European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Napoli Vs Liverpool UCL (4 - 1) On 7th September 2022 by Rodwave: 8:39pm On Sep 07, 2022 |
yemi1504: No Mane to divide all the attention he dey get defensively now na! Hand don dey touch am small small  I pity Eliot |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Napoli Vs Liverpool UCL (4 - 1) On 7th September 2022 by Rodwave: 8:38pm On Sep 07, 2022 |
10 man down loading |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Napoli Vs Liverpool UCL (4 - 1) On 7th September 2022 by Rodwave: 8:25pm On Sep 07, 2022 |
This salah is gone. Nothing wey person fit tell me |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Napoli Vs Liverpool UCL (4 - 1) On 7th September 2022 by Rodwave: 8:18pm On Sep 07, 2022 |
|
Romance › Re: Groom Wept Profusely As His Bride Walked Down The Aisle On Their Wedding by Rodwave: 8:46pm On Sep 04, 2022 |
Regex: I thought same sex marriage is illegal in Nigeria. What happened? Lol. Ewu |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester United Vs Arsenal (3 - 1) On 4th September 2022 by Rodwave: 8:28pm On Sep 04, 2022 |
chikason22: You dey troll me abi Arsenal fvck up sha Anyway congrats to una. We know as e dey start before una go nosedive.
Then, what next ?? #Erik Ten Hang out
Enjoy the brief moment Gbam No mind am |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester United Vs Arsenal (3 - 1) On 4th September 2022 by Rodwave: 6:44pm On Sep 04, 2022 |
fergie001: See our wife dem LiVARpool Lol Una don start again baa Very soon una start shouting Maguire Maguire everywhere. Take time oh  Any today game paime no be small |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester United Vs Arsenal (3 - 1) On 4th September 2022 by Rodwave: 6:35pm On Sep 04, 2022 |
fergie001: I am upset United conceded that cheap goal..... Not at that level yet but this is the REAL 'I will build a team no-one will want to play against' Conceding that goal spoilt everything for me. Shatapu dia |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester United Vs Arsenal (3 - 1) On 4th September 2022 by Rodwave: 6:34pm On Sep 04, 2022 |
|
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester United Vs Arsenal (3 - 1) On 4th September 2022 by Rodwave: 6:22pm On Sep 04, 2022 |
Abeg na who dey win? |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester United Vs Liverpool (2 - 1) On 22nd August 2022 by Rodwave: 8:53pm On Aug 22, 2022 |
fergie001: I am back..... Today,.... for here
Today....... Press their neck.... Everybody lie down flat. Take your time oh |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Newcastle Vs Manchester City (3 - 3) - Live by Rodwave: 8:01pm On Aug 22, 2022 |
|
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Newcastle Vs Manchester City (3 - 3) - Live by Rodwave: 8:02pm On Aug 21, 2022 |
Ray02: I talk am say that team greedy, see now dey Don equalise from 3 -1 down. Winchy winchy club. Mtchew. But that Newcastle stupid gan o. Lol. No be small oh.. From 3:1 to 3:3 how stupid can a club be?  |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Newcastle Vs Manchester City (3 - 3) - Live by Rodwave: 6:31pm On Aug 21, 2022 |
Ray02: Bro, Mt mouth dey leak, so I no fit Sharap She una man City's fan? Well, those guys are stubborn sha. See nau dey Don equalise Lol I no be man city fan oh but me I rate them wella. Anyway, the result is good  |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Newcastle Vs Manchester City (3 - 3) - Live by Rodwave: 6:07pm On Aug 21, 2022 |
EngrKemp: Ur Tv dey use kerosene ? It's 3-3 oga. City to win wotowoto Lol Lol But mechie ọnụ there City must drop point today |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Newcastle Vs Manchester City (3 - 3) - Live by Rodwave: 5:55pm On Aug 21, 2022 |
You can always trust city. But their starting performance today is questionable |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Leeds Vs Chesea (3 - 0) On 21st August 2022 by Rodwave: 5:51pm On Aug 21, 2022 |
Jeffyblaq: Next time, remember the word "ANYTHING CAN HAPPEN" Also add "AT ANY FVCKIN TYM" Cheers buddy! My brada. Me sef shock oh |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Newcastle Vs Manchester City (3 - 3) - Live by Rodwave: 5:48pm On Aug 21, 2022 |
fergie001: Wotoporiously collecting.....
E don cast, last last.... lamasta.... please complete it  Lol except my pool oh. We will never chop breakfast |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Newcastle Vs Manchester City (3 - 3) - Live by Rodwave: 5:47pm On Aug 21, 2022 |
God av mercy |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Leeds Vs Chesea (3 - 0) On 21st August 2022 by Rodwave: 5:46pm On Aug 21, 2022 |
CheedyJ: Bro, how far? Is city collecting or not? My bro I'm dumbfounded |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Leeds Vs Chesea (3 - 0) On 21st August 2022 by Rodwave: 5:43pm On Aug 21, 2022 |
dfrost: Chief Daddy be calming down small nah... Haba? No forget say quit notice na 6 months+ ooh Lol Na Chukwudi sharp sharp shortlet apartment be this.  |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Newcastle Vs Manchester City (3 - 3) - Live by Rodwave: 5:32pm On Aug 21, 2022 |
Ray02: And one City's fan dey make mouth say Newcastle no go see one goal, as if they have done unbeaten before. Lol Newcastle abeg Ps: The greedy team might later win sha. Mtchew Sharap dia. Who be man city fan?  You no happy say I dey hype them?  Take your time oh |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Newcastle Vs Manchester City (3 - 3) - Live by Rodwave: 5:30pm On Aug 21, 2022 |
zuby4real10: That Newcastle No.10 Saint Maximin is too good. All their attacks is coming through him. The guy really impressed me. . He has been |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Newcastle Vs Manchester City (3 - 3) - Live by Rodwave: 5:27pm On Aug 21, 2022 |
|
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Leeds Vs Chesea (3 - 0) On 21st August 2022 by Rodwave: 5:25pm On Aug 21, 2022 |
Kyase: I no see am anywhere too ooo You and dfrost should relocate to mancity vs Newcastle thread. Una rent don expire for here  |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Leeds Vs Chesea (3 - 0) On 21st August 2022 by Rodwave: 5:23pm On Aug 21, 2022 |
WHITELIGHTER: Many more shocks this season Thank God say I no bet this week oh |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Newcastle Vs Manchester City (3 - 3) - Live by Rodwave: 5:19pm On Aug 21, 2022 |
|
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Newcastle Vs Manchester City (3 - 3) - Live by Rodwave: 5:16pm On Aug 21, 2022 |
Ray07: u say wetin  No mind am  |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Newcastle Vs Manchester City (3 - 3) - Live by Rodwave: 5:15pm On Aug 21, 2022 |
|
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Newcastle Vs Manchester City (3 - 3) - Live by Rodwave: 5:13pm On Aug 21, 2022 |
Nawao. Where the thread dey since naa |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Leeds Vs Chesea (3 - 0) On 21st August 2022 by Rodwave: 5:01pm On Aug 21, 2022 |
WHITELIGHTER: 1-1 It's On Lol Oboy The game shock me oh Na Manchester City be this? |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Leeds Vs Chesea (3 - 0) On 21st August 2022 by Rodwave: 4:47pm On Aug 21, 2022 |
Lamasta: On Maguire mandate we stand Gbam  |