Sadeluhv's Posts
Nairaland Forum › Sadeluhv's Profile › Sadeluhv's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 29 pages)
Jossy4luv1: I congratulate all admitted peeps..may u live long to complete ur studies at d premier university....can i hear a big amenAMEN |
Mesopotamia: Na 1 reason why i hate e-war be diz....person wey no fit look ur face 4 real live go dey form tom cruise online....Sinzu,bone dis guy abeg,im b trouble maker,gbaranmideleru. |
labodinho: Been reading thru pages of shout of Joy! I really thank the Lord for u all o.Amen,thanks |
![]() Mikebis: e no fit work,na me no d kind of catarh i get,wait o,cold water ke,thank GOD u nt goin 4 doctor,u no like me o ![]() Mikebis: e no fit work,na me no d kind of catarh i get,wait o,cold water ke,thank GOD u nt goin 4 doctor,u no like me o |
Mikebis: *jst sneezing*avn catarhPele,go drink cold water. |
Mesopotamia: #MyHeadDonDeySwell.....aya mi,ayanfe mi,motigbo jareLolz...thank u. |
Mesopotamia: i don hear already and i dey go consult amadioha and the whole dieties all over the world especially the diety frm india on ur behalf.Ma binu,olowo ori mi,he is ur boy & ur padi. |
Mikebis: ifahear,wife kini,e don put ring 4 ur hand,abi u don cari him go mt ur papa,xo far u avnt do any,xo anybody has d rite to snatch u away 4rm him...*whisprn in her ear*abeg no let am no say na watin i talk b dat o,or else he go kill me,na ma oga b dat o.He don already hear as u dey talk am. |
Mikebis: am getin jealousHaha!...Mike,u wan collect ur fwend wife ni? |
Mikebis: i go ask am,even interogate himThank u jare |
Mikebis: eeemmm notin ma,na mesopotamia mk me de tink |
Mikebis: eeemmm notin ma,na mesopotamia mk me de tinkBerra |
cleverj01: O ye men! Of corrupt thoughts! It ws jst an holy call frm a sister 2 a broda in christ!Abi o |
Mesopotamia: lolz....u knw u av no rival.....so no cause for alarm....U sure? |
Mesopotamia: nofin really serious....jst some stufz abt yesternyt's Chelsea VS Arsenal match.I b new born baby abi? |
Mikebis: mk we questn him or interogate him niLolz |
Mikebis: always in ur head?sade nko..u b oko asewo niHelp me ask him o |
Mesopotamia: walahi,seems our thoughts z being synchronizedWot r u guys thinking? |
Mikebis: hmmm u tinkn wat am tinknWhat r u thinking? |
Mikebis: hmmm u tinkn wat am tinknWhat r thinking? |
Mesopotamia: coughsWhy d cough,Samule? |
cleverj01: Nah u av 2 get a new 1 it cost only#1500 in my area! My mum said u called while i ws away?Thanks,i'll try & get it & yes,i called bt u hv d same voice wt ur mum. |
Leystra: Same as d one u use to print ur original result...Thanks |
cleverj01: Jst 2 avoid stories dat touches d haertz? I no trust dose our compound winches!How much do u buy d new e-facility card or can we use d one we use in printing our result? |
Mesopotamia: Miss sade,hwva na?.....come share ur testimony wif us naSinzu,help me praise baba God o....i'll soon rejoice wt u too. |
Mismak: Sadeluv, Kunmi, Simi nd Irene...? wer art thou...? cum share ur testimony tooSista of life,UI don dash me admission o...helep me praise baba God o! |
All Glory to my God,He is worthy of my praise.ADMISSION @ LAST!...Thank God ooo... |
Mikebis: NIGER POLICE FEDRATIONNigerian Police Force. |
Whizsam: sureThanks |
Mesopotamia: u jst spoke ma mine....itz also a name of a street/avenue in festac townLolz |
Pls,can sm1 still pay on d deadline date,which is Friday? |
1004,na one estate dey bear dat name in V.I |