Jokes Etc › Re: What A Wife by saucekid(m): 6:21pm On Jan 31, 2008 |
you dey call traffic wardens wey u get military? no be your fault,when dem don give una plastic badge and paper uniform una head dey swell with pride |
Jokes Etc › Re: Little Johnny The Conductor by saucekid(m): 6:18pm On Jan 31, 2008 |
ituen keep loving ur wife jare |
Jokes Etc › Re: It's Up To You!" by saucekid(m): 6:13pm On Jan 31, 2008 |
no cancel am ooo some people don plan say na there dem go chop the day's food |
Jokes Etc › Re: What A Wife by saucekid(m): 6:11pm On Jan 31, 2008 |
he think say na him name go save am *forgetting say i be head of military for kuvuki* |
Jokes Etc › Re: An Entirely New Position For Lovemaking by saucekid(m): 6:09pm On Jan 31, 2008 |
i choose every style |
Jokes Etc › Re: Please Dont Laugh At Me by saucekid(m): 6:05pm On Jan 31, 2008 |
flog am well well |
Jokes Etc › Re: What Does Me Want?quantity Or Qualitity by saucekid(m): 6:03pm On Jan 31, 2008 |
|
Jokes Etc › Re: What A Wife by saucekid(m): 6:00pm On Jan 31, 2008 |
for your mind again |
Jokes Etc › Re: Naija Fire Service by saucekid(m): 5:58pm On Jan 31, 2008 |
*smoking ma cuban and weightlifting with ma d*ck* |
Jokes Etc › Re: What Does Me Want?quantity Or Qualitity by saucekid(m): 5:56pm On Jan 31, 2008 |
@ ituen you be sabinus okonkwo how u take know say na the end journey of that love? |
Jokes Etc › Re: What A Wife by saucekid(m): 5:53pm On Jan 31, 2008 |
@ pope for your mind you dey this thread. . . . . . |
Jokes Etc › Re: Hurray 4 Clemcykul And Migines by saucekid(m): 5:50pm On Jan 31, 2008 |
yes na when or before you rape,you should chop indomie *abi the advert lie when dem say feed ur hero?* |
Jokes Etc › Re: True Talk by saucekid(m): 5:47pm On Jan 31, 2008 |
you no know who you chop maybe na when gunpoint dey masquerade as me to gain votes,na him you chop |
Jokes Etc › Re: an european in lagos by saucekid(m): 5:44pm On Jan 31, 2008 |
na love not mugu |
Jokes Etc › Re: Hurray 4 Clemcykul And Migines by saucekid(m): 5:42pm On Jan 31, 2008 |
rape and indomie goes hand in hand |
Jokes Etc › Re: A Man With Class by saucekid(m): 5:40pm On Jan 31, 2008 |
*sweeps them off clemcy's back* |
Jokes Etc › Re: Where Is Mr.turkey? by saucekid(m): 5:37pm On Jan 31, 2008 |
i don born again *singing. . . . i am born again,old things are passed away. . . . bla bla bla* |
Dating And Meet-up Zone › Re: Sexy Clemcykul by saucekid(m): 5:33pm On Jan 31, 2008 |
@ rebellious what would i do to get you? |
Jokes Etc › Re: A Man With Class by saucekid(m): 5:29pm On Jan 31, 2008 |
*imprisons tufe by order and issues clemcy a stern warning. . . . .dont intefere in govt business* |
Dating And Meet-up Zone › Re: Sexy Clemcykul by saucekid(m): 5:25pm On Jan 31, 2008 |
kill himself thats what |
Jokes Etc › Re: Naija Doctors by saucekid(m): 5:23pm On Jan 31, 2008 |
chealsea falls. . . . . . . . . . enyimba rises |
Jokes Etc › Re: How To Use A Condom by saucekid(m): 5:20pm On Jan 31, 2008 |
for your mind,you don be denzel |
Jokes Etc › Re: an european in lagos by saucekid(m): 5:16pm On Jan 31, 2008 |
yes ooo kisses go with favours she use stylee collect $30,000 kuvukian dollars |
Forum Games › Re: Nairaland Action Film! Season II Prt 1 by saucekid(m): 5:13pm On Jan 31, 2008 |
instead make you dey grateful say i take you to be my apprentice,you dey run mouth @ituen forgive am,i go teach am well |
Jokes Etc › Re: An Entirely New Position For Lovemaking by saucekid(m): 5:10pm On Jan 31, 2008 |
uhm . . . . . . . . . . . . . |
Jokes Etc › Re: An Entirely New Position For Lovemaking by saucekid(m): 4:59pm On Jan 31, 2008 |
the secret things are brought open |
Jokes Etc › Re: an european in lagos by saucekid(m): 4:57pm On Jan 31, 2008 |
she kiss me and it was kissable too *that na why i late go work* |
Jokes Etc › Re: Riddles'nd Roll by saucekid(m): 4:52pm On Jan 31, 2008 |
@ ituen why you think say i sharpen my rod b4? you see say she no sabi talk well again sef |
Jokes Etc › Re: How To Use A Condom by saucekid(m): 4:50pm On Jan 31, 2008 |
*happy to be dousing the flames with water* |
Jokes Etc › Re: True Talk by saucekid(m): 4:27pm On Jan 31, 2008 |
feast on me ke? dracula wey na my cousin papa junior brother maybe na hologram u see |
Jokes Etc › Re: A Man With Class by saucekid(m): 4:24pm On Jan 31, 2008 |
*signs tufe's death certificate and hands it to him* |
Jokes Etc › Re: An Entirely New Position For Lovemaking by saucekid(m): 12:07pm On Jan 31, 2008 |
my God! |