SammyFX's Posts
Nairaland Forum › SammyFX's Profile › SammyFX's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 80 81 82 83 84 (of 84 pages)
I lik the analyst n permutations here o bt truth b told laycon ..nengi ..Erica n ozo has fans outside so the battle is n btw kidwaya n dora ... let watch out to see how it folds |
Abeg my NL ppl Una b real main content i jus de laff all this drama that unfolding this night n u guys are adding more pepper chai.... |
I jus lik this ozo guy calmness o ...but he shud move n n act lik a real gee u can't please everyone n this life |
ArchAnge1:Bro u doing wel update me n ozo ish n nengi |
Abeg my pipu post wetin happen full highlight Barca match don weak me .....sieten must b sent home with keke I repeat anywhere with keke |
Pls update n laycon na ���� my boy |
Seriously I really feel pity for ozo ���� bt sha that will add to his content to add more fans �����....Twitter vibes they sweet me with ozo sha |
Froshloaded:Oh kk � �� |
Abeg wetin de sup fr that ozone stuff ��� Twitter jus de observe things nd m not watching |
Hmmm |