Phones › Re: Airtel Is At It Again. Free Browsing by sekzy99(op): 4:04am On Nov 17, 2014 |
mojeed4: make una check if dem don free una again ooo...  super fast here ooooo |
Phones › Re: Airtel Is At It Again. Free Browsing by sekzy99(op): 4:02am On Nov 17, 2014 |
waleyp: Shey the browsing dey go? yes ooooo. Free downloading. Dey no go touch ur data/airtym sef. Abeg giv it a trial |
Phones › Re: Airtel Is At It Again. Free Browsing by sekzy99(op): 4:00am On Nov 17, 2014 |
jahchild34: . Na wa for u o, I tell u say I wan book flight ticket? Na frEe browsing cheat I dey find o   |
Phones › Re: Airtel Is At It Again. Free Browsing by sekzy99(op): 3:59am On Nov 17, 2014 |
acenazt: ehhehehehhehh I trust say Na dem type dey always do frog jump for school. wow!!! U r so rite oooo. Frog jump n mr agbotikuya cane following dem behind. Lwkmd |
Phones › Re: Airtel Is At It Again. Free Browsing by sekzy99(op): 11:08pm On Nov 16, 2014 |
Hordunlarmy: i go advise u make you no off your fone,It happened to me once. If ur fone battery die ur free browsing go die wit am ni o see observation |
Phones › Re: Airtel Is At It Again. Free Browsing by sekzy99(op): 11:06pm On Nov 16, 2014 |
rattlesnake: yes its is still working just load 3500 for free browsing  rofl. Guy abeg u too nice  |
Phones › Re: Airtel Is At It Again. Free Browsing by sekzy99(op): 11:01pm On Nov 16, 2014 |
If na for church dey ask u to pray, u no go do am. Lwkmd oooooo Hordunlarmy: en hennnn, no wonder. Last night wey i dey pray say make my mb neva finish say i still surf small na im i kon check ma mb see say d tin no move. I bin dey tink say mayb i no check am wella the first time wey i check d mb |
Phones › Re: Airtel Is At It Again. Free Browsing by sekzy99(op): 10:59pm On Nov 16, 2014 |
WIZGUY69:
 [size=48]waiting for this mid night. #teamyoutube[/size] awoof dey purge ooooooo |
Phones › Re: Airtel Is At It Again. Free Browsing by sekzy99(op): 10:58pm On Nov 16, 2014 |
acenazt: Lmao bros it worked on every Phone N.B Worked. u are Late it was stopped! es a late comer |
Phones › Re: Airtel Is At It Again. Free Browsing by sekzy99(op): 10:56pm On Nov 16, 2014 |
ikombe: chai guy u harsh.  its d truth I told him |
Phones › Re: Airtel Is At It Again. Free Browsing by sekzy99(op): 7:40pm On Nov 16, 2014 |
yahaya1: are you in Abuja and know How to change imei number of android to that of blackberry? do me a favour and contact me. yahayashaibu99@gmail.com just buy a bb na |
Phones › Re: Airtel Is At It Again. Free Browsing by sekzy99(op): 7:36pm On Nov 16, 2014 |
Na u dey ask aw u wan take chk ur promo data. Typical jew na im u dey show sooooo Daracimi: For users who been complaining theirs ain't going anymore, you can try this. Reboot your phone if its bb or any other type of phone and for android, just off your data service and on it back. It will continue going. For those who have not been using and also wants to start enjoying it just load #100 and send *440*18#. I'm sure with this your line would be activated for it. Good luck! |
Phones › Re: Airtel Is At It Again. Free Browsing by sekzy99(op): 6:59pm On Nov 16, 2014*. Modified: 7:26pm On Nov 16, 2014 |
jahchild34: Pls Is the free browsing still working sorry u ar 12 hrs late |
Phones › Re: Airtel Is At It Again. Free Browsing by sekzy99(op): 5:11pm On Nov 16, 2014 |
Chai!!! Wen dey wipe ur data pls do not complain. Wen dey give u data or u buy n e no browse,pls do not complain. Wen u com late to a party like dis, pls dnt beef us dat wre here early enof. |
Phones › Re: Airtel Is At It Again. Free Browsing by sekzy99(op): 5:06pm On Nov 16, 2014 |
efec: i sha enjoyed it while it lasted I must sue uuuu |
Phones › Re: Airtel Is At It Again. Free Browsing by sekzy99(op): 5:03pm On Nov 16, 2014 |
Daracimi: Is there a way I can check my promo bundle balance? wic promo |
Phones › Re: Airtel Is At It Again. Free Browsing by sekzy99(op): 4:42pm On Nov 16, 2014 |
dandsd: sekzy pls what should I do.. I need to get mob for free wish I can help rite now |
Phones › Re: Airtel Is At It Again. Free Browsing by sekzy99(op): 12:02pm On Nov 16, 2014 |
|
Phones › Re: Airtel Is At It Again. Free Browsing by sekzy99(op): 11:58am On Nov 16, 2014 |
picsOR: Oh well, at least I don take style clear 4.88gb.  we need to sue uuuu |
Phones › Re: Airtel Is At It Again. Free Browsing by sekzy99(op): 11:56am On Nov 16, 2014 |
|
Phones › Re: Airtel Is At It Again. Free Browsing by sekzy99(op): 11:54am On Nov 16, 2014 |
Bright2: Sorry, i just disconnected it but i'll put it on after service. Go to church & stop stealing  FYM abi |
Phones › Re: Airtel Is At It Again. Free Browsing by sekzy99(op): 10:27am On Nov 16, 2014 |
It has stop finally ooooo. Guess some r happy now |
Phones › Re: Airtel Is At It Again. Free Browsing by sekzy99(op): 10:18am On Nov 16, 2014 |
|
Phones › Re: Airtel Is At It Again. Free Browsing by sekzy99(op): 10:14am On Nov 16, 2014 |
Una dey abuse dis tin |
Phones › Re: Airtel Is At It Again. Free Browsing by sekzy99(op): 9:17am On Nov 16, 2014 |
zelexotunla: I beg how i fit partake in dis thing ooo, i actually got free 300mb but not bn able to browse with it. Do i need to change anything ni? u dnt need anytin. Just normal settings |
Phones › Re: Airtel Is At It Again. Free Browsing by sekzy99(op): 8:13am On Nov 16, 2014 |
ikombe: abeg make dem close this thread. So airtel guys no go block dis error. 1gb dowloaded. And still counting biko kwa.  if dey no close am. Make u close am... C jealousy. Wu say mak u sleep  If dey close am llike d way dey did d last one, dos dat stop us from downloading  |
Phones › Re: Airtel Is At It Again. Free Browsing by sekzy99(op): 7:58am On Nov 16, 2014 |
Still downloading here but its dam slow. Wat a nyt it was!!! |
Phones › Re: Airtel Is At It Again. Free Browsing by sekzy99(op): 7:56am On Nov 16, 2014 |
kilokeys: hehehehe hope u don download am finish |
Phones › Re: Airtel Is At It Again. Free Browsing by sekzy99(op): 7:55am On Nov 16, 2014 |
jeremiaz: Na Browse till my tab off  lolzzzz. Dats internet abuse oooo |
Phones › Re: Airtel Is At It Again. Free Browsing by sekzy99(op): 7:54am On Nov 16, 2014 |
Codedboy95: na only my opera they work o.. i still get 900kb whatsapp bundle but I have downloaded upto 20mb on opera just 20mb. Wey som pipu don pass 1gb |
Phones › Re: Airtel Is At It Again. Free Browsing by sekzy99(op): 7:53am On Nov 16, 2014 |
esoboy875: Me nd my younger broda dey enjoy am gud |
Phones › Re: Airtel Is At It Again. Free Browsing by sekzy99(op): 7:51am On Nov 16, 2014 |
picsOR: You no fit read my username ni? eyah!!! I no go skul na |