SKYMENZ's Posts
Nairaland Forum › SKYMENZ's Profile › SKYMENZ's Posts
1 2 (of 2 pages)
COME ON GUYS Bleep NAIJA COULD YOU BELIEVE THAT I SPEND 70K TODAY 2-11-2009 JUST BECAUSE I CARRY LAPY AND DEY CHECK MY PHONE AND FOUND UK NUMBERS DEY CALL ME ALL KIND OF NAMES, DEY COULD NOT EVEN ALLOWED ME TO MAKE CALL. WATING WE GO DO FOR THIS THINGS TO STOPE ![]() ![]() ![]() ?.WELL HE BE LIKE SAY NA AMEDROBERS WE GO COME DEY MAKE FRIEND WITH NOW CAUSE PEOPLE WEY SUPOSS TO DEY WACH OVER US COME BE THE ROBBERS, GUYS SOMETHING HAVE TO BE DON ![]() |
guys you need to see dis ;d |
Cheating and lying |
1 2 (of 2 pages)

