₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,325,120 members, 8,420,467 topics. Date: Thursday, 04 June 2026 at 08:42 PM

Toggle theme

Robnectar's Posts

Nairaland ForumRobnectar's ProfileRobnectar's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 41 42 43 44 45 46 47 48 49 (of 210 pages)

InvestmentRe: Crypto Currency Investors Thread by Robnectar(m): 9:07pm On Mar 11, 2025
Alexas58:
I Dey show off wetin I dey trade with pride


Show us wetin u don trade this week na


🎶🎶🎶🎶🎶🤣🤣🤣🤣🤣⚠️⚠️⚠️⚠️⚠️⚠️🎶🎶🎶🎶🎶🎶🎶🎶🎶🎶🎶🎶🎶🎶🎶🎶🎶🎶🎶🎶🎶🎶🎶🎶🎶🎶🎶🎶

U even add money to your username


🤣🤣🤣🤣🤣🤣
Lamborghini man

S
Omo E don tey wey u post forex telegram screenshots winnings ooh grin
InvestmentRe: Crypto Currency Investors Thread by Robnectar(m): 9:05pm On Mar 11, 2025
cmoney22222:
Werey say make them short jasmy. No sl no entry no tp. Werey dey form cammando. Him don get bald head. Which serius trader dey trade with 0.13% lev . How him want buy bicycle for him pikin. 😜. Hahahha
Lwkmd4here,.. remember when he advised peeps to short pi, that pi will touch 0.006, just imagine posting such figures like we Dumbosgrin
InvestmentRe: Crypto Currency Investors Thread by Robnectar(m): 8:57pm On Mar 11, 2025
cmoney22222:
Na me go personally carry him matte for head this thing. You think say I get anything doing. That ole no go get rest for here again
If him no drop wallet address, he should just stop posting foolish analysis, at least we want help am accomplish his mission, so he can stop all these bullshit grin grin
InvestmentRe: Crypto Currency Investors Thread by Robnectar(m): 8:53pm On Mar 11, 2025
cmoney22222:
Come and contest and stop making noise deflover. You no get shot again? Come and contest . But don’t think you can run with my money this time. Ole 1 1 dollars. Wey want your 1 $ buy lambo 😂
Him go fade out, japaa grin grin
InvestmentRe: Crypto Currency Investors Thread by Robnectar(m): 8:52pm On Mar 11, 2025
Alexas58:
How you dey take start your Lamborghini?
When ur papa no fit afford bicycle tire, u dey ask how em dey take start Lamborghini undecided
InvestmentRe: Crypto Currency Investors Thread by Robnectar(m): 8:51pm On Mar 11, 2025
doyin01:
Na una wey give am attention cause am. , if not that scammer won't have mouth to be talking
Ahswear down, to be frank angry
InvestmentRe: Crypto Currency Investors Thread by Robnectar(m): 8:50pm On Mar 11, 2025
cmoney22222:
I don tell am say , make we enter trade contest with 500$ to see who go turn am to 1500$ in 2 weeks. But the issue be say, the Werey never see 500$ for a very long time . Make him no piantee with my money .alexis money na hard earned, my money no be hard end because na crypto.
Person wey em still dey feed for house at his age,.. he just hunting for who to prey on,
Make him drop wallet address or never to post shiit about market direction again , I don vexangry
InvestmentRe: Crypto Currency Investors Thread by Robnectar(m): 8:48pm On Mar 11, 2025
doyin01:
You must think you are relevant here..get away fucking scammer looking for 15k that his miserable father did not work for , thief !!!!! angry
15k survey menthrol crumbs hunter grin grin

E dey pain me say I dey pay d bastard attention grin

E b like say I lost 50naira, dats how useless he is grin
InvestmentRe: Crypto Currency Investors Thread by Robnectar(m): 8:46pm On Mar 11, 2025
dauntless15:
Na you suppose drop na, na u be the urchin with a big mouth who's jobless and trolls people online 24hrs everyday for a living.
stop crying, and if I drop ur useless papa no go show up grin
InvestmentRe: Crypto Currency Investors Thread by Robnectar(m): 8:45pm On Mar 11, 2025
cmoney22222:
Who be the us? Talk for yourself . You no get Wetin to talk again. You don dey defend.

Person whey I respect him mouth here na prophetkelly . The machi get reply for mount no be you. You don sexy defend. Oloshi scammer
Him wan dey for Sergio Ramos, person wey dey form low budget cr7 beforegrin
InvestmentRe: Crypto Currency Investors Thread by Robnectar(m): 8:43pm On Mar 11, 2025
Alexas58:
Welcome home Big man with Lamborghini

How many lambo you say you pack for house again?… make you motivate me, make I think about my life come cry this night

Baff, chop,
Then come make I drag you like tiger generator
Send wallet address for the big man, make him bless ur useless life once more grin
InvestmentRe: Crypto Currency Investors Thread by Robnectar(m): 8:43pm On Mar 11, 2025
cmoney22222:
Beggi beggi . Beggi beggi . I don reach house oo. No be Uber ooo. Na crypto money I use buy mops oo. See the s for the mops .


Oloshi deflover the scammer and beggar with orimapa balder head vulture. I say I no want insult person today , no provoke me ooo. 😂
🤣🤣🤣
InvestmentRe: Crypto Currency Investors Thread by Robnectar(m): 8:39pm On Mar 11, 2025
dauntless15:
Thankgod for internet, if not person like you wey they suppose break like toothpick troway go dey exchange with people wey no be your father mate, keyboard warrior.
If e pain u wella, drop ur house address only me go show up, seems we play too muchgrin
InvestmentRe: Crypto Currency Investors Thread by Robnectar(m): 8:06pm On Mar 11, 2025
doyin01:
I swear , alot of Americans are complaining.
Seems this trump comes for enrichment, I just dey reason am undecided
InvestmentRe: Crypto Currency Investors Thread by Robnectar(m): 8:05pm On Mar 11, 2025
crazymommy:
This doyin , Alexa , robnectar and cmoney na weyrey.

I swear if I enter naija back I would love to meet this people physically.. dem don make me laugh tire grin most especially that doyin , na real weyrey
No reason amcheesy cheesy
InvestmentRe: Crypto Currency Investors Thread by Robnectar(m): 8:03pm On Mar 11, 2025
doyin01:
But on a serious note , it's good as everyone is catching cruise and laughing ooo..it is better this way than for people to get depressed because of the current way the crypto market is misbehaving.. smiley


Even the OGs on the crypto market are beginning to complain.

Trump is doing more harm than good to the crypto market.


Even the stock market is affected too , crypto market have turned to pump and dump schemes
Remember when buhari was announced as the winner his 1st tenure election, people start to dey shout sai baba up and down till their eye cleared,
Nah the scenero dey play so grin
InvestmentRe: Crypto Currency Investors Thread by Robnectar(m): 8:00pm On Mar 11, 2025
cmoney22222:
No worry make I reach home . I go continue . Make ima dey tag me oo. I no want miss the fun yabnings this nite abeg 😂
Is like futures pay u wella, grin


U wan still bless deflover aka alexa58 again grin
InvestmentRe: Crypto Currency Investors Thread by Robnectar(m): 7:58pm On Mar 11, 2025
Alexas58:
Because you don’t have sense
All of us don't have sense like you,


Drop wallet address 1st grin
InvestmentRe: Crypto Currency Investors Thread by Robnectar(m): 7:57pm On Mar 11, 2025
cmoney22222:
Serious inwwnt fine am the 20$ so that the Werey go allow us rest . No be say I need anything from the Werey. But as you warn me , I just reason am. Werey want collect my money again.


Alexi aka deflover , abeg login your account make press you 100$ make you leave us alone for here
Him dey whine u nih grin
InvestmentRe: Crypto Currency Investors Thread by Robnectar(m): 7:50pm On Mar 11, 2025
cmoney22222:
I still dey am for my post nah, very dirty and haggard somebody. With him lips full of igbo smoke aka alexis the deflover
Shiiiit, u have described d picture finish, abeg post am make I screenshot am nah grin grin
InvestmentRe: Crypto Currency Investors Thread by Robnectar(m): 7:47pm On Mar 11, 2025
cmoney22222:
[walai I go send am 100$ but pride no go gree the Werey deflover aka alexis

quote author=Robnectar post=134495607]


Ok alexa58, no login ur deflover account, drop wallet address, I will contribute to what cmoney will send you,
Others can also help ur movement as I don't wanna tag their moniker grin grin
The weyrey go say grin grin



Message me for $20 market direction grin cheesy grin
InvestmentRe: Crypto Currency Investors Thread by Robnectar(m): 7:44pm On Mar 11, 2025
Alexas58:
You fit do $10k?

You wan come Dey stress me for chicken change

If you no fit do money wey go help my life

No stress me
No need to ask how much drop wallet please, I'm on my knees sir grin
InvestmentRe: Crypto Currency Investors Thread by Robnectar(m): 7:43pm On Mar 11, 2025
doyin01:
Hahahaha aka deflover right , e reach time wey dem ask you to show prove that you were scammed by deflover , you begin shift goal post grin
It's okay, let's help alexa58 life,
abeg doyin01 tell him to drop usdt wallet address grin grin
InvestmentRe: Crypto Currency Investors Thread by Robnectar(m): 7:41pm On Mar 11, 2025
cmoney22222:
Bvn kwa… you want make him no login again ?
I don reduce d conditions,.. make alexa58 drop his wallet address, I go contribute and everybody will too,..
Doyin01 might love to, I bliv grin grin
Let's help d kid useless life like dat,
y'all can see how he is going full retard,grin grin
InvestmentRe: Crypto Currency Investors Thread by Robnectar(m): 7:36pm On Mar 11, 2025
cmoney22222:
Deflover , you suppose don enter 45 years now oo. lol. You still dey hustle for 20$ . I go send you 100 $ . Just login first 😂
He's close to 50 now I guess, e pain me say I don lost d phone I have his pictures eating left over at one canteen in festac, then he always post fake forex winnings with his deflover account, dude thought we jonzins in here grin grin
InvestmentRe: Crypto Currency Investors Thread by Robnectar(m): 7:32pm On Mar 11, 2025
cmoney22222:
Na Werey. No mind the Werey whey I suppose help with 20$ that time if no be you even save me self
Ok alexa58, no login ur deflover account, drop wallet address, I will contribute to what cmoney will send you,
Others can also help ur movement as I don't wanna tag their moniker grin grin
InvestmentRe: Crypto Currency Investors Thread by Robnectar(m): 7:25pm On Mar 11, 2025
Alexas58:
Oga post prove how deflover take scam you.

Cos if you get evidence show people
Cos I no understand why you bully the person till e deactivate account

I go go back to 2022 and re read those chats again
Once again, e no go better for your dealer,. undecided

See as u playing yourself,.. taaah there, stop playing deflover angry
InvestmentRe: Crypto Currency Investors Thread by Robnectar(m): 7:23pm On Mar 11, 2025
Alexas58:
Hahahahahaha

If he wan send $200

Make he use am pay class for rob
Make he get small sense

#justice for deflover
U now pleading for yourself now, I'm crying for you 😭

U dey use style increase d price idiaat, you play too muchgrin
InvestmentRe: Crypto Currency Investors Thread by Robnectar(m): 7:22pm On Mar 11, 2025
cmoney22222:
Na this Werey alexis be deflover no mind this wey. Wetin concern me. If no be you self , I for don send am 20$ again make him deactivate him account . Werey just full for here . Plus this doyin01 😂 😂😜😜
I don tell Alexa58 to login his deflover account 1st,.. drop his wallet address with bvn number grin
InvestmentRe: Crypto Currency Investors Thread by Robnectar(m): 7:18pm On Mar 11, 2025
doyin01:
You ask people for 15k all in the name of one nonsense survey websites or not ??

Concerning your questions. , I am your nightmare , the person that will not allow stupid scammers and foolish thief like you to get client on this thread...bye grin
I feel like crying for the person dat is holding his cage key grin grin
InvestmentRe: Crypto Currency Investors Thread by Robnectar(m): 7:17pm On Mar 11, 2025
InvestmentRe: Crypto Currency Investors Thread by Robnectar(m): 7:17pm On Mar 11, 2025
dauntless15:
Yabaleft inmate don get access to him phone. grin
Is like d person wey get ur key lose guard, shiit grin grin

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 41 42 43 44 45 46 47 48 49 (of 210 pages)