Sleekyb's Posts
Nairaland Forum › Sleekyb's Profile › Sleekyb's Posts
i tried to start a topic ![]() |
no just find my trouble dis afternoon cos i dey vex! banned for just cause ![]() |
and who is dis one sef? ![]() |
have you lost ur manners? ![]() |
![]() |
whats going on here ![]() |
See dis one. Just take a look at dis one! Close those teeth now or I wld be forced to forget bottle for ur head ![]() |
bad english is the trade mark of this username ![]() |
who tell you? watch me get 10suitors with this username ![]() |
you wey don abuse me finish so tey you call me sey1 broda. anyway, i fit come but i go slice your own comot if i ever set my eyes on it ![]() |
so dis barrack behaviour still dey your body? see as you open eye for me yesterday! fear sef come dey catch me ![]() |
190:except anna decides to help you cos iya is already in seun's custody softening his balls ![]() |
slap yourself 4 times in ya balls ![]() |
^^^^ have we met before ![]() |
^^^^ watch your mouth mr wound licker ![]() 190:bushy like a tropical forest hows your two inch blokos dis morning ![]() |
![]() |
wetin^^^ dey saw [s]so you don begin abuse my grammar? na the personality of this username be dat[/s] ![]() |
Hotie Tima:how exactly? wearing a more beautiful wedding gown or wat ![]() |
i am suprised dat even amongst christians, this is an issue! i tot it used to be an issue when the person is a muslim or pagan ![]() |
Na your personal person wey condition turn to sleekyb |
slap yourself 4times! Must everybody speaking english correctly ![]() |
190:excuse me? didnt you see my username? i am neither anna nor am i iya. I am sleekyb ![]() |
![]() |
yes xynerice, even mine on is for subscription ![]() |
See dis one, just take a look at dis one! Sharap dier before I shook you bottle for nyansh ![]() |
@ odunnu, so u know me? My username was banned! Pls keep my little secret |
@ dave and xynerice, no condition is permanence |
Xynerise, I would vest for you oh! Wat is doing you sef. Does I resemble james bons ![]() |
So you are denying me now |
No let anybody on dat romance chat know d person behind dis username. I wan use am make plenty wahala ![]() |