Politics › Re: Buhari Seeks National Assembly’s Approval To Borrow Fresh $4bn, €710m by Sacrednes: 1:46pm On Sep 14, 2021 |
watin Brazil get way a whole Nigeria won dey borrow money from them  Tedpgrass: Even China chase dem comot... Even they have a limit to infinite indebtedness.
Dat na the reason dey come face Brazil.
We don tok am,.... we Don tok am Aisha scream yesterday, Muhammadu dey beg today...
Who no no say, the beg beg na to service her demands!!
. |
Politics › Re: APC Appoints Akume, Dogara, Others As Members Of National Reconciliation C'ttee by Sacrednes: 12:53pm On Sep 14, 2021 |
reconcile committee  Who them won come appoint give us na ?
|
Politics › Re: Buhari Seeks National Assembly’s Approval To Borrow Fresh $4bn, €710m by Sacrednes: 12:45pm On Sep 14, 2021 |
which country is bubu heading to this time around? Hope isn't CHINA? if na China just forget it , them don sell this country give them be that.
|
Culture › Re: Ubang, Cross River, Nigerian Village Where Men & Women Speak Different Languages by Sacrednes: 12:36pm On Sep 14, 2021 |
end time village  You bang We bang I bang  No be juju be that?
|