Satan01's Posts
Nairaland Forum › Satan01's Profile › Satan01's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 10 pages)
![]() |
daddytime:do u bet or just laughing at us ![]() |
Guyz just imagine the f*ck Chelsea and barca just did yesterday ![]() Are they f**king kidding themselves Who go play dem **straight draw** ![]() I played d live barca game when winning 2-0 at halftime ( odd is 1.16 ) to win ..... Imagine 3-0 down to 3-3 Gosh useless team and for Chelsea Don't know wetin happen to them yesterday ,, 5 clear cut chances wey buhari go score ...those useless "Barkley and odoi lose am ![]() Dem just spoil person ticket yesterday ,,I don't think anybody's ticket entered yesterday ![]() SCORES **Brentford vs Norwich 1-2 shocking ![]() **Chelsea vs Burnley 1-1 shocking ![]() **celta Vigo vs barca 3-3 damn shocking ![]() **Man.u vs Man.city 0-2 not surprised ![]() |
Nairaland Endorse "Maduka" Shekau Endorse "Maduka" Alex "419" report Endorse "Maduka" ![]() Tiwa "Sextape" Endorse "Maduka" ![]() Intact Me too don Endorse "Maraka" ![]() No be all of una go dey chop d money ![]() Make we kuku kill d man ![]() |
Scrap this Governor of a thing , Nothing good comes out of it ... They kill , steal, fornicate and do bad things ... Give everybody licence to Ammunition,, let them Govern / protect their selves ![]() |
Na dis kind man we dey find for Lagos here ,during campaign we go support am well well , chop him money but at d end of d original election ...He no go see 1 vote for our area ![]() Make una ask "Jimi Agbaje" how we take wreck am ![]() |
Certificate of return to the Hole he crawl out from ![]() Nonsense and tiwaSavage ![]() |
9 month gbege ![]() |
DriverX:real stupid ,,,, most nairalanders are like that ![]() |
After u go say u get accident ![]() Dem planning how to plan the next plan ![]() |
Dem go still find u come here self ![]() U won use ur own expose me wey dey owe "iya basirat " money since last 2 yrs ![]() |
Rubbish news ![]() |
0ga ,,answer question ![]() Wat would I gain in lying My phone is not that okay , anytime I want to upload a pics - it says memory full ,,that's y I can't upload pics of wat happened It really happened and that's d exact question our landlord asked them .... Am not lying ![]() |
Lala , Dominique Pls I need answers ![]() |
Pls pardon me english And my moniker also ![]() D day before yesterday which is sunday ,,Some wakawaka "jehova witness" came to our compound as usual "to preach the word of God ... ![]() We no know whether some chief tenants don go complain to the landlord on top say d said " preaches" dey disturb their peace ![]() Don't know what my landlord don smoke kwa , am in the compound washing my undies of 4months wen suddenly I heard a loud voice ( na our gallant landlord ) waka straight to where those preachers sitted...He ask them some Question and none of them was able to answer they just waka jejely out of our compound..The question goes ................... ![]() 1, Why are u "jehova witnesses" always disturbing people at home when u ave already told them wat to do at ur church ![]() 2, How do u know there was "HELL" ![]() 3, Who told u all that happened in the bible is real or some1 just wrote whatever he pleases on the book and u people believe ![]() 4, Do u know disturbing people peace is a sin ![]() Me self was dumb as they all walk out of our compound ![]() But my question here is What is the right answer they could have given our landlord instead of them should just walk away ![]() |
Just keep all d motherfucker ![]() After all u do am a favour ![]() |
Dats how cownu is destroying the southeast ![]() |
Brimstone77:no be only water ,,, na *Bigi cola* ![]() |
Lies ! Lies ! Lies How can a *Mad Man* call a *Mad Man* Mad man ![]() They shld have a coded name for calling theirselves ,,,, names like Oloribu, Oloriburuku, useless idiot, no brain , stupid , fools . Nnamdi fool ![]() |
Chelsea pls sign Buhari na |
Confra cult church ![]() |
Rossycee:ha my God Na u wey all those nurse dey beat for ward 21 ![]() Phsyco patient ![]() Get ur fu**king borehole ass out of my mention joor ![]() |
seyz91:dem plenty ,,their hope is for Seun to open a sex forum for them so dey can soapy ![]() Very immoralitians ![]() |
BizTrust:na una brothers wit A.k dey make am unsafe na ![]() |
LagosInter:they don't care about u lose interest or not ![]() Ur hand dey useful for u to Soapy if bb9ja don finish ![]() |
SIMPs full here ![]() |
![]() |
![]() |
This Bleacher wey don already loose as in Big *L* ![]() Instead make he use d money wey him thief abroad go bleep OLOSHO ![]() |
Pls Igbo's if una get any Cow Meat wey una no dey eat again ,,,send am come Lagos ooo na hunger go kill una Maybe na una spare part for Alaba una go dey eat now ![]() |
SanwoOlu pls and pls don't let those IGBO pipu to step into Lagos state ooo ![]() Them don use their hand destroy their father land -- remain their mother land ![]() |





