TV/Movies › Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Shezkid01(m): 10:42pm On Jul 29, 2021 |
This arin is just foolish just stfu |
TV/Movies › Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Shezkid01(m): 2:02pm On Jul 29, 2021 |
Is this their drama? Ahh. Pepper dem do pass way better than this Them still fail This one don chop L in big ounce |
TV/Movies › Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Shezkid01(m): 1:51pm On Jul 29, 2021 |
Seems like white money and rose sabi speak Yoruba |
TV/Movies › Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Shezkid01(m): 1:50pm On Jul 29, 2021 |
Wft is owuro song Doing in a naming ceremony?? Ahh |
TV/Movies › Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Shezkid01(m): 1:44pm On Jul 29, 2021 |
Kare kare o Or pere o |
TV/Movies › Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Shezkid01(m): 12:02pm On Jul 29, 2021 |
Megatone50: everyone wants them to fail the task sef..lets see how they will react and let the show begin They are not serious |
TV/Movies › Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Shezkid01(m): 11:59am On Jul 29, 2021 |
OlumbaOlumba: Wait their foodstuffs being restocked depend on them accomplishing the task? Seems so |
TV/Movies › Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Shezkid01(m): 11:54am On Jul 29, 2021 |
This guys go fail this task ehnnn Hunger go beat them like wayray |
TV/Movies › Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Shezkid01(m): 11:50am On Jul 29, 2021 |
Relationship thing zzz Omo peace go like penis ehn |
TV/Movies › Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Shezkid01(m): 10:59am On Jul 29, 2021 |
Pato and darling muah |
TV/Movies › Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Shezkid01(m): 10:55am On Jul 29, 2021 |
Tega eyes and tacha eyes looks alike Abi I don drink ogogoro |
TV/Movies › Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Shezkid01(m): 10:29am On Jul 29, 2021 |
Nini is just beautiful. Nini boma Nibom |
TV/Movies › Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Shezkid01(m): 12:59am On Jul 27, 2021 |
This princess looks boring Kaisha 2.0 |
TV/Movies › Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Shezkid01(m): 9:46pm On Jul 26, 2021 |
Make them go back to the kitchen I wan see weytin white mullar Dey cook |
TV/Movies › Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Shezkid01(m): 9:40pm On Jul 26, 2021 |
Weytin Dey bite white money for chest like this |
TV/Movies › Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Shezkid01(m): 9:38pm On Jul 26, 2021 |
Cross Rose Polymath I no feel dem kankan. |
TV/Movies › Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Shezkid01(m): 9:26pm On Jul 26, 2021 |
Nini voice is sweet. |
TV/Movies › Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Shezkid01(m): 7:15pm On Jul 26, 2021 |
Abeg get mad ads I like that song E better pass that bet9ja own |
TV/Movies › Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Shezkid01(m): 7:13pm On Jul 26, 2021 |
Good time My Maria |
TV/Movies › Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Shezkid01(m): 7:11pm On Jul 26, 2021 |
Peace and yousef |
TV/Movies › Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Shezkid01(m): 7:10pm On Jul 26, 2021 |
Peaceeeeee |
TV/Movies › Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Shezkid01(m): 7:09pm On Jul 26, 2021 |
Yo God really take time to give Jackie B ass and boobs If I cheat on this babe ehn Make she hire people to beat me |
TV/Movies › Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Shezkid01(m): 7:09pm On Jul 26, 2021 |
Biggie shouldn’t give immunity to DHOH oo |
TV/Movies › Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Shezkid01(m): 7:04pm On Jul 26, 2021 |
WM doing like cubana obin |
TV/Movies › Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Shezkid01(m): 7:02pm On Jul 26, 2021 |
Arin Go arin |
TV/Movies › Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Shezkid01(m): 7:01pm On Jul 26, 2021 |
This guy resemble tochi chai |
TV/Movies › Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Shezkid01(m): 7:00pm On Jul 26, 2021 |
Clap for rose guys |
TV/Movies › Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Shezkid01(m): 6:59pm On Jul 26, 2021 |
I no Dey feel this rose vibe make I no lie |
TV/Movies › Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Shezkid01(m): 6:55pm On Jul 26, 2021 |
Who Dey lead abeg I just Dey watch am |
TV/Movies › Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Shezkid01(m): 6:53pm On Jul 26, 2021 |
Omo see breast biggie why the buzzer |
TV/Movies › Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Shezkid01(m): 6:53pm On Jul 26, 2021 |
Angel what is this |
TV/Movies › Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Shezkid01(m): 6:52pm On Jul 26, 2021 |
Angel hour |