|
Business › Re: Football (+/other Sports) Betting Season 20➜ ➜ ➜ by Sam2310(m): 2:03pm On Apr 28 |
MoreThanGold: Na you, Sam2310 talk am sey you would love to continue to lack sense na. Evidence dey there. You wey dey always hunt for crumbs for here? See the 'i' you edit inside wetin i talk come big "I".... Nawa for you... The sense don dey leave you so soon 
|
Business › Re: Football (+/other Sports) Betting Season 20➜ ➜ ➜ by Sam2310(m): 1:03pm On Apr 28 |
Samueltemi337: You block me you still dey quote me Who be this one okay he never block this my account  my continue here  |
Business › Re: Football (+/other Sports) Betting Season 20➜ ➜ ➜ by Sam2310(m): 1:01pm On Apr 28 |
MoreThanGold: Amin, aseeee! Samueltemi337!
Pure diamond knows best for deciding to follow a bad news like you. tomorrow now, you go calm say na village people dey do you, meanwhile na you carry yourself enter problem....you are finished. Continue to edit my quote... Both you and the two accounts of your, i will add you to my B factory  Make you dey do your search offline |
Business › Re: Football (+/other Sports) Betting Season 20➜ ➜ ➜ by Sam2310(m): 12:40pm On Apr 28 |
MoreThanGold: Continue to dey deceive and scam unsuspecting people with your Sam2310 and other monickers here. Someone wey get time and observance go cast you again one day. may you continue to lack sense  isee
|
Business › Re: Football (+/other Sports) Betting Season 20➜ ➜ ➜ by Sam2310(m): 4:41pm On Apr 27 |
Petrzoom: Boss I dey come abeg. This my people wan dey give me issue. No vex. 🙏 e don come... Be like networks today bad generally |
Business › Re: Football (+/other Sports) Betting Season 20➜ ➜ ➜ by Sam2310(m): 3:19pm On Apr 27 |
Petrzoom: Siggy boss because of ban. Thank you. I be first check your siggy before I ask... I don send it... Send 1500 instead of 2k you talk... |
Business › Re: Football (+/other Sports) Betting Season 20➜ ➜ ➜ by Sam2310(m): 3:10pm On Apr 27 |
Petrzoom: Abeg if you get I go do the transfer immediately e enter. the number? |
Business › Re: Football (+/other Sports) Betting Season 20➜ ➜ ➜ by Sam2310(m): 3:01pm On Apr 27 |
Petrzoom: Man u. 😭 same here... But as betting consign, i no dey carry them especially if i go watch the game... Good luck |
Business › Re: Football (+/other Sports) Betting Season 20➜ ➜ ➜ by Sam2310(m): 2:58pm On Apr 27 |
Petrzoom: Dem fit do nonsense again abi? one question... What club you dey support? |
Business › Re: Football (+/other Sports) Betting Season 20➜ ➜ ➜ by Sam2310(m): 2:52pm On Apr 27 |
Y5ZM5F |
Business › Re: Football (+/other Sports) Betting Season 20➜ ➜ ➜ by Sam2310(m): 2:18pm On Apr 27 |
Good luck |
Business › Re: Football (+/other Sports) Betting Season 20➜ ➜ ➜ by Sam2310(m): 8:43pm On Apr 26 |
Who cry on top betting today go still cry tomorrow again..... Solution: Leave and rest  Make those that know the pains and joys continued in peace  |
Business › Re: Football (+/other Sports) Betting Season 20➜ ➜ ➜ by Sam2310(m): 8:16pm On Apr 26 |
Okay okay  |
Business › Re: Football (+/other Sports) Betting Season 20➜ ➜ ➜ by Sam2310(m): 8:11pm On Apr 26 |
Reloadedisraelp: oga I no hold u to win ...🙄 Anytime una no see win like this, na so so rubbish una go dey talk... Even if i no win, i no dey come here come dey crack lies(fixing, clubbing, later now, bet company get money pass clubs) |
Business › Re: Football (+/other Sports) Betting Season 20➜ ➜ ➜ by Sam2310(m): 7:55pm On Apr 26 |
Reloadedisraelp: put all EPL club together + la Liga club together they don't have money more than the bookies around the world.... talk like this is why I'm begging seun to increase block button duration to at least 2month or forever(unblock) Person dey look how to win, na cap una go dey cap. |
Business › Re: Football (+/other Sports) Betting Season 20➜ ➜ ➜ by Sam2310(m): 3:13pm On Apr 26 |
HFLR1Z |
Business › Re: Football (+/other Sports) Betting Season 20➜ ➜ ➜ by Sam2310(m): 8:20pm On Apr 25*. Modified: 2:46pm On Apr 26 |
Thun, na today una know say una no go score  |
Business › Re: Football (+/other Sports) Betting Season 20➜ ➜ ➜ by Sam2310(m): 4:09pm On Apr 25 |
boringdraw: SPAIN: LaLiga Getafe - Barcelona Home or Draw @ 2.2 odds
NETHERLANDS: Eredivisie Feyenoord - Groningen Draw or Away @ 2.1 odds still livebet it please
|
Business › Re: Football (+/other Sports) Betting Season 20➜ ➜ ➜ by Sam2310(m): 1:44pm On Apr 25 |
Samueltemi337: Omo see Bayern line up I hope they deliver today is better person just avoid any team in semi-final of CL... |
Business › Re: Football (+/other Sports) Betting Season 20➜ ➜ ➜ by Sam2310(m): 9:00pm On Apr 24 |
LeicesterVsMillwall😩 |
Business › Re: Football (+/other Sports) Betting Season 20➜ ➜ ➜ by Sam2310(m): 7:20pm On Apr 24 |
YQAVV4
|
Business › Re: Football (+/other Sports) Betting Season 20➜ ➜ ➜ by Sam2310(m): 3:54pm On Apr 24*. Modified: 4:13pm On Apr 24 |
TGUYRW 100+ odds
ND1ZGZ 50+ odds |
Business › Re: Football (+/other Sports) Betting Season 20➜ ➜ ➜ by Sam2310(m): 8:43am On Apr 24 |
How do you find Peace?• You don't find Peace, • You choose it, ✓ By what you ignore, ✓ By what you release, ✓ By what you stop giving energy to ```That is the sh*t``` Stop Complaining of Betting Addiction and choose your sh*t  |
Business › Re: Football (+/other Sports) Betting Season 20➜ ➜ ➜ by Sam2310(m): 2:42am On Apr 24 |
|
Business › Re: Football (+/other Sports) Betting Season 20➜ ➜ ➜ by Sam2310(m): 1:38am On Apr 24 |
Sportybet Gift Works  In All.... Let God and Love Lead |
Business › Re: Football (+/other Sports) Betting Season 20➜ ➜ ➜ by Sam2310(m): 4:57pm On Apr 23 |
QHVQ10 500+ odds |
Business › Re: Football (+/other Sports) Betting Season 20➜ ➜ ➜ by Sam2310(m): 7:44am On Apr 23 |
Na T2 mobile you dey use  👆 |
Business › Re: Football (+/other Sports) Betting Season 20➜ ➜ ➜ by Sam2310(m): 2:00pm On Apr 22 |
QBRC0F |
Business › Re: Football (+/other Sports) Betting Season 20➜ ➜ ➜ by Sam2310(m): 1:35pm On Apr 20 |
YMUM43 |
Business › Re: Football (+/other Sports) Betting Season 20➜ ➜ ➜ by Sam2310(m): 8:44pm On Apr 19 |
Sh*t i forget to logout my alternate |
Business › Re: Football (+/other Sports) Betting Season 20➜ ➜ ➜ by Sam2310(m): 8:44pm On Apr 19 |
Wahalaa Seh  |