Business › Re: Football(+ Other Sports) Betting Season 9 by sholad11(m): 10:12pm On Sep 19, 2015 |
limpopo: Walai... bomb dey ur head. u never learn... Leave the man alone with his property... Go to the third street.. e get one house wey villa gals plenty inside the compound.... u go select taya...
How long u wan dey for villa sef ?. Baba make I finish 2moro lesson 1st..may be make I kuku turn to villa headmaster dey teach biology.... Na inside dat compound gan gan my skul go dey..villa life sweet die make I no lie..no HBP u go just dey dey enjoy ursef wit palmie and bush meat wit plenty chikalas beside u  Alabi no worry dey send more people come join me here so we all go fit flenjo 2geda  #villasneh |
Business › Re: Football(+ Other Sports) Betting Season 9 by sholad11(m): 9:47pm On Sep 19, 2015 |
When u are big u r large, wen u r large u r incharge..and wen u r incharge u don't shout.. I ain't dealing wit naira....$ € £ those r my languages.. We talking money some1 is talking nonsense  N:B: don't play ooo cos I know stake am oooo 
|
Business › Re: Football(+ Other Sports) Betting Season 9 by sholad11(m): 9:33pm On Sep 19, 2015 |
|
Business › Re: Football(+ Other Sports) Betting Season 9 by sholad11(m): 9:16pm On Sep 19, 2015 |
jideprof: His account is not even logged in sef  I think say na only me notice am sef.. |
Business › Re: Football(+ Other Sports) Betting Season 9 by sholad11(m): 9:07pm On Sep 19, 2015 |
gustav25: Bad belle make Una see my other ticket ooooo.....today is my day .....Una lose I pack Una money na vex? Guy y he be say since last season wey u Don dey show sreenshot u neva show screenshot of TICKETS wey u staked on?... No one is saying u aren't winning buh stop dis attitude of sending screenshot of an unstaked game dat u cud actually stake #50 naira on buh put 65k on d screenshot but u wee end up not staking wit 65k. |
Business › Re: Football(+ Other Sports) Betting Season 9 by sholad11(m): 6:56pm On Sep 19, 2015 |
limpopo: haaa.... Na Amaka's father be dat.. Wetin u sef find go dat side?? . be like say u no know say Na dat man kill the previous king. I fear dat man die... I swear I no go do am again....buh dat amaka younger sis dey too dey tempt me..she say make I come teach her reproduction 2moro wen everybody Don go church..i go teach her sha make he no look like say I proud..i go even show her d physiological effect of d female anatomy wen it's biologically caress by a specie of Homo sapiens...  |
Business › Re: Football(+ Other Sports) Betting Season 9 by sholad11(m): 6:02pm On Sep 19, 2015 |
limpopo: The last time wey I enter Villa... d place sweet me sote I no wan comot sef... cheap and quality local foods, naive and tight babes. .I no fit forget mama Nkiru goat meat soup.
Lest I forget .... behind baba kayode's house, e get one package there if u go fit runs ham sha.. make dat one dey keep ur company Baba last package wey I runs nearly tie me down 4 villa permanently...d gal papa use otumokpor tie me down make I dey villa permanently dey help am dey farm..na my head wey just too strong help me. I don turn nun now  |
Business › Re: Football(+ Other Sports) Betting Season 9 by sholad11(m): 8:51am On Sep 19, 2015 |
|
Business › Re: Football(+ Other Sports) Betting Season 9 by sholad11(m): 10:19pm On Sep 18, 2015 |
ArseneWenger: wah happened to diz guy? u don dump ur blog? No mind d guy, after hin carry me enter villareal, na so him dump me 4 Aston Villa run comot |
Business › Re: Football(+ Other Sports) Betting Season 9 by sholad11(m): 6:21pm On Sep 16, 2015 |
Lionhearted: Risky playing different markets on a single match even if you are 101% sure of the outcome.
What if... Baba I no go do am again ooo  |
Business › Re: Football(+ Other Sports) Betting Season 9 by sholad11(m): 6:20pm On Sep 16, 2015 |
Mversed: If only Levadia II had started with a bang in their usual fashion, it would be a full house. Nice you a made a profit - albeit a small one. Yes ooo, dey started so late..wud have made huge profit buh @all @all na him bad sha |
Business › Re: Football(+ Other Sports) Betting Season 9 by sholad11(m): 6:05pm On Sep 16, 2015 |
Mversed: ESTONIA: Esiliiga 3:45PM . Vandra JK Vaprus - Tallinna FC Levadia II . Head-to-Head (Half-Time scores in bracket): . 30/08/15 Tallinna FC Levadia II 6(3) - 3(1) Vandra JK Vaprus . 17/05/15 Tallinna FC Levadia II 4(1) - 2(2) Vandra JK Vaprus . 26/04/15 Vandra JK Vaprus 2(1) - 4(2) Tallinna FC Levadia II . 13/09/14 Vandra JK Vaprus 1(0) - 2(2) Tallinna FC Levadia II . 15/09/14 Vandra JK Vaprus 1(0) - 5(1) Tallinna FC Levadia II . Tallinna FC Levadia II recent tendency: . 09/09/15 Tallinna FC Levadia II 5 - 1 JK Tallinna Kalev . 02/09/15 Tallinna FC Levadia II 8 - 3 JK Tallinna Kalev . 29/08/15 Tallinna FC Levadia II 6 - 3 Vandra JK Vaprus . 25/08/15 FC Kuressaare 3 - 6 Tallinna FC Levadia II . 18/08/15 Tallinna FC Levadia II 7 - 0 Tartu FC Santos . 13/08/15 Kivioli FC Irbis 0 - 5 Tallinna FC Levadia II . 08/08/15 Tallinna FC Levadia II 5 - 1 Nomme JK Kalju II . Picks: . Back 2 win Both Halves @ 2.15; Couldn't play it cos no fund again wen I played 2/2 HT/FT @ 1.60; 2+Goals in each half @ 1.80; LOSS 2 win by 3+Goals @ 1.95; WON 2&5+ @ 1.75 WON . Goodluck if you follow Dey scared d hell outa me...1k profit made wit my money gotten back.. 10nks boss
|
Business › Re: Football(+ Other Sports) Betting Season 9 by sholad11(m): 11:10am On Sep 16, 2015 |
Mversed: ESTONIA: Esiliiga 3:45PM . Vandra JK Vaprus - Tallinna FC Levadia II . Head-to-Head (Half-Time scores in bracket): . 30/08/15 Tallinna FC Levadia II 6(3) - 3(1) Vandra JK Vaprus . 17/05/15 Tallinna FC Levadia II 4(1) - 2(2) Vandra JK Vaprus . 26/04/15 Vandra JK Vaprus 2(1) - 4(2) Tallinna FC Levadia II . 13/09/14 Vandra JK Vaprus 1(0) - 2(2) Tallinna FC Levadia II . 15/09/14 Vandra JK Vaprus 1(0) - 5(1) Tallinna FC Levadia II . Tallinna FC Levadia II recent tendency: . 09/09/15 Tallinna FC Levadia II 5 - 1 JK Tallinna Kalev . 02/09/15 Tallinna FC Levadia II 8 - 3 JK Tallinna Kalev . 29/08/15 Tallinna FC Levadia II 6 - 3 Vandra JK Vaprus . 25/08/15 FC Kuressaare 3 - 6 Tallinna FC Levadia II . 18/08/15 Tallinna FC Levadia II 7 - 0 Tartu FC Santos . 13/08/15 Kivioli FC Irbis 0 - 5 Tallinna FC Levadia II . 08/08/15 Tallinna FC Levadia II 5 - 1 Nomme JK Kalju II . Picks: . Back 2 win Both Halves @ 2.15; 2/2 HT/FT @ 1.60; 2+Goals in each half @ 1.80; 2 win by 3+Goals @ 1.95; 2&5+ @ 1.75 . Goodluck if you follow Lemme do do an investment of 10k @d bolded...#2500 on each  |
Business › Re: Football(+ Other Sports) Betting Season 9 by sholad11(m): 9:46pm On Sep 15, 2015 |
D land of manchester is full with bloodtonic and redwine  |
Business › Re: Football(+ Other Sports) Betting Season 9 by sholad11(m): 8:28pm On Sep 13, 2015 |
|
Business › Re: Football(+ Other Sports) Betting Season 9 by sholad11(m): 4:45pm On Sep 13, 2015 |
|
Sports › Re: . by sholad11(op): 7:01am On Sep 13, 2015 |
sholad11: Select ur 2+, 3+, 4+ from d games
Soccer / France / league Troyes vs Caen 1st half draw @1.95 or handicap 1:0(troyes) @1.35
Soccer / Germany / Bundesliga 2 12.09.15 14:30 FC Bayern München - FC Augsburg (1st half result) Bayern Munich @1.4
Soccer / Netherlands / Eredivisie 3 12.09.15 19:45 PEC Zwolle - SBV Excelsior (First Team to win either half ) Yes @1.40
Soccer / Turkey / Super Lig 5 12.09.15 15:00 Akhisar Bld Spor - Gaziantepspor (First Team to win either half ) Yes @1.55
Jah bless our hustle What a redful saturday |
|
Business › Re: MerryBet Punt For Pride IV by sholad11(m): 8:57pm On Sep 12, 2015 |
sholad11: It can be very painful seeing dat d last game on ur ticket 2 turn green is eventually turning red....troyes but Y!!! 
Yesterday was same scenario dat played out ...
Let's see if dia can b lite @ d end of d tunnel #veryslimhope Thunder fire troyes players plus d coach and including d ref sef..buh nah ijebu thunder go strike all those caen players 4 scoring 3goals... @ juwoon, akevoh, profdotcom & Akosbaba wic u guys d best...it's fun 4 d 1st time participating in dis pfp....goodluck 2 me and u all. Jah bless our hustle |
Business › Re: MerryBet Punt For Pride IV by sholad11(m): 8:15pm On Sep 12, 2015 |
It can be very painful seeing dat d last game on ur ticket 2 turn green is eventually turning red....troyes but Y!!!  Yesterday was same scenario dat played out  ... Let's see if dia can b lite @ d end of d tunnel #veryslimhope |
Business › Re: Football(+ Other Sports) Betting Season 9 by sholad11(m): 6:58pm On Sep 12, 2015 |
sholad11: Portimonense abeg make e una win dis game make 2/1 enter.....make me safe fit sing as I don get alert na GODWIN why why why |
Business › Re: MerryBet Punt For Pride IV by sholad11(m): 6:51pm On Sep 12, 2015 |
Dan2j: when all d cancelled games don win finish   |
Business › Re: Football(+ Other Sports) Betting Season 9 by sholad11(m): 6:47pm On Sep 12, 2015 |
Portimonense abeg make e una win dis game make 2/1 enter.....make me safe fit sing as I don get alert na GODWIN |
Business › Re: MerryBet Punt For Pride IV by sholad11(m): 6:13pm On Sep 12, 2015 |
juwoonn: So..what am I left with?
3 points? Bro it mite actually be a blessing in disguise... |
Sports › Re: . by sholad11(op): 8:32am On Sep 12, 2015 |
Select ur 2+, 3+, 4+ from d games
Soccer / France / league Troyes vs Caen 1st half draw @1.95 or handicap 1:0(troyes) @1.35
Soccer / Germany / Bundesliga 2 12.09.15 14:30 FC Bayern München - FC Augsburg (1st half result) Bayern Munich @1.4
Soccer / Netherlands / Eredivisie 3 12.09.15 19:45 PEC Zwolle - SBV Excelsior (First Team to win either half ) Yes @1.40
Soccer / Turkey / Super Lig 5 12.09.15 15:00 Akhisar Bld Spor - Gaziantepspor (First Team to win either half ) Yes @1.55
Jah bless our hustle |
Sports › Re: . by sholad11(op): 8:17am On Sep 12, 2015 |
Games to be dropped 2day....loading.....
Will land soonest |
Business › Re: MerryBet Punt For Pride IV by sholad11(m): 7:32am On Sep 12, 2015 |
Addme: Slot:1 Bet number: 53833202 1. 12.09.15 12:45 Everton FC - Chelsea FC (Goals in second half 2,5) Premier League / England / Soccer Customer type: Under @ 1.20 Result: 2. 12.09.15 10:30 Kitchee SC - Yuen Long District SA (1st half result) First Division / Hong Kong / Soccer Customer type: Kitchee SC @ 1.45 Result: |
Business › Re: MerryBet Punt For Pride IV by sholad11(m): 7:29am On Sep 12, 2015 |
[b] Merrybet username =sholad11 Number of slot used =1 Total odds = 6.487 Bet number: 53835413 Type of bet: Accumulator Total betting amount: 200.00 NGN Bonus: 259.48 NGN Possible win: 1556.88 NGN Won: 0.00 NGN
Soccer / Czech Republic / 1. Liga 1 12.09.15 16:00 FK Teplice - Bohemians 1905 (First Team to win either half ) Yes @1.35
Soccer / England / Championship 2 12.09.15 15:00 Middlesbrough FC - Milton Keynes Dons (First Team to win either half ) Yes @1.30
Soccer / Austria / Bundesliga 3 12.09.15 17:30 FK Austria Vienna - SV Josko Ried (First Team to win either half ) Yes @1.20
Soccer / England / Premier League 4 12.09.15 15:00 Crystal Palace - Manchester City (Second Team to win either half ) Yes @1.35
Soccer / Germany / Bundesliga 5 12.09.15 17:30 Eintracht Frankfurt - 1 FC Cologne (Double Chance) Eintracht Frankfurt/X @1.30
Soccer / Spain / Primera Division 6 12.09.15 17:15 Sporting Gijon - CF Valencia (Handicap 0:1) CF Valencia @1.30
Soccer / France / Ligue 1 7 12.09.15 19:00 Troyes AC - SM Caen (Handicap 1:0) ES Troyes AC @1.35
Going all in....its either I WIN or I WIN 
Jah bless my hustle[/b] |
Business › Re: MerryBet Punt For Pride IV by sholad11(m): 6:42am On Sep 12, 2015 |
Merrybet username =sholad11 Number of slot used =1 Total odds = 7.998 Bet number: 53833092 Type of bet: Accumulator Total betting amount: 200.00 NGN Bonus: 159.96 NGN Possible win: 1759.56 NGN
Soccer / Poland / Ekstraklasa 1 12.09.15 17:00 Cracovia Krakow - Termalica Bruk-Bet Nieciecza (First Team to win either half ) Yes @1.35
Soccer / Germany / Bundesliga 2 12.09.15 14:30 FC Bayern München - FC Augsburg (1st half result) Bayern Munich @1.40
Soccer / Netherlands / Eredivisie 3 12.09.15 19:45 PEC Zwolle - SBV Excelsior (First Team to win either half ) Yes @1.40
Soccer / France / Ligue 1 4 12.09.15 19:00 Troyes AC - SM Caen (1st half result) draw @1.95
Soccer / Turkey / Super Lig 5 12.09.15 15:00 Akhisar Bld Spor - Gaziantepspor (First Team to win either half ) Yes @1.55
Jah bless my hutle |
Business › Re: MerryBet Punt For Pride IV by sholad11(m): 4:56pm On Sep 11, 2015 |
juwoonn: Pfp
Merrybet I'd: jaybaba
Group 17
Bet Number: 53716873
Number of slot: 1
Bet type: combo
1. Levante vs Sevilla....1X2; Sevilla@1.75 2. Borusia Monchengladbach vs Hambuger SV 1X2 Borusia Monchengladbach@1.60 3. RRC Peruwelz vs Clubb Brugge...1X2; Clubb Brugge@1.45 4. PSG vs Bodeaux 10mins result; DRAW@1.12
Total Odds: 4.55 Apx 5
Puskin, akraym Eja nla has landed....respect sir  Jah bless our hustle |
Business › Re: Football(+ Other Sports) Betting Season 9 by sholad11(m): 8:39am On Sep 11, 2015 |
feldido: Banker is Ready
Check my Signature Hmmmmmmmm....i dnt even knw y I still believe ur pick after 1/4..make I still follow sha. Buh if by Monday I don't atleast get my money back I WEE ARREST YOU WITH UR SIGNATURE JOIN  |
Business › Re: Football(+ Other Sports) Betting Season 9 by sholad11(m): 8:35am On Sep 11, 2015 |
fixed123: Great win yesterday with halftime draw and fulltime.. sholad11 can u please fufill your own part of the deal ... U dey madt abi...my galfriend na soldier oo. 10nks 4 d tip...u too get mouth |