|
|
Sports › Re: Nigeria Vs Guinea-Bissau: AFCON 2023 - (1 - 0) On 22nd January 2024 by Sonofgod1990(f): 6:07pm On Jan 22, 2024 |
Offside |
|
Sports › Re: Equatorial Guinea Vs Cote D'ivoire: AFCON 2023 (4 - 0) On 22nd January 2024 by Sonofgod1990(f): 5:56pm On Jan 22, 2024 |
you guys should just give me 2 goals make i go bambam and chill wit som holosho |
Sports › Re: South Africa Vs Namibia: AFCON 2023 (4 - 0) On 21st January 2024 by Sonofgod1990(f): 11:44pm On Jan 21, 2024 |
Stargangz: Oga see beta corect score u waste o Which correct score? Dey play |
Sports › Re: South Africa Vs Namibia: AFCON 2023 (4 - 0) On 21st January 2024 by Sonofgod1990(f): 11:42pm On Jan 21, 2024 |
I don run go cash out. I no fit come and go and kill ma self jareeee
|
Sports › Re: Zambia Vs Tanzania: AFCON 2023 (1 - 1) On 21st January 2024 by Sonofgod1990(f): 7:54pm On Jan 21, 2024 |
like say god wan bless me dis night |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Bournemouth Vs Liverpool (0 - 4) On 21st January 2024 by Sonofgod1990(f): 5:33pm On Jan 21, 2024 |
liverpool i use my house rent carry una straight win oo. make una do d needful.. i cover my house rent with d blood of jesu. 130k? |
|
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Arsenal Vs Crystal Palace (5 - 0) On 20th January 2024 by Sonofgod1990(f): 3:39pm On Jan 20, 2024 |
[quote author=Sccarrr post=128037108]if we check well this one na mid table team fan chelshit, they are always jealous and very bitter me chelsea fans? god forbid. original liverpoolman |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Arsenal Vs Crystal Palace (5 - 0) On 20th January 2024 by Sonofgod1990(f): 3:32pm On Jan 20, 2024 |
Arsenal if una like make una score 20 goals in dis match you people wil never smell first position on d table again. lobish |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Arsenal Vs Crystal Palace (5 - 0) On 20th January 2024 by Sonofgod1990(f): 3:05pm On Jan 20, 2024 |
i am not happy arsenal is winning dis match. but since my over 2.5 don enter no problem |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Arsenal Vs Crystal Palace (5 - 0) On 20th January 2024 by Sonofgod1990(f): 12:44pm On Jan 20, 2024 |
arsenal 0 vs crystal palace 2.. in jesus name .amen.,, use use life savings and play it straight win for palace and smile to ur bank next day. good day all |
Politics › Re: Tinubu, DSS, Nuhu Ribadu Know How To End Insecurity In Abuja – Adebayo by Sonofgod1990(f): 11:00am On Jan 20, 2024 |
Stupid set of animals. Na only for Abuja we have insecurity? Plane crash or motor accident will visit any politician supporting dis bandits |
Politics › Re: 35% Of Recruitments Into NSCDC, Fire Service, Others To Be Women – FG by Sonofgod1990(f): 8:13am On Jan 20, 2024 |
okomile: Google is your friend
I am female Not Bro  Thank you hanty |
Sports › Re: Guinea Vs Gambia: AFCON 2023 (1 - 0) On 19th January 2024 by Sonofgod1990(f): 10:11pm On Jan 19, 2024 |
i come go stake make gambia to win with 2million naira. gambia abeg o |
Politics › Re: 35% Of Recruitments Into NSCDC, Fire Service, Others To Be Women – FG by Sonofgod1990(f): 9:50pm On Jan 19, 2024 |
|
Politics › Re: 35% Of Recruitments Into NSCDC, Fire Service, Others To Be Women – FG by Sonofgod1990(f): 9:36pm On Jan 19, 2024 |
Ibkrichie: School cert, OND and NCE Was trying 2 ask my guy with O'level to aply |
Politics › Re: 35% Of Recruitments Into NSCDC, Fire Service, Others To Be Women – FG by Sonofgod1990(f): 9:19pm On Jan 19, 2024 |
|
Sports › Re: AFCON 2023: Ivory Coast Vs Nigeria. Patriotism Vs Reality(opinion) by Sonofgod1990(f): 9:35am On Jan 19, 2024 |
Golan007: How your rent?
 you dey mind me? |
Sports › Re: Ivory Coast. Vs Nigeria: AFCON 2023: 0 - 1 On 18th January 2024 by Sonofgod1990(f): 8:12pm On Jan 18, 2024 |
Am not impressed |
Sports › Re: Ivory Coast. Vs Nigeria: AFCON 2023: 0 - 1 On 18th January 2024 by Sonofgod1990(f): 7:23pm On Jan 18, 2024 |
fergie004: That foul didn’t worth penalty Go and cancel d goal den |
Sports › Re: Ivory Coast. Vs Nigeria: AFCON 2023: 0 - 1 On 18th January 2024 by Sonofgod1990(f): 7:21pm On Jan 18, 2024 |
israelmao: Do it with care before things go the other way. i dont play straight win even if na real madrid vs lobi star. am adicted to over 1.5 |
Sports › Re: Ivory Coast. Vs Nigeria: AFCON 2023: 0 - 1 On 18th January 2024 by Sonofgod1990(f): 7:19pm On Jan 18, 2024 |
1 more goal remain. God abeg o |
Sports › Re: Ivory Coast. Vs Nigeria: AFCON 2023: 0 - 1 On 18th January 2024 by Sonofgod1990(f): 6:45pm On Jan 18, 2024 |
see dis eagles oo. dey no wan gree for my coast |
Sports › Re: Ivory Coast. Vs Nigeria: AFCON 2023: 0 - 1 On 18th January 2024 by Sonofgod1990(f): 5:58pm On Jan 18, 2024 |
Wordson: meaning u av seen it somehow say we go chop today? WELLA.. but na just 2goals i need from any of dem |
Sports › Re: Ivory Coast. Vs Nigeria: AFCON 2023: 0 - 1 On 18th January 2024 by Sonofgod1990(f): 5:51pm On Jan 18, 2024 |
make i go risk 100k carry ivory coast straight win |
Sports › Re: AFCON 2023: Ivory Coast Vs Nigeria. Patriotism Vs Reality(opinion) by Sonofgod1990(f): 5:14pm On Jan 18, 2024 |
how i wish person go follow me stake dis game with 100k over 1.5.... 58k profit... na my house rent i wan use play am., ivory coast i put my trust in una just 2 goals from una. dat all ... MAKE I NO HEAR do GIVEAWAY LETTER OO. anyone can play it and make some cash.. |
Sports › Re: Equatorial Guinea Vs Guinea Bissau: AFCON 2023 (4 - 2) On 18th January 2024 by Sonofgod1990(f): 3:47pm On Jan 18, 2024 |
JoshTim: Guy, do give away na just small cash. e don dey finish self |
Sports › Re: Equatorial Guinea Vs Guinea Bissau: AFCON 2023 (4 - 2) On 18th January 2024 by Sonofgod1990(f): 3:42pm On Jan 18, 2024 |
God no be man.. am off c una letter in d night,it 1 1 already. |
Sports › Re: Equatorial Guinea Vs Guinea Bissau: AFCON 2023 (4 - 2) On 18th January 2024 by Sonofgod1990(f): 3:36pm On Jan 18, 2024 |
Yugoslavia247: Game with end 1-0 Power of holy ghost,..am even on my way to go and take like 3bots of Heineken wit d 10k. because i knw it wil cum 2 pass |