I was really enjoying how you were engaging and laying bare ur points. You were really passing some info in ur arguments talking about the two religions and followers emulating the biggest religious figure and all..... You for just keep it cool till the end.
There's no need for the insults. You supposed dey calm down small small abeg
Why una wey be Chelsea fans like to dey kiss ass? Na so you take like shit?
You use your hand talk say u like the points wey donj bin dey make, yet you no see where nihilist bin dey use style dey call donj trouble maker untop the post wey you say you been like. Na when donj come sama nihilist him mind, na where you remember say you be motivational speaker. You no face person wey first find trouble, na the person wey defend, you come dey face. Bros, na so you take like shit?
donjazet: Thanks. You're right about the music, I'm just playing memories by maroon5 and don't cry for me Argentina on repeat. It captures my mood and thoughts.
Sorry for your loss sir. I googled this other song you posted, is the woman the song about real or fictional?