Phones › Re: UMIDIGI DISCUSSION THREAD by Sgbate(m): 5:26am On Dec 11, 2018 |
Mizik: too fresh and clean diz ur uploads dem dey play with ma dopamine pa!...... |
Phones › Re: UMIDIGI DISCUSSION THREAD by Sgbate(m): 5:24am On Dec 11, 2018 |
Lexusgs430: We now have the professor from rivers states, standing by.......
NEPA too don supply full light......
Nah counting we dey so...... the prof never see way? ........ |
Phones › Re: UMIDIGI DISCUSSION THREAD by Sgbate(m): 4:56am On Dec 11, 2018 |
Mizik: na shinese you dey speak so na oga lexus fit grab, na aboki shinese. |
Phones › Re: UMIDIGI DISCUSSION THREAD by Sgbate(m): 4:55am On Dec 11, 2018 |
Mizik: i really appreciate sir thanks so much this december prepare 4 u o  . |
Phones › Re: UMIDIGI DISCUSSION THREAD by Sgbate(m): 4:53am On Dec 11, 2018 |
Lexusgs430: All 3 send me a WhatsApp message........ all pour(4) kuma pa? |
Phones › Re: UMIDIGI DISCUSSION THREAD by Sgbate(m): 4:48am On Dec 11, 2018 |
Mizik: the display of this phone is really good. No colour deviation when viewing from other angles most of the things i tought will be cut down cos of price were not then, UMI i hail una! |
Phones › Re: UMIDIGI DISCUSSION THREAD by Sgbate(m): 4:45am On Dec 11, 2018 |
Mustack: Na me say make your trailer jam bicycle hu tell u say na bicycle?, na armored tank i dey do o. |
Phones › Re: UMIDIGI DISCUSSION THREAD by Sgbate(m): 4:43am On Dec 11, 2018 |
Mustack: Sgbate n mizik u no wan make we roooo wiyu ne? |
Phones › Re: UMIDIGI DISCUSSION THREAD by Sgbate(m): 4:41am On Dec 11, 2018 |
Mizik: make me sef rooo like that........... shiff shiff shiff make me sef roooo....... |
Phones › Re: UMIDIGI DISCUSSION THREAD by Sgbate(m): 4:37am On Dec 11, 2018 |
Mizik: Oya make i bust una brain small. Na lexus online wife wey teash me dis one chai, see as u dey shack ma little brain. |
Phones › Re: UMIDIGI DISCUSSION THREAD by Sgbate(m): 4:35am On Dec 11, 2018 |
Mizik: i laughed in swahili.............. laughing in tongue......... |
Phones › Re: UMIDIGI DISCUSSION THREAD by Sgbate(m): 4:34am On Dec 11, 2018 |
Lexusgs430: We dey wait the professor from rivers state to come count am, but light no too bright....... lemme goan bring florescentiyo! |
Phones › Re: UMIDIGI DISCUSSION THREAD by Sgbate(m): 4:33am On Dec 11, 2018 |
Mizik: so u sef notice......
I no understand am o.........
Ok........ sey u don signin too ne?, make me sef register........  |
Phones › Re: UMIDIGI DISCUSSION THREAD by Sgbate(m): 4:30am On Dec 11, 2018 |
Lexusgs430: Referring back to the adjudicators....... Be like say INEC do small ọjọ́ro..... ojoro sweet o! |
Phones › Re: UMIDIGI DISCUSSION THREAD by Sgbate(m): 4:29am On Dec 11, 2018 |
Lexusgs430: Be like say u win ó....... wayyo!  ,sey true true? |
Phones › Re: UMIDIGI DISCUSSION THREAD by Sgbate(m): 4:26am On Dec 11, 2018 |
Lexusgs430: Not only data, would be a figure.... You decide what to do with it..... buh shey i don miss na? |
Phones › Re: UMIDIGI DISCUSSION THREAD by Sgbate(m): 4:25am On Dec 11, 2018 |
Mizik: shat me up on fb bro.
I don jam you wellas for dia!! i don feel the transmission, i dey process ya matter.  |
Phones › Re: UMIDIGI DISCUSSION THREAD by Sgbate(m): 4:23am On Dec 11, 2018 |
Mizik: Shai na now my 4G fuckup. Sgbate nau cos am o. As i dey carry my trailer jam you for Fb Naim i con miss am. Anyways issorite  ask oga lexus 4 advice, ur trailer need professional help.  |
Phones › Re: UMIDIGI DISCUSSION THREAD by Sgbate(m): 4:19am On Dec 11, 2018 |
Mustack: Really telle more.................... u sef don start dey use oga lexus signature reply ko, like(hdjhkjhg......) LOL |
Phones › Re: UMIDIGI DISCUSSION THREAD by Sgbate(m): 4:17am On Dec 11, 2018 |
Lexusgs430: For all 3 of you on now, data bundle for you.... First 3 to mention this post only...... chai i no miss diz wan again  ? Abegi i no need data ,e go expire i no go use am finish |
Phones › Re: UMIDIGI DISCUSSION THREAD by Sgbate(m): 4:15am On Dec 11, 2018 |
Mizik: hope say you know na trailer i dey use jam people sha  oya they come, i they inside my armored tank  |
Phones › Re: UMIDIGI DISCUSSION THREAD by Sgbate(m): 4:10am On Dec 11, 2018 |
Mizik: who is not on Facebook oya jam me at 'saidu gbate' |
Phones › Re: UMIDIGI DISCUSSION THREAD by Sgbate(m): 4:09am On Dec 11, 2018 |
Mustack: Go pay fine me aff pay tithe o(spiritually),if na lie ask oga lexus  |
Phones › Re: UMIDIGI DISCUSSION THREAD by Sgbate(m): 4:00am On Dec 11, 2018 |
Mizik: no noticeable difference bro. hope am not late for the vigil?  , are u on facebook bro? |
Phones › Re: UMIDIGI DISCUSSION THREAD by Sgbate(m): 11:18pm On Dec 10, 2018 |
Mizik: Friday sir. All thanks to Lexusgs430. He has baptized me with the Umidigi water and i am fully cured and free from shecno and the likes ...bless u child. |
Phones › Re: UMIDIGI DISCUSSION THREAD by Sgbate(m): 11:14pm On Dec 10, 2018*. Modified: 11:31pm On Dec 10, 2018 |
Mizik: whatsapp me or telegram am not on telegram bro, buh we will get to talk over them soon i hope........except u want to facebook? |
Phones › Re: UMIDIGI DISCUSSION THREAD by Sgbate(m): 10:21pm On Dec 10, 2018 |
Mizik: no party o. Chat me up on WhatsApp bro my phone doesn't support whatsapp ne o, more reason i need to join the train quick. |
Phones › Re: UMIDIGI DISCUSSION THREAD by Sgbate(m): 10:20pm On Dec 10, 2018 |
Mizik: come join us quick quick pray i get to real soon, guess i have to put ma call on repeat. |
Phones › Re: UMIDIGI DISCUSSION THREAD by Sgbate(m): 9:42pm On Dec 10, 2018 |
|
Phones › Re: UMIDIGI DISCUSSION THREAD by Sgbate(m): 9:39pm On Dec 10, 2018 |
Mizik: Correction lets see hw many people you would place order through me WHEN assu calls of strike  nna mhen, exactly what i meant, sey ur POD is always available?..cos u knw people will have that doubt @ 1st. |
Phones › Re: UMIDIGI DISCUSSION THREAD by Sgbate(m): 8:46pm On Dec 10, 2018 |
Hahjascho: abeg which one resemble IPhone x pass...shey na black or gold  gold look more of iphone X, while the black took more of the iphone 7. |
Phones › Re: UMIDIGI DISCUSSION THREAD by Sgbate(m): 8:44pm On Dec 10, 2018 |
Lexusgs430: Gold is the new Black........ Back to hibernating mode......
Congratulations..... Full reviews.... Oya lets go dere...... [/deactivate hibernating mode]  |