Sheybor's Posts
Nairaland Forum › Sheybor's Profile › Sheybor's Posts
intrestin guyz r gettin hot ova dis mata pass gurlz oo wetin apen![]() |
tenx 4d explanation dolls ,,,i tink dea is no lady dat v nt gt ha hrt broken all dolls(gurlz) v 1 or 2 experience...luv dis thread |
@charlie i hope u wnt take ha 4granted later cos datz ao most f u guyz behave:>If a lady make d 1st move u take ha 4granted:|......tho wat she did is nt so bad nd veri mature ![]() |
tenx carmeldoll ......i want 2ask u a question no offence wit all dis post dos diz means u will neva gt married or wat :| |
xup 2all dolls here....though am nt single am gettin married dis decemba bt am enjoyin dis thread,,,,,r u goin 2kick me out 4nt bin single nd ucan jst call me shedoll it sounds cute ![]() |
@aileru abeg no gv us dat jor whch kind april b dat mayb u r nt even a student f aaua gan sef,dos dat mean d admitted 1wud v done matric b4 supplementary list ni abi we go all resume 2geda 4april abeg say sumtin else |
[quote author=kennyjoy]Me need a Rummate buh nah Girl rummate I need oh to rent Self contain...[/quote i go be ur rum mate on 1condition:..u go carry all d responsibility @home nd u go dey pay me 50k pay week...deal ![]() |
@GoGod abeg no dull ursef o jst go dea wit faith nd u 2dnt relent in prayin God go make us all rejoice...me gan dey go my uncle place on sunday go pack sum stuff @patienceAl nobody fit twist pass me o so make una whatch out, i go dance tire 4dat fresher 9t ni mornin 2u all....v u prayed dis mawnin |
[quote author=PatienceAl]@eni-wealth.....b4 u post anytin 4 dis thread again....u must 1st pay ur tithe 2me....add me on 2go...alka615....so we'd discuss on d terms of payment......Oluwacoded sends his greetings oooo......he say im fone don spoil ooooo....tension and suspense na im spoil im fone o.....all guyz take note of diz....i dont wana c any of u wit GoGod wen we resume o....i don book am down ooo.....na monday evritin go surface sha.....trust me on diz.....i cross ma hrt.....i hear say dem thief ma papa *VC* goat...anybody wey see am return am o....d reward na admission on scholarship 2 aaua...nd me don enta bush dey find am ooo...dis na ultimate goat search ooo.....VC say until dem see am b4 e uload list ooooo......i remain ya boi...Precious...*Omo VC*[/quote]u dis guy which kind tithe b dat eni wealth no mind him o nd wher is GoGod is it true u v bin booked ...i tink i go add u diz omo vc make i c ur face |

wher everybdy nah...y is dis place silent ![]() |
Eni-wealth:u r welcum sis |
welcum eni wealth..r u also new student f aaua v u bin offered admission already nd wat course r u going 4![]() |
nd less i 4gt kudos 2mykh01 4creatin dis thread cos b4 i stumble ova dis thread i tot am all alone in dis anxiety,bt itz a lot soothin knowin dea r odas out dea sharin diz fillinz wit me....so tenx so mach.ONE LUV bro |
where dis guy dat v a filin dey will upload it 2day uhh ...wel i tink ur filinz remain small o.let just kip prayin nd hopin we jst v 2b patient a little more am sure we will all laff.....omo me 2cant wait 2c u guyz nd gurlz 4skul o |
wat is even happenin gan gan sef ...dis delay don dey cos serious comotion 4me @home..May God help us all sha |
nawa 4dis Aaua sef...dey r 2slow 4my liking |
mawnin palz |
i v a question cos i dnt rilly undastand d process r we goin 2start all d payment nd registration after resumption ![]() |
[quote author=mykh01]i need accomodation o. I will b jetting down 2 aaua on monday.i wan pack sum of ma guds 2 sku and i wan go get a befitting palace 4 myself.we r gonna rule dier @ d university of d first century.greatest aauaite ??GREAT.victory @last glory b 2 almighty GOD....[/quote]dis ur rulin tinz nawa o....anywaiz am in nid f accomodatn 2 so if u gt extra holla me |
i hope dey r married,if nt dat means dey die double death cos if dey r nt dat meanz dey r fornicatin nd datz visa 2hell......hmmnnn....nd is diz a tru story or wat bcs dis mixup of pix na sumtyn else o |
if u r goin 4 EBF or u r 9ce add me on 2go hammygal05 |
i hope gettin accomodation is nt goin 2b problem dea |
wen i checked mine on d skul site dey wrote it dea dat i shud print my admission leta on jamb site....so plz is dea anoda admission leta on skul site ![]() |
@kenny tenx. i scored 46% |
plz pals i nid ur help here,i apply 4microbiology bt am given EBF pls is dea anytin i can do 2 change it bak ? |
abeg v dey start payin 4acceptance?? |
guyz r gettin hot ova dis mata pass gurlz oo wetin apen
all dolls(gurlz) v 1 or 2 experience...luv dis thread
wit all dis post dos diz means u will neva gt married or wat