracle if not na jonzin tins oo!! Am not discouragin u but 69! Ur score is good may b ur fallback shud surely do it xoxo certain of dat 1. |
divads: I dunno wat 2 say, i dunno wer to start,Sorry guy,I know how it feels coz I was in ur shoes. May God give u d heart 2 bear dis big loss nd may is soul RIPP. |
Ui shud rlease d 2nd list weneva dey like coz I av stopd being anxious, whether dey like it or not am already in shaa. Team archaeology. |
Adesua veronica: Happy Sunday every1..............it’s the solemnity of Christ the king, end of the year C in the church’s calendar and the end of the year of faith>>>>>>>>>>>>PROUDLY CATHOLICSame 2 u. But d bad part 4 me is dat I didn't go 2 church. |
2day is 22nd we all av been waitin 4 but nothin is showin up. Well, may b nex year jan will b d time wen d list will show face. I don dey borrow tex books incase of any -ve development. Kaiii!! See d way Delsu take treat me shaa,now ui wan try d same, afta all d whole crazy raedin. |
Happi bthdy Ifyx,LLNP. |
shakur07: RilllyWell, I schld in ondo town(sss1-3) as I said earlier. If d name st josef college dele international schl rings a bell den u know wat I mean. I attndd La salle college, a schl @ d back of d all old st josef coll. |
Aftanoon nairalanders. Am not 4rm Ondo state but I schooled in o Ondo town. |
FrancisTony:Guy, @ dis point chillin can't do anytin,so is beta 2 know 1s fate now coz d year is runnin out. |
Anybody wit useful info on wen ui wil b rleasin d nex list? |
I dey loyal o... I dey always check on my peeps for here naa, afterall na persin help us too 
Jst checkd my admission status nd it was "sorry admission not yet given". Am jst hopin dat ui gives me dis archaeoligy coz na dem b my last hope now.
I don pass dat level nw
....Issokay sha,best of lucks all the same....