Education › Re: Federal University Of Technology Akure(futa) 2014/2015 Admission Session by seyirock(m): 7:18am On Jan 11, 2015 |
coprakay: Seyirock ! Na zuba na. I no see ur description for face book oh. Just search for OLORUNDARE KAYODE (coprakay). The nickname is in bracket like that. Also, my profile pix na black jacket i wear. Location is abuja, sch sch visionary Golden Academy. I think this will do. na when u dey go now? |
Education › Re: Federal University Of Technology Akure(futa) 2014/2015 Admission Session by seyirock(m): 10:31pm On Jan 10, 2015 |
Chukwu2much: I want to know whether there are provisions as to a place of abode, for all hostel applicants ,pending when the hostels are ready for use. just hold enough money am sure when u get dere accomodation wont be d problem. |
Education › Re: Federal University Of Technology Akure(futa) 2014/2015 Admission Session by seyirock(m): 9:59pm On Jan 10, 2015 |
wait,l hear say person dey talk say dem dey sell attestation letter for skul hw true be dat?. |
Education › Re: Federal University Of Technology Akure(futa) 2014/2015 Admission Session by seyirock(m): 4:55pm On Jan 10, 2015 |
seguncool13: make una gimme una fb name na peter adeniyi,mayb if e hard to see,u fit give me ur own. |
Education › Re: Federal University Of Technology Akure(futa) 2014/2015 Admission Session by seyirock(m): 2:27pm On Jan 10, 2015 |
|
Education › Re: Federal University Of Technology Akure(futa) 2014/2015 Admission Session by seyirock(m): 12:37pm On Jan 10, 2015 |
Horluwahighdee: see i no gt it jawe mayb u add me @ adabi idowu emmanuel ok.,make l check am. |
Education › Re: Federal University Of Technology Akure(futa) 2014/2015 Admission Session by seyirock(m): 8:43am On Jan 10, 2015 |
coprakay: quote author=seyirock post=29650635]coprakay when u dey go akure abeg? Guy na till Tuesday oh, my papers never complete too, i dey hope to complete everything sha. even me never complete my paper,na zuba u dey follow? |
Education › Re: Federal University Of Technology Akure(futa) 2014/2015 Admission Session by seyirock(m): 11:33pm On Jan 09, 2015 |
Horluwahighdee: bro gimme ur fb details mke i add u sharp sharp na peter adeniyi d one wey go peace nd unity skul,so dat u no go search tire. |
Education › Re: Federal University Of Technology Akure(futa) 2014/2015 Admission Session by seyirock(m): 10:59pm On Jan 09, 2015 |
Horluwahighdee: na so bro even me gan go land on tuesdae cos of local govt tinx thank God l don even get partner wey we go registration together.,no wahala we are together. |
Education › Re: Federal University Of Technology Akure(futa) 2014/2015 Admission Session by seyirock(m): 10:54pm On Jan 09, 2015 |
Owlumeday: go get dem naaa. na monday l go get everything by d grace of God,den com move on tuesday,how u see am? |
Education › Re: Federal University Of Technology Akure(futa) 2014/2015 Admission Session by seyirock(m): 10:46pm On Jan 09, 2015 |
Dekatron: mehn i for dash u my supper. . . Only that i soaked(feel the eng na) garri. I dey rehearse for F.U.T.A .ni,bt sugbon i still use EJA KOTÉ (english na bashkardt)chop am. Lol. . . I proudly rep: ELECTRICAL/ELECTRONIC ENGINEERING(the name na wash: ELECT ELECT,MTCHEEW). . ME, I NEVA GET PLACE TO STAY TILL I PAY AND GET HOSTEL O(except a kind girl,God bless her soul,wey accept me and said am welcome o). Guys,ion wanna stay with her so as not to look like a PERVERT(Like nairalanders will say: KONJI NA BAS.TARD).me,i no want temptation....do i stay with ha?
Tag: jdrake,seydam,seyirock,BLESHH&PHIL,owlumeday,highdy,et al. . Fmale: olareh,divsy,betty girl,et al. . . . I no dy joke o!!!!!!!!! lol..funny,u go sleep for ground now,tell her say if u mistakly roll come bed make she shout.,lol..u fit us chain hold ur stuff. |
Education › Re: Federal University Of Technology Akure(futa) 2014/2015 Admission Session by seyirock(m): 10:33pm On Jan 09, 2015 |
Owlumeday: wish paper affidavit,statement of result nd attestation. |
Education › Re: Federal University Of Technology Akure(futa) 2014/2015 Admission Session by seyirock(m): 10:09pm On Jan 09, 2015 |
Chukwu2much: Where are we gonna stay till our hostel is ready? l go dey stay for prof Daramola house u won join me? |
Education › Re: Federal University Of Technology Akure(futa) 2014/2015 Admission Session by seyirock(m): 10:07pm On Jan 09, 2015 |
coprakay when u dey go akure abeg? |
Education › Re: Federal University Of Technology Akure(futa) 2014/2015 Admission Session by seyirock(m): 10:03pm On Jan 09, 2015 |
Owlumeday: as far as i knw, dem no dey catch late comer in higher institution. na my paper be d problem o.,l no want make dem show me pepper o.,me na mummy's boy o,l fit just stand for gate dey cry. |
Education › Re: Federal University Of Technology Akure(futa) 2014/2015 Admission Session by seyirock(m): 6:31pm On Jan 09, 2015 |
one thing or the other go delay me till tuesday .,hope am not too late?..abeg o. |
Education › Re: Federal University Of Technology Akure(futa) 2014/2015 Admission Session by seyirock(m): 7:56pm On Jan 05, 2015 |
Dekatron: AHEM. . . . ISRAELBOY,hope fellowship dey yafunyafun for F.U.T.A?? cos as a sharp ibadan boy(nt indigene o), i gats gyrate o. . FOR THIS FIRST YEAR,I WL NOT GO TO A FELLOWSHIP TWICE,i gas EAT FIRST TIMER FOOD/MENU MENU EVERY SUNDAY. .ANY BODY IN WITH ME ?
Tag:Jdrake,bleshh&philips(our rich boiz,lol.),seyirock, et al. lol..my guy d spiritual jede-jede wey go catch u e no go finish..lol |
Education › Re: Federal University Of Technology Akure(futa) 2014/2015 Admission Session by seyirock(m): 8:25pm On Jan 04, 2015 |
coprakay: No problem,the best part is we will be meeting there. correct guy,we go dey see for akure.,when u dey take-off?. |
Education › Re: Federal University Of Technology Akure(futa) 2014/2015 Admission Session by seyirock(m): 1:58pm On Jan 04, 2015 |
coprakay: It seems no much people represent BIO here. Abeg we too fabulous. Seyirock! Na when u dey live Niger state? So we could meet @ Zuba and the journey will be fun. i no go enter futa direct oo,i go enter my home town go settle some family business first. |
Education › Re: Federal University Of Technology Akure(futa) 2014/2015 Admission Session by seyirock(m): 12:09am On Jan 04, 2015 |
i just dey read awon omo olowo (AOO) comment,l just dey swallow spit,as for me omo iya alata united,if una want onion nd pepper una better make me una friend oo...fu+k iphone,mommy phone dey browse. |
Education › Re: Federal University Of Technology Akure(futa) 2014/2015 Admission Session by seyirock(m): 9:02pm On Jan 02, 2015 |
ucee1994: ma guy if u no sabi just wait till 11th or anitim u reach a kure,,,,d fin no dey run na guy if u no get answer to my question why u no just ignor am..no make me vex o. |
Education › Re: Federal University Of Technology Akure(futa) 2014/2015 Admission Session by seyirock(m): 6:16pm On Jan 02, 2015 |
abeg how una take fill una academic information when una dey creat account?..sharp sharp abeg...i don tire jorr |
Education › Re: Federal University Of Technology Akure(futa) 2014/2015 Admission Session by seyirock(m): 12:21pm On Jan 02, 2015 |
ucee1994: to make dis hustle n school fun ,,,,,I fink u guys shud meet up atleast on matric day,,,,,,,fun rite,,,,den una go see d who's who ba?  |
Education › Re: Federal University Of Technology Akure(futa) 2014/2015 Admission Session by seyirock(m): 12:14pm On Jan 02, 2015 |
omoneyoj: haha,no p na! jst send me #1000 card mak i help u kal am. haha,no p na! jst send me #1000 card mak i help u kal am. o boy u wicked oo,lol..my 1k loss u still dey tell me to bring another 1k chai! Dere is God o..anyway give me ur acc number. |
Education › Re: Federal University Of Technology Akure(futa) 2014/2015 Admission Session by seyirock(m): 11:33pm On Jan 01, 2015 |
ty265: I don join am with my school fees.....its now complete  ole! Ole!! Ole!!!..bring dat kerosine,petrol and tyer...I just dey joke oo. |
Education › Re: Federal University Of Technology Akure(futa) 2014/2015 Admission Session by seyirock(m): 11:25pm On Jan 01, 2015 |
omoneyoj: 2014 don kari am go. tell am make e bring am oo.if not l will travel back to time..to before warn is to before harm..l don talk o |
Education › Re: Federal University Of Technology Akure(futa) 2014/2015 Admission Session by seyirock(m): 11:21pm On Jan 01, 2015 |
Jdrake: lol..e go dey ground na,dey find am.abi u dey cal us here say we b thief ni lol.,I don check am o,l no see am..na money for registration wey mommy give me dis morning o. |
Education › Re: Federal University Of Technology Akure(futa) 2014/2015 Admission Session by seyirock(m): 8:54pm On Jan 01, 2015 |
I drop 1k here!,who carry am? >: |
Education › Re: Federal University Of Technology Akure(futa) 2014/2015 Admission Session by seyirock(m): 2:42am On Jan 01, 2015 |
Happy new year. |
|
|
Education › Re: Federal University Of Technology Akure(futa) 2014/2015 Admission Session by seyirock(m): 1:08pm On Dec 23, 2014 |
iskalamong: lolz. U also need jamb's admission letter o except ur name is not on jamb site as a futarian . hmm dat means e-facility card #1500,,,l have dead sorry l have die, no l have deaded,kia l don die self. |