NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by sofdoc(m): 6:05pm On Apr 25, 2015 |
Kingemmy01: The best NYSC DG lol. The best comedian/ entertainer The best E-single( Male) I tip Noordeen baba. The best photo poster
The best poet...(Doublezero, Sofdoc, Emmaczee, etc) Best informat/ talkative
I dey come... Hmm...pls z some1 taking notes?! Electronzeez...get to work!! |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by sofdoc(m): 6:04pm On Apr 25, 2015 |
vocalprince: U see Y we dey get wahala for this kwontry?? wetin U won use 2 fine babes do na. free one for us! #IdonvexwithU. No b so bro...lagmostkuit nah my bae. So she z non negotiable! Buh gracyel z a gud kisser and I need to kiss a lot of gehs 4 1 role in a movie I wee Starr in...Kiss Clans. So wen she have give me the kiss u 2 can reach an agreement!! Don't worry wen she gimme the kiss and I act the movie and become a superstars, I wee give u 1 Kiss Clans Biro and excercise book 4 ur cooperation!!! |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by sofdoc(m): 5:55pm On Apr 25, 2015 |
tolustx: Why u pple dey do copycat like dis na? Why una like to dey disturb person. Shey we nur fit sleep again ni. Chai! Excuse me...are u lost?! Z electronzeez ur name?!! Or are u his new e bae?!!! |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by sofdoc(m): 5:53pm On Apr 25, 2015 |
lagmostkuit: Hello e-famz! It's about the award kingphillip talked about.
I think we should take it more serious so as to make this thread lively and to enable us hit pg2000 too! 
So here are the categories I could write out to be considered.
•Troll of the year(since this thread began) •Most humble(M/F) •Best poster(M/F) •Most admired(M/F) •Best newcomer(M/F) •Most controversial(M/F) •Best comment so far. •Best oldie(Handle must be older than 1st Jan. 2014 •Nysc section hall of fame •Best e-couple •Most beautiful •Most handsome •Best moniker •Most intelligent •Most active •Award for best observer too •Best e-single •Best grammarian.
It will best be a night show.
Pls could add yours and omit d irrelevant ones cc kingphillip Gracyel Ahmed4002 Erisegun Sofdoc Walexsammy Etc.. Did I forget to mention...my bae has got big brains too  |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by sofdoc(m): 5:40pm On Apr 25, 2015 |
Ahmed4002: This your moniker thou
Appliedmaths
Please don't bring fear come oooo. Cos e get maths we some people still carry over. Hope you not hunting them
Cc
Electronzeez sofdoc tolustx doublezero7 Erisegun
Your carryover for MTH 112 still dey follow u guys Lolz...shhhhh. No loud am! |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by sofdoc(m): 5:38pm On Apr 25, 2015 |
Electronzeez: Erisegun where my biro, sofdoc where my book we u steal. Ah! Me ke?!! As I wan carry d book, nah so georjay collet am...he say e buy 1 bag of CD 4 u, so u o am!!! |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by sofdoc(m): 5:36pm On Apr 25, 2015 |
Gracyel:
 Lagmostkuit is this why you gave sofdoc the go ahead to go about kissing all the e-single ladies in this e- estate? Oh Lawd,!.. This e- world is getting rotten.. Smh We can change this e world...jez 1 kiss would do the trick! |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by sofdoc(m): 5:35pm On Apr 25, 2015 |
frenzydilz: Na wen she talk finish, she come turn around, na wen I c d nyash. So I hear wetin she talk  Ehen...d 1 wey gimme info, her yansh flat like plasma screen. U sure say no b one of those 30 in 1 150naira DVD u watch sha? |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by sofdoc(m): 5:32pm On Apr 25, 2015 |
vocalprince: Na so person dey take die O!! u dey do Potential kisser. If U see wat am saw ehh... try get spiritual eyes O!! #itreallysaveslives. Ehen! Wat are u saw?!! U sure say nah spiritual eyes u get sha...dis 1 wey ur eyes b like ologogoro own!!!  |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by sofdoc(m): 5:31pm On Apr 25, 2015 |
vocalprince: nna, money bin no com reach. I jst buy d ones wey U say make I buy. some sef say dem own no go reach so I add for dem. C u...z dis how I tot u?! If money no reach!! Shoplifting nko?!!! |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by sofdoc(m): 5:30pm On Apr 25, 2015 |
vocalprince: see as I dey look U. smh!! who dey decif U say U be better boy?? My bae...lagmostkuit and she no deceive me. It z true! |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by sofdoc(m): 5:29pm On Apr 25, 2015 |
vocalprince: ermmm...yes. I be tomato Jos. very special so dont kworupt me abeg! #urorijinremain? i won drink. Chai! U min d orijin juice for kids abi?!! I no get...ask kidphilip!!! |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by sofdoc(m): 5:14pm On Apr 25, 2015 |
erisegun: cc.sofdoc,tolustx , Cc electronzeez |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by sofdoc(m): 5:13pm On Apr 25, 2015 |
kingphilip: you've not liked it before ni I guess not...buh gracyel nah our person now.  |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by sofdoc(m): 5:13pm On Apr 25, 2015 |
kingphilip: only
Make it a hundred Its too long nah...u wan keeme?! |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by sofdoc(m): 4:48pm On Apr 25, 2015 |
erisegun: dnt knw wot u'r talkin abt bro It z finished! |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by sofdoc(m): 4:41pm On Apr 25, 2015 |
lagmostkuit: Next time abeg no smoke weed under hot sun!
GetWellSoon Honestly, I luv it wen u insult other guys. Makes me Hot  |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by sofdoc(m): 4:36pm On Apr 25, 2015 |
kingphilip: a bullet through ur head wil b my least achievement U watch too many zombie movies! Stop it!! |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by sofdoc(m): 4:35pm On Apr 25, 2015 |
kingphilip: u shall surely make it big dear
But no forget na me go b the PA o She already has a P.A in my humble self. Sorry, u came late to the party! |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by sofdoc(m): 4:34pm On Apr 25, 2015 |
kingphilip: na so That's d way we roll like eggroll! |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by sofdoc(m): 4:32pm On Apr 25, 2015 |
kingphilip: e too cheap nw
Make we make am 100k That's 2 expensive 200k nko? |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by sofdoc(m): 4:32pm On Apr 25, 2015 |
tunbebes: Lol@ I go bring my people and you see go bring yours. Funny you Abi nah...make the rice circulate wella...add me jawe! |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by sofdoc(m): 4:30pm On Apr 25, 2015 |
kingphilip: it is
A peck is d most she can give outsiders it's only I ha PA that's permitted With the extra I am her P.A! Who r u pls?! |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by sofdoc(m): 4:28pm On Apr 25, 2015 |
kingphilip: pours a drum of sugar ants into d bag of arwin Passes bag of arwin to georjay and gets another one! |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by sofdoc(m): 4:28pm On Apr 25, 2015 |
|
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by sofdoc(m): 4:27pm On Apr 25, 2015 |
kingphilip: Ok na grass u de grass that day wey I catch u Nah me u catch abi erisegun?! E b like u don weed!! |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by sofdoc(m): 4:25pm On Apr 25, 2015 |
|
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by sofdoc(m): 4:24pm On Apr 25, 2015 |
|
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by sofdoc(m): 4:23pm On Apr 25, 2015 |
kingphilip: hmmmmm na so hungry de hold dem reach No change 4 thr pocket nah y?! Buh Buhari don come now!! Change is ineveitable!!! |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by sofdoc(m): 4:22pm On Apr 25, 2015 |
|
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by sofdoc(m): 4:19pm On Apr 25, 2015 |
kingphilip: go get from ha Excuse me...how is this your consigns?! |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by sofdoc(m): 4:19pm On Apr 25, 2015 |
kingphilip: she give that dog Jesus! Are u d dog in dis context?!! |