Scondy's Posts
Nairaland Forum › Scondy's Profile › Scondy's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 244 245 246 247 248 249 250 251 252 (of 319 pages)
Geezeem:I just said this too.....me sef ...the new guys don dey toggle my heart ....their confidence is interesting |
jaxxy:I disagree with 3bear....the current housemates don't have a set fan base...most of them sef na manage out of limited choices... If the new hm's bring major spice...forget it .....I see Michael gaining fans....I see kayvee...I see queen....jmk i am not so sure....but let's keep watching.... The game was reset ...u don't need a sooth sayer to tell u..... even me wey like pere....I don dey accomodate kayvee and Michael |
Disturb:So u assume all those lingo in African American movies of drug world and the likes is the everyday lingo in the States? People that speak that way are looked as hood people.....the average american speaks good grammar. Widen your scope .... |
But Maria clean o....infact I think she is currently the finest since inception....skin is lit ....face is well constructed ....this one no be skin colour matter...she fine |
KIDDRICAsHAWK:Let him dance na...be like pere like queen one kind....so babes dey to pepper back |
Boma sha....done dey gist jmk of him fight with angel...what? |
Goddyss:It's not fake ...its acquired....he grew up in 9ja now....u can't compere with someone that moved there at 12 ...his formative years were there now....so Michael's would be default... |
Can kayode mute boma. Let's heat them pere crew |
See them projecting nonsense on my boy...so far na him dey flow with the new guys pass....dead the agenda....pere doesn't mind the newbies |
Jumoke....very honest...no need to dey form serial entrepreneur |
Forget...this Michael na complete package....confidence po....but then Americans a very expressive pple |
safarigirl:No na....but u know I am fluid ....I m liking the kayvee guy....e get the kind vibes wey I dey like....buy pere na my boy na |
Omo I dey like this kayvee o....this gbolahan guy....I like him vibe |
How much u get wey u be philanthropist....this queen sef |
Seems the criteria for ladies this season is Big booty |
This queen gown bad o |
safarigirl:Forget sammie na kd boy...this one na ogba(lag) boy...huge difference dey... But they will only upset those not authentic....those who have been authentic will just go with the flow....but the house go feel the entry |
Famocious:Better by far ni o ....Nice one |
safarigirl:Forget o....that ogba boy wey I dey see so.....na raw Street guy be that ...even Michael.....d guy 's confidence is loud I think biggie just close very very confident pple. And the thing is the game is still in early stages.....so their coming in go get effect...unlike pepperdem that was 5/6weeks gone. |
Famocious:U be ilorin guy ba? |
This Michael guy fine sha....he get swag ...rugged swag |
JmK....game done reset o....looool |
Okay...kayveee....I I liking the husky voice....biggie go pack them come ni sha.... |
genius43:My guy shock ni o.....wey we think say we don get Intel of game....looool....oya strategy meeting immediately after live show....we gats recoup....looool |
Geezeem:U ehn.....loool...... Lets see how it goes tho....i like the twist sha |
I like the guy confidence.. Greeted everyone .... |
irenosen22:Last last them go be padi ...I forsee it |
They needed to spice up the house sha.... |
I like his vibe already sef.....be like badt guy....loool |
New housemate...what.....told ya....biggie twists are unexpected. |
Megatone50:Let's wait for evidence that it's a scam now...for now ...we take it on face value |
WM geng....my boy don call for truce o......make una forgive and forget o...let's move forward...let be bygone be bygone....lool |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 244 245 246 247 248 249 250 251 252 (of 319 pages)

