Samexy's Posts
Nairaland Forum › Samexy's Profile › Samexy's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 (of 9 pages)
Loyaltyreign:at least i beta pass u i dey drop my strategy free of charge. Not u where wan sell ur own 100k. |
Loyaltyreign:U be mumu. Season neva start when season start for august i will start posting games. U think say i no sabi game. I get plenty prediction site i get my games from. I also do my own research. |
samexy:How will any1 come and claim u scam him where everybody wise pass u. Nobody agree to give u d 100k na.if not u for scam d person. People where u dey see everyday for ur area never give u 100k na people where u never see for online go come give u? |
Loyaltyreign:U no get sense dats y u say roll over no be strategy. If to say u get sense. U for know say dat 100k where u dey find u fit get am with roll over. |
samexy:U even say u cant say ur strategy here. Dat u want to wreck the bookies. Dat if u state it heret d bookies will fold thier business. For ur small mind. Even mayor of ekiti no fit make bookies shut down. E go come b scammer like u. Na u dem go even run down. |
Loyaltyreign:Did u still need a prophet to tell u dat u are a scammer. |
Loyaltyreign:Na suicide dey hungary u as 1k no fit start ur useless strategy. If u put d 100k on d stupid strategy and loose. Maybe na suicide u go gm commit. |
Loyaltyreign:see ur life na 400k u dey beg for as nobody give u . U come reduce am to 100k. Even if u like reduce to 100 naira nobody go answer u. To hell with ur stupid strategy. Na ur type dey b fake pastor. |
Loyaltyreign:U be mumu. I made dis post when i loose terribly. I am not a magician too. I lost too.nobody where no dey loose 4 betting.i made dat post out of frustration. Even though i lost at times it also help me at times. I don buy several phones with bet. I don pay rent with bet. I don buy home appliances with bet. I don open business with bet. I don do so many things. I don win 100k severally and i don loose 100k also. Na 50 / 50. |
Loyaltyreign:Foolish scammer. |
Loyaltyreign:At least i am not a thief like u. |
Loyaltyreign:it is better to be confused than to be a thief. At least i am not a thief like u. I no dey hide strategy. I always share all my strategy. Foolish scammer like u. U no go ever see d 100k for ur stupid strategy unless u go sell ur family land. People are wiser now. Nobody go fall for ur trap.idiot |
Loyaltyreign:See mumu i dey play my roll over now self and i start with 1k. I start on 1st of july. But e go long be4 i achieave my target because i dey save. Come make i teach u how to do a successful roll over. |
Loyaltyreign:Na mumu u b na if u dey play roll over and u no dey save something. I don use roll over win 100k plenty times. U dey here dey comdemn. Roll over where dey help person build capital. Play it with sense. Fool. |
Loyaltyreign:u are sss. Meaning u are stupid shameless scammer. Even if i never earn million on 3 odds i will never be a greedy shameless scammer like u. I will never beg 4 money or hide my strategy like. Even though i never won million. I don win close to it. Last 2 year i won 300k. I use am open business. Last year i won 100k plus. April dis year i won 100k plus again. Before dis year end. I go still win more. I dey share my strategy for here free for people to read and follow even thou i play it coldedly unlike u where dey beg for 100k before u drop ur strategy. My strategy. U can start as low as 100 naira. U where ur own strategy require 100k. Na thief u b. Go carry gun na. Ole, onye oshi, barawo. |
Loyaltyreign:U are wasting ur time. Nobody go still give u. No be only give away. Nigerians are wiser now. If u no see. Money u leave am na. Must u bet? Even if i be ur broda and i get dat money i no go still give u. |
Loyaltyreign:1k cant start ur strategy abi? Go and work 4 d money. U fit come my side make i give u work 30k per month. Or go do okada. Collect okada dey ride 4 person dey get ur own share. Save am till e reach 100k. Den u can stop d okada and start ur fucking strategy. Even few people get. Dem no go give u. Even if u no b scammer or kidnapper. U no go see. |
Loyaltyreign:Even if i b ur roommate. And i have millions, i will still not give u d 100k . If ur strategy dey sure 4 u. Go borrow 100k from ur relatives. Or still go borrow 100k from bank or lapo.bet dat is always 50 50. U want person to throw away 200k for nothing. Money hard now. U no go see anybody to give u dat money.unless na person where dem swear for. Strategy where no fit start with as low as 1k and build up na scam... |
guobe:when i coupon d game. E remain 10 games but i dont know how to stake it for comb.bet. So,i no play. Now. Dat 10 games na like how much i for use play am? And how many to come?. And how much am i to win as na 3 spoil am? |