₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,330,998 members, 8,448,170 topics. Date: Sunday, 19 July 2026 at 09:22 PM

Toggle theme

Rooneyx's Posts

Nairaland ForumRooneyx's ProfileRooneyx's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 12 pages)

FamilyRe: Is There Anything Wrong To Ask My Wife Weda She Messed Up While I Was Away by Rooneyx(m): 8:37pm On Nov 17, 2024
[quote author=JoeEeL post=132915209]Yes na. After d long call she made that day, I discovered the same call was amongst the frequently contacted list wey I don take note of some time ago.

Baba no talk like that o, wetin u mean? U no fi dey wit ur woman 24/7 na. 🤣 Day go come when u go gats travel or separate.

Even within a single day or d space of a few hours, that's enough for a woman to cheat. Women when going to the market or school or to and from work place tend to branch elsewhere. Sometimes from visiting their fellow girls as excuse, they branch elsewhere.

Baba, e get one hotel for my area that time, I do see girls that dont live too faraway from the neighbourhood being picked by yahoo boys. I also hav quite a number of female friends & evn my ex then that do gist me about some things.

Baba, u can reduce d chances gan-an, but u can never fully eliminate it. Men always want to boast about their wife's fidelity because they can't imagine otherwise. I fit bet say at least 30% of d husbands of those women wey that equitorial guinea guy f**k go fit don swear b4 say nobody be touch their woman.

The remaining 70% wey get doubt about their woman no go believe say them go fit do am raw, and to make it worse, facing camera and smiling.

Baba, tread carefully abeg o. No go slogodo.[/quote

Hungry follow dey make girls dey jonse and if you no dey smash your woman well. She go reason to meet another guy. Trust me, sex starved girls dey loose guard well all those Guinea woman check well most of their men no dey smash dem well reach that man own. Na why e dey easy for me to dey meet am on a regular. The man wife own case na just say na normal cheating but not all naija woman dey that loose. Only if money and sex dey deprived from them. Then dey begin jonse

1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 12 pages)