RichieBrown's Posts
Nairaland Forum › RichieBrown's Profile › RichieBrown's Posts
[color=#550000][/color]Chai!!! I too Happ¶, hw my dream go be tonyt sef o? :DChai!!! I too Happ¶, hw my dream go be tonyt sef o? |
chizzy94: Bros Na Ekenwan you go go seat your asx, lol, sorrycome here, I go flog u o,let me first celebrate this 1 first na |
HonourablePomk: Guy shey na lagos you dey if YES shey you dey listen to rainbow.fm because na their slogan be that ooona ibadan city I dey o,buh I be correct naija delta pikin |
E don tey wey I enta church o,lyk 5months,but sunday go different •••wer neldrizzy n the rest pple? Oya nak ur aTtire we dey go church go do thanksgivin n testimony ,chai!!! Na so admiSsion sweet reach? Is me be dis? God anybody wey say my water no go boil infact him own no go smell fire ![]() |
benromeo39: Congratulations Ekoba Joshua!!!dude we don dey together o,ekenwa tinz o |
[color=#990000][/color]God bless benromeo,this guy rilli tried for us today |
QSheba: is AAU's list out?it should be,but I'm not sure |
benromeo39: no admission given yet.thanks mahn,twaz for a friend,I pray she gets •••••chai any mass commite here Ekenwa pple oooo here I come |
Benromeo pls this last one. 47503869BH |
benromeo39: Congratulations Daniel Richard Chukwunonso!!!thank bro!!! U d best. #TeamUNIBEST. ••twale to GOD |
benromeo39: if u don't wanna dream about it tonight, drop ur reg number.pls help me check ASAP o!!! 47466846CB |
I've been dreaming of this admission list for about 3days,now jamb site is having problem |
QSheba: my school is not yet outlol!!! Problem loading page |
QSheba: you mean tomorrow?it is out |
QSheba: when will the admission list be out?one day |
Jus tried it,tnks mahn |
Hehehe* guess I'm neutral on this,gat my blackberry9300 and gionee P4,blackberry for browsing,gionee for gamin experience••• Jus luv dah BIG SCREEN |
Quote author=KlaireKlement] LIES..[/naquote]na three tyms o,lol!!! Sum pple cn lie |
Peter pan |
Pls yall,how do I make my led notifications work on my gionee p4? |
Still like toke makinwa's pix,aint even a jounalist tho* |
skimarvel: luckily i wrote it once..i just don't understand why nowadays students don't exhume that kind of seriousness that was evident in those days.hmmm!!! Na so una go dey lie full ground be that,abeg park jhur,na only God knw if u even carry distinction or na combine u use enter |
Ehn!!! I nid this result to clear my putme o,f**k this news jhur..•••dem neva post the result sef ![]() |
[/color][color=#990000]Hehehe* my first post on nairaland,buh* I've been followinq this social bug since 2010....nw to the real tin, Can some1 pls tell me the official cut off mark for uniben's mass comm, scored 76% and 65% agg Hehehe* my first post on nairaland,buh* I've been followinq this social bug since 2010....nw to the real tin, Can some1 pls tell me the official cut off mark for uniben's mass comm, scored 76% and 65% agg |
.
!
Ekenwa pple oooo here I come
Hehehe* guess I'm neutral on this,gat my blackberry9300 and gionee P4,blackberry for browsing,gionee for gamin experience••• Jus luv dah BIG SCREEN