₦airaland Forum

Welcome, Guest: Register • Login • With Google • Trending • Recent • New

Stats: 3,345,105 members, 8,515,502 topics. Date: Monday, 09 November 2026 at 04:11 AM

Toggle theme

Segedinho's Posts

Nairaland Forum › Segedinho's Profile › Segedinho's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 28 29 30 31 32 33 34 35 36 (of 294 pages)

European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: EPL Chatroom - All Discussions by Segedinho(m): 7:22am On Sep 12, 2024
BlueRayDick:
It's obvious ; e go hot.

Make Una just stay safe o
Na who go polling Station naim know how to stay safe o.......


I don receive call tire ..I dey page dem
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: EPL Chatroom - All Discussions by Segedinho(m): 7:04am On Sep 12, 2024
BlueRayDick:
From what I’ve seen seen , Obaseki is ready to pound for pound, thug for thug and rigging for rigging with APC .

The election is likely going to be a war between federal govt backed APC and Obaseki that wants a stooge to replace him.

E go hard .

People wey no Dey anything , make dem just keep their head safe o
Even people wey dey something no dey spared.....dog go definitely chop dog on that day...
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: EPL Chatroom - All Discussions by Segedinho(m): 6:31am On Sep 12, 2024
BlueRayDick:
I just watched a video of Godwin Obaseki telling it to Abdulsalam Abubakar’s face that they are not signing any useless peace accord this coming Edo Elections.

He even called out the IGP and said they don’t have any confidence that the police will protect them.

Omo! People residing in or have relatives residing in Edo state should stay safe o.

Cc: Theflint1
I said it earlier and I will repeat it again...the battle is going to be fierce but the best rigger would be d nxt gov ..


PDP has done some ground work but it seems APC is going deeper....
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: EPL Chatroom - All Discussions by Segedinho(m):
raumdeuter:
They are enjoying increased allocation to their elected state governors to do laudable projects in their states and make lives better
Infrastructural developments in a country like Nigeria depends on dollars...

Exchange the allocations to dollars and let us know the amount if it has actually increased or de decreased..


Any way I expect d Jackie chan kinda response...

European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: EPL Chatroom - All Discussions by Segedinho(m): 3:09pm On Sep 11, 2024
Olowunl01:
Chairman 8M people enjoying what gains of Tinubu government? Please list just 1 gain of Tinubu administration that Joe Public are enjoying, please please don't say laying foundation, Olorun ni mo fi be yin.
Rice
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: EPL Chatroom - All Discussions by Segedinho(m): 1:51pm On Sep 11, 2024
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: EPL Chatroom - All Discussions by Segedinho(m): 1:50pm On Sep 11, 2024
Hope Larride is okayhuh

Abi him don japa leave ushuhhuhhuh
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: EPL Chatroom - All Discussions by Segedinho(m): 1:12pm On Sep 11, 2024
Taguchi:
Oasis na one of the chillest fellows on here and it's his full rights to support APC

But then I no understand why people dey hound am grin

Is it because he keeps repeating that mantra in the face of challenges while not experiencing it himself
Or that he uses laughing emojis while doing it?

🔥🔥🔥
I agree with u that he I actually cool even in d midst of insults.....


Maybe it is just me..I feel he knows that this man is dull but can't seems to come to reality with it....

Like I go dey by urside weda u fail or not......that kind vibe ..
.
He has a likeable personality
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: EPL Chatroom - All Discussions by Segedinho(m): 12:47pm On Sep 11, 2024
ouzo1:
I know say most of una no like me but dey few wey like me, today na my birthday ooo.
Happy birthday bro....tinubu bwant make u forget d date
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: EPL Chatroom - All Discussions by Segedinho(m): 12:06pm On Sep 11, 2024
Magnoliaa:
You did not remember people's lives when you were comparing the election to a game of football and reducing dissenting voices to support for Barcelona/Chelsea, but now you want us to be mindful of hurtful statements and to act like "one".


You must be mad.


Okay, I am saying it. I am "one of the people out there suffering," and I say Ogun go kee your papa for fostering Tinubu on us.

Now what? undecided

I am exactly mad at you for your political choice that put me in this mess!
.

European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: EPL Chatroom - All Discussions by Segedinho(m): 11:58am On Sep 11, 2024
izzou:
[color=royalblue]And he will still say it tomorrow. It is left for you to know who you're replying to

Even the person he said "Nigerians are living a fake life" to, laughed and move on.

I can read his comments all day, and not feel annoyed unlike Oasis that will be posting as if people here don't know what they are saying[/color]
Gbam..

There is this vibration that comes with oasisx post....e no dey gree me laugh even if I want try unlike raumdeuter..u just know say na cruise him dey
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: EPL Chatroom - All Discussions by Segedinho(m): 6:58am On Sep 11, 2024
Theflint1:
What is the Tinubu-led government doing to protect these people...abi na year after year dem go dey experience this kin loss?

After snatching and running away with it comes governance.
Baba...never talk abt hunger in d land finish na borno flood e want waste him time forhuh?


We just dey survive 4 d country ah swear
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: EPL Chatroom - All Discussions by Segedinho(m): 10:26pm On Sep 10, 2024
raumdeuter:
Is this true? cos this na confusion
It is trending on X ..and Mr pooja d official naija photographer confirmed it.



https://x.com/PoojaMedia/status/1833591877322645927
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: EPL Chatroom - All Discussions by Segedinho(m): 10:13pm On Sep 10, 2024
Eguavoen resign as interim coach..


Wetin dey sup with naija from all angles self
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: EPL Chatroom - All Discussions by Segedinho(m): 8:57pm On Sep 10, 2024
OasisX:
cry cry cry
Borno wey dey struggle
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: EPL Chatroom - All Discussions by Segedinho(m): 8:56pm On Sep 10, 2024
raumdeuter:
In these arid desert regions, One will be tempted to pray for massive rainfall to help the farmers and cool the weather but when stuff like this happen you start to wonder
I heard it was a damaged dam ...


Oh boy.........
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: EPL Chatroom - All Discussions by Segedinho(m): 8:03pm On Sep 10, 2024
Borno is experiencing some shit....


Insurgency and now thishuh??

European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: EPL Chatroom - All Discussions by Segedinho(m): 4:01pm On Sep 10, 2024
raumdeuter:
Obi no be president because majority of Nigerians no want am. Next time try get more people to vote Obi to become president
So presently. We fit curse our president and people wey still dey polish everything about am?
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: EPL Chatroom - All Discussions by Segedinho(m):
raumdeuter:
Then you polish your own too. Abi you no dey polish Obi for us since?
Obi no b president na...whatever he says or sign no get any thing to do with my life..



Tinubu directly impact my life.......

There is no difference bw Obi's policies and yours.....cos e no go affect me
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: EPL Chatroom - All Discussions by Segedinho(m): 3:44pm On Sep 10, 2024
raumdeuter:
You are trying to misrepresent my position

Once again
Attack the president with all your powers but I dont think you should attack the supporters
What about people trying to polish d disaster by gaslighting huh?
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: EPL Chatroom - All Discussions by Segedinho(m): 2:38pm On Sep 10, 2024
Theflint1:
Maybe na me sha, but sometimes I feel these extreme requests by jujuists na psyching, sort of like they have you cross certain lines so everything else becomes fair game. Person wey get mind sacrifice e pikin no go think twice about scamming someone of their entire life savings.
No be d juju or priest request am o....na him fellow guy.....u might be right sha cos my guy was drained..

Maybe dem want just push am away sha...but according to am...him guy way no pure but if na goats and maybe other sacrifice..him 4 run am as every way na way...



My own experience during sec ..na all these ode-shi..I summon mind ask d alfa wey dey run am....him just advice me say na lifespan be d repercussion
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: EPL Chatroom - All Discussions by Segedinho(m): 2:33pm On Sep 10, 2024
raumdeuter:
If bread is 2k, then you need to make more than 2k to survive. That is it
Na to make d more than 2k be d koko..


Swears..naija no lazy at all......drove pass one market like that one day...see the way person dey use cane flog people mama just cos of maize wey dem want buy..

Like u can only buy if u can secure a bag....d place became too rowdy as women available to buy maize so that they can resell many pass d bag if maize wey dey available to be purchased......e no funny...swears..


Now how much does a maize seller get a day...after maybe roasting and boiling....huh
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: EPL Chatroom - All Discussions by Segedinho(m): 2:24pm On Sep 10, 2024
raumdeuter:
Church apprentice, mosque apprentice, Juju apprentice, anyone wey work for you do am.

If juju go guarantee sure EPL betting odds, everyone go enter.

Bottom line, you don't owe anyone not feeding you an explanation of what you believe
Lols ...juju money repercussions no join o...



I get person just 3 weeks ago wey clear me wetin him own fellow friends task am o..


Dem make am high cos he really high wey him come meet me for 1 joint like that....

He say him friend wt 3 other "street" come track am with 3 white GLE to go out go enjoy....after enough buzz...dem ask am why he dey always disturbed dem for ways..him say as per se dem go same school..him want still hold tight wella...

Inside d "high-ray".naim dem ask am straight who him like pass 4 him own famz...him say na d only daughter....so dem say him ready sacrifice am?....him say him shock and just dey silent begin think....at that moment naim my guy(who was with me at one "apian"wink called went in.....so him just use excuse say dem rush him papa go hospital,drove off to meet us.......him dey thank us say na we be him saving grace......cos many things don full head......


Baba.....I think say na only drama things dey sup,but swears...I shock wen he clear us that mata..

The next day...I ask am about d guys..he say dem talk but not about wetin sup that day......

I know d person wey even move am go buzz self.

Juju money no sharp bro
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: EPL Chatroom - All Discussions by Segedinho(m): 2:07pm On Sep 10, 2024
Ihebu4chelsea:
Lol. Work hard and buy bread 2k. Abi bread na luxury?
People wey their residential country favour go think say naija men no dey work hard
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: EPL Chatroom - All Discussions by Segedinho(m): 2:06pm On Sep 10, 2024
raumdeuter:
Na joke oh. If you get juju truly shey na n top NL poster you go dey waste am on top? When Tinubu dey there

That jakpa travel wey you hint that time no sleep on am

BTW any young person thats physically fit wey get mind to join UK army, I dey hear say the thing ibime shared on time is legit.
U get d gist bro..
I just need to put am up straight b4 people go think say I bewant kind juju apprentice 🤣🤣🤣

I
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: EPL Chatroom - All Discussions by Segedinho(m): 2:04pm On Sep 10, 2024
raumdeuter:
Then the Tinubu wey dey on your neck, face am and insult am with all your strength, or even send Aiyelala after am. Tinubu is responsible not his supporters

You sure say no be scope your baby school teacher wan take collect mentorship from you?
I never insult nor lay curse on any moniker baba ...

I only thew one or to Tinubu and most especially people using d economy wahala to catch cruise using light at end of d tunnel...no specific name.......


Na just sporadic and scalar shooting ooo
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: EPL Chatroom - All Discussions by Segedinho(m): 1:54pm On Sep 10, 2024
raumdeuter:
As his post dey turn your belle, Na so yours go dey turn some people belle too.

Live and let live
Yes o...naim make me be beg am as he chose d ghost mode b4......



I don live ..him no live bit Tinubu still no want let me live peacefully....

Sotey my baby school teacher dey task me thru wassap..........cos of baba
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: EPL Chatroom - All Discussions by Segedinho(m):
This one don miss prosperity with lack of patience...

RIP to d dead

https://www.nairaland.com/8209532/nulge-chairman-slumps-dies-fuel
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: EPL Chatroom - All Discussions by Segedinho(m): 12:08pm On Sep 10, 2024
iamoyindamola:
I blame segedinho
I no follow argue o...I only beg am to go back to ghost mode..


I personally know d money I don lost presently and e no dey funny to dey read his takes.

Mr Raumdeuter own dey sound so funny and u go just know say na jokes but oasisx own dey belike olumo rock
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: EPL Chatroom - All Discussions by Segedinho(m): 11:40am On Sep 10, 2024
OasisX:
cheesy

......relax bruh! If anything happens to Oasis, its never your doing or anyone's doing but WILL of Allah [SWT]. Yes I know juju exists but it ain't gonna work on me. I don pass that stage to dey fear juju. LOL!
Okpe o..

Yah..juju exist...I never run shit pass all these slap n fall....timber..eating bottle and bla bla...when boys dey form hardman



Outside dat one ...no level.....

Stay focus and believe in karma .....and importantly leave BAT alone..d man d buzu.. 🤣🤣
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: EPL Chatroom - All Discussions by Segedinho(m): 11:26am On Sep 10, 2024
OasisX:
grin

........person wey dey worship Allah [SWT] ain't gonna fear acts of ignorance by Infidels. If you believe ogún, sango or whatever deity can hurt me, you gonna need to visit a psychiatric hospital.



................back to ghost mode. LOL!
Oga nobody swear nor lay curse on u o b4 u begin cite verse 4 my head....



Time,stress or money to lay curse go buzz me for d weekend...

I just say make I clear d air ......if natural occurrence happe make dem no call Sege name o..

Like wetin seankafor talk d oda day wey e escape accident.....


I clean pass white o..history na part of life
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: EPL Chatroom - All Discussions by Segedinho(m): 11:17am On Sep 10, 2024
izzou:
grin grin grin

[color=royalblue]I was shocked to see you drop your stethoscope and started folding your sleeves.[/color]
Baba me self shock when I rcv a bang from nowhere....

It was wise I explain o cos me no sure say any banter from my side go make sense walahi.....

How man go dey this current naija dey want try banter person wey dey across d sea irrespective of d nature of his job...


I shock walahi.......gats explain myself not to compound d default anger naija put 4 my head.....

cheesy wink cheesy

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 28 29 30 31 32 33 34 35 36 (of 294 pages)