Shadowkings's Posts
Nairaland Forum › Shadowkings's Profile › Shadowkings's Posts
like say Don baba J no dey pass this babe well oh...she is to skinny joor plus all this india india things wey she dey do...anyways make i feed my dog...i dey come |
![]() |
see her nose....oya date ordinary niggas from street now you no go gree,,,,abeg go sitdown for corner |
who knows maybe Arsenal fit carry champions leaque |
abeg who get Yemi Alade number....i wan make her my baby mama ![]() |
oga sitdown one place...is your dance style and you inherited it from your great grandfather abi ??#cheap fame....olamide i love youuuuuuuu ![]() |
with all this there big boobs no guy even fit buy them moet whatever...almighty Uche had to cry before she got1.....that guy mean sha...anyways is kwon of my business...i dey come make i check my yam wey dey fire ![]() |
me like the babe sha...people be flexxing....guess i gotta hussle harder |


