Should's Posts
Nairaland Forum › Should's Profile › Should's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 29 pages)
Wathoni keep it up o, like play like play, payint go shift ![]()
|
Ozo no sabi follow geh talk.. This kind talk no good for hit and run players.. From friendzone to brotherzone.. ![]()
|
Borussia1 and broobembem una wehdon.. Keep shouting egede up and down, hands go still hold una and we go read am for front page las las. Tuehh **
|
Munzy14:
|
ERICAsHawk:that is so me when watching something interesting... ![]() |
RosyIsBlessed:please stop mentioning me |
nazablossom:anytime dear, anytime..
|
Munzy14:any man that understands bro code can never be broken, sex starved or seen as snitch.. That's why I sometimes dislike ozo, no style, just there.. |
nazablossom:sounds accommodating.. Me likey |
Munzy14: ![]() |
nazablossom:mental connection or physical attraction? Cos na lekan group you dey put me so.. ![]()
|
nazablossom:silver and gold I have none, but such as I have I give thee my numerous mentions for the kids ![]()
|
ERICAsHawk:not that I don't want the kiss o, I want it frenchly for Beor.n's sake..
|
fitzmayowa:quote me and insult any mod you've hated for long.. Nothing mega ![]()
|
nazablossom:and the childrens ![]()
|
ERICAsHawk:it really drove me crazy sha, but fuel finished and the driver ran, I'm just here with my craze wetin for the next driver ![]()
|
Munzy14:this is all Dominique' fault ![]()
|
fitzmayowa:Dominique wanted it so, we're using it to figure out what people want and how they want it... I'm one of the secret agent on nairaland... We ban people for a living ![]() |
nazablossom:how's zaddy? |
mizz2posh:500 is like 2mins sturv na Wetin my eye don see for mentions, my mouth cacant say ![]()
|
fitzmayowa:over 100,000 ![]() |
mizz2posh:since you can imagine, give a rough estimate then ![]() |
Munzy14:that seem like the okotoest yarn ever heard ![]() |
nazablossom:
|
Munzy14:bweast and otoko ![]() |
Munzy14:goat still better pass ram ![]() That one mumu sotey if you dey slice him throat, e no go know say na die him dey ![]() Ewu schools all of us, ask Ronaldo and Messi ![]() |
EwuGambia:noted bro.. |
ArchAnge1:them dey useful at least, enriching seu.n ![]() |
ArchAnge1:both frosh and tatiana na men wey dey cruise ![]() |
ArchAnge1:I've pictured him like that, if I ever get in contact with him and he greets me 'good morning', I'd check time from different watches to make sure he hasn't adjusted mine. He's that bad ![]()
|
ArchAnge1:this line heavy like Mandingo preek ![]()
|


Nor go fall my hand...