Sodiq33's Posts
Nairaland Forum › Sodiq33's Profile › Sodiq33's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 28 pages)
Pals,d list is nw on dier reg portal,go nd chk http://portal.abu.edu.ng |
Hahahahaha,,a.b.u jst dy confuse,upon d 2nd chance wey we gv dm,dy stil dy Bleep up,wnt dy learn 4rm mistake,or dy dnt fuckin care abt us...hapi matiriki in advance.,. |
Abeg,mk sum1 confirm dis thng 4 me,na if u dy near skul o... Heard dat reg is 4rm 10th-22...lectures strt on 7th january cus of christmas nd new year celebratn...he said it waz pastd on d skul notice board |
Hahahahaha,lwkmd 4 here o.a.b.u na confuse skul i swear,dy neva stil tel us y dm cancel dat list,cus it sims dier is no changes on dis authentic list..,dat notice msg is jst HYPERBOLISTIC |
Lwkmd 4 here..a.b.u na very funi skul i swear,stil same list,. |
Hashiya: Congrats man really hapy 4 uu read wetin he right wel qua? |
D fucking so authentic list is out bt d fuckin site is nt fuckin loading,everythng abt a.b.u is so so fucking,lol.. |
ofelix15: Maleek dis babe dey throw pass, beta make u capture her nw. |
Shamoo100: 0GA P0STER WELL D0NE..1 THN I D0NT UNDERSTAND HAS D REGISTRATI0N 4 WATER RES0URCE AND ENVIR0NMENTAL ENGINEERING STARTED??registration havnt strtd 4 any faculty or department,so chil til a.b.u riliz d list on dier website.. |
@joblaze,must u listen nd biliv to rumour?wel,i no blame dm,na a.b.u cause everythng,.. |
iliyafik: D truth is dat...seein ur name in jamb website doesn't mean dat u must b admited into abu...jamb only admision is accordin 2 ur score in jamb...d ril fact is dat jst wait 4 d authentic list 2 b out...may God c us 2runt seeing ur name on jamb website doesnt mean u shld condem nd pt fear on dude hu hv seen dier's,jst go nd pray to God so dat u cn also find ur name on d authentic list...DO U KNW DAT JAMB HAVE D FINAL SAY ON ADMISSION PROCESSING?if a.b.u gv u admsn nd leta on u no stil c ur statx 4 jamb website,d admsn is ntin bt fake,nd u jst wastd ur time in d skul cus u wnt b post 4 nysc!!so,y condemin wat u knw is rgt, nd hu tel u is by jamb score?i score 225 in jamb while sum1 wt 270 is yet to c hs name,jst pray nd stop hating...no hard filings |
Na sanyeri |
Hehe |
Abasstaye: Bt pls why dos my name doesn't appear on jmb site,my agg. Is 252,didn't i reach d cut-off mark.whch state nd course?also note,u re nt d only 1..suw wt 271 aggregate,is name is nt yet on jamb site,jst wait 4 d skul list |
Abasstaye: Pls is dere stil hope if d name doesn't appear on jmb site,i nid quick replied plsguy,2much hope dy sef,if u get for former list am 100% sure u wil stil be admtd in dis so calld upcomin authentic list cus jst only 45% of d list waz riliz on jamb site...stil ur boy sodiq3@2go...a masscom stdnt of a.b.u,100l |
Plz,i want to clarify sumthng here,we dat we hv seen our name on jamb,is nt jamb dat gave us,thex re name sent to jamb by a.b.u,a.b.u gave us d admsn,bt only dat it waz nt fully uploaded by jamb,so,if u hvnt seen ur name,jst wait 4 d skul list cus many remedial stdnt to hvnt seen diers..jamb is jst lyk d intermediary btw d candidate and d skul,so gudlck 2 odas dat re yet to c dier name...proudly abusite..proudly makosa's...d voice of the campus..we re naturally ahead...hapi new mth |
[quote author=ladanahamad]Some 1 checked his name on d error list it was their MBBS but when he checked d jamb website wat displayed was a polytechnic,so u see d school website is d authentic as we al await d authentic list..HAPPY NEW MONTH MY FELLOW ABUSITE nt only her,we hv many of our aspirant dat dier own is lyk dat 2,u cnt view 2 admsn statx on jamb site..so,wait 4 skul list..reg thngs on point |
Herdelove: Hope we can used d card we boutgh at #1000 on post utme dat we used to print original result slip to print admission letteru hv 2 buy anoda admsn printing card in jamb office... |
bookar: I've printed my admission letter wo *preparin 4 regtn* in sha Allahabeg,hw much u buy d card.. |
papachy: Just check mine my name was in d error list but now not on Jamb site guys need ur prayer me no wan write jamb again o I pray when Abu release their list it should favour me and dose who no see deir names. I gat pray for Mosque today oguy,no wori,ur name dy,even sum s.b.r.s candidate cnt find dier name on jamb..skul go riliz complit list mk evrybdy c am wela...abusite-WE ARE NATURALI AHEAD.. |
Wetin una wan biliv?d day wey a.b.u riliz list,it waz no admsn gvn yet in jamb site,bt 2day midngt,jamb upload d list,nd i waz stil gvin my mascom,guy,d fact is dis...dat error list u guys re sayin is fake is d main list...if u daut me,tel me,na hu no get 4 error get 4 jamb?NOBODY,reasn wt me,nd dos dautin jamb admsn,c,if a.b.u list cmt,nd ur name dy,afta 1 year u no c ur name 4 jamb site,na fake admsn u get(fact)cus afta skul,u nid 2 present jamb admsn leta to d skul b4 u go fit go 4 NYSC..plz,if ur name dy 4 error list nd u neva c am 4 jamb site,no fear,ur name go cmt 4 skul list,unilorin is a gud example of wat jst hapin,cus nt evry1 saw dier name on jamb site bt wen skul riliz,dy saw dier name,..hapi matric in advance*shopping thngs*. |
Plz,anybdy wt high jamb score(220 nd abv)who saw hs name in dat so cal error list nd hvnt seen hs name on jamb site shld quote me!!if u knw u saw ur name on d 1st list nd hvnt seen on jamb site,dnt gv up,ur name wil b on skul list,i chk 4 sum s.b.r.s candidate hu jamb score is 193 nd 204 nd dier name waz on d former list bt dier name is nt yet on jamb site..so,wait 4 skul list,dnt panic....cus dos dat didnt c dier name on d so cal error list,stil couldnt find dier names on jamb site..i tld u dat day,ntin lyk removal,. |
Blaqbony: Wow A̶̲̥̅♏ happy too but guys dont U̶̲̥̅̊ tink we ® getin too xcited? I beliv de staff aπϑ mngt of ABU ® not fools by saying "DISREGARD" cos its obvious dat αℓℓ de names on de so calld ERROR aπϑ τ̲̅☺ be "DISREGARDED" list ® still on de jamb site. ℓ̊ tink it will only be proper τ̲̅☺ relax aπϑ cee wat ABU Iƨ̣̣̇̇ upto ℓ̊ knw dat if we have dis Modus vivendi we wunt hav problems. Cos ℓ̊ knw de schl we applyd for Iƨ̣̣̇̇ not JAMB... Lets calm dwn aπϑ watch. Gudmrnin/nyt guysguy,we don c our names 4 2 places,u stil dy daut,na jamb name sure pas guy,cus na wetin a.b.u gv dm,we re nw UNTOUCHABLE GUY |
More names re stil bin uploaded guys,if u c ur name in dat error list continue checkin ur status..no panic |
Yea,omolaoye sodiq..u have bin offerrd a four year degree to study mass com in a.b.u zaria..guys,panic no more,dat error list is d list,if u c ur name in jamb website ur name must appear in a.b.u list..no shaking,cus na wetin a.b.u gv dm dy release oo...i tld u guys,mk una no panic @all..a.b.u here i cum |
Mrnin guys,hw waz ya ngt?hw preparatn 4 reg,?wel,me i don go bk 2 my eng,gov't nd literature note o 4 gud foundatn....@najib,watch out 4 me cus una get competition 2 handle,lol..reg strt nxt mth,bt ful lecture strt january,mk dm quick riliz dier so cal authentic list mk man rest... |
Palacio: NOTICES 2 OL ASPIRANTS.LATEST NEWS PARTININ ADMISION WIDRAWAL,I CAN'T SAY IT HERE,COS IT NEED SECRET PEOPLE,CALL ME NOWguy,park wel jor... |
Lwkmd..guys,am telin u,if u continue listenin 2 unreasnable info,u wil jst die of heartbreak...my name is unremovable,i say UNREMOVABLE...pray nd fear nt d alrdi admtd once,nd pray harder d admtd once cus it's written.. |
Wen i saw dis thread on d front page,i cried... |
bookar: na so bro, i dont even knw where to start. May God c us tru.guy,i nah fit tel my dad o,na only my mum nd brodas knw.. |
Dis is also wat i got 2day..sum of d reason y d list waz withdraw waz d lecturer tld me dat only few candidate were admtd into sum minor courses lyk histroy,educational courses sha nd sum of sbrs candidate name were nt shortlist,he said d list is an unbalance list dat it waz cal error..he said dy want to balance d list dat i shldnt wori cus dos admtd candidate name re save...i jst say mk i tel una dis 1 ne o |
Lol,..dis is lyf 4 u...it a 2 way thng nd it's an emotional issue dat must hapin...dos dat were admtd in d 1st place would b sad,nd dos dat re yet 2 b admtd wil b hapi dat yes dy got a 2nd chance...bt as an alrdi admtd candidate of a.b.u zaria(masscom dept 100l) i wnt say much cus i alrdi knw d truth behind dis...bt if i say it here,sum pple wil try to bite me,sigh..let's wait 4 d riliz of d so calld hanged list,.reg thngs on my mind.. |
nd hu tel u is by jamb score?i score 225 in jamb while sum1 wt 270 is yet to c hs name,jst pray nd stop hating...no hard filings