European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: West Ham Vs Manchester City (1 - 1) On 14th March 2026 by Sonofgod1990(f): 6:09am On Mar 15 |
Mirasteel: I can't wait for the day Arsenal will lift the trophy. Arsenal are only pretending. E go shock una |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Arsenal Vs Everton (2 - 0) On 14th March 2026 by Sonofgod1990(f): 8:35pm On Mar 14 |
Sccarrr: oga go rest...lol Make we dey watch na |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Arsenal Vs Everton (2 - 0) On 14th March 2026 by Sonofgod1990(f): 8:34pm On Mar 14 |
Sccarrr: 10points fucking points clear....🔥🔥💥💥 7 points not 10 sister. Man City are winning dis night |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Arsenal Vs Everton (2 - 0) On 14th March 2026 by Sonofgod1990(f): 8:34pm On Mar 14 |
seunmsg: Dowman is my man of the match. We should start him against Leverkusen. Leverkusen wey go give arsenal 5 zero? |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Arsenal Vs Everton (2 - 0) On 14th March 2026 by Sonofgod1990(f): 8:31pm On Mar 14 |
I fit sleep dis night sooo? |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Arsenal Vs Everton (2 - 0) On 14th March 2026 by Sonofgod1990(f): 8:28pm On Mar 14 |
Yesssssssss Arsenal 1 vs everton 1. Thank God |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Arsenal Vs Everton (2 - 0) On 14th March 2026 by Sonofgod1990(f): 8:25pm On Mar 14 |
Ezeotele1: When is your Burial? Game never finish bra cam down 👇 |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Arsenal Vs Everton (2 - 0) On 14th March 2026 by Sonofgod1990(f): 8:21pm On Mar 14 |
press9jatv: Arsenal is winning treble trophies this season For playing like enugu fc club? |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Arsenal Vs Everton (2 - 0) On 14th March 2026 by Sonofgod1990(f): 8:20pm On Mar 14 |
press9jatv: Arsenal please score ooooo I said it earlier una think say na joke. Everton go win dis match
|
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Arsenal Vs Everton (2 - 0) On 14th March 2026 by Sonofgod1990(f): 8:14pm On Mar 14 |
Angelfrost: Everton sef no dey gree again o...!
Wow! Didn't think they had it in them to hold the next Champions this long.
Moyes has done an impressive job on his return. Everton are winning dis game |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Arsenal Vs Everton (2 - 0) On 14th March 2026 by Sonofgod1990(f): 8:11pm On Mar 14 |
Sccarrr: dey play 😹😹 Oya collect una trophy
|
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Arsenal Vs Everton (2 - 0) On 14th March 2026 by Sonofgod1990(f): 8:08pm On Mar 14 |
watchindelta: make arse no fall hand today this one way dem dey do like wety i no no so  Arsenal go shock una dis night. Everton for life 🧬🧬🧬🧬
|
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Arsenal Vs Everton (2 - 0) On 14th March 2026 by Sonofgod1990(f): 8:06pm On Mar 14 |
CheedyJ: I don mark am and you scored zero You dey mind them? |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Arsenal Vs Everton (2 - 0) On 14th March 2026 by Sonofgod1990(f): 8:06pm On Mar 14 |
I'm ready to do giveaway with 50k if everton finally draw dis game or win arsenal |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: West Ham Vs Manchester City (1 - 1) On 14th March 2026 by Sonofgod1990(f): 8:04pm On Mar 14 |
Victory ✌️ Victory ✌️ victory ✌️ for Manchester City
West Ham 0 vs Manchester City 5.
Amen |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Arsenal Vs Everton (2 - 0) On 14th March 2026 by Sonofgod1990(f): 7:58pm On Mar 14 |
press9jatv: We pray for Arsenal victory in today's match. Victory for Arsenal team. Which victory? Naso una go take win the epl? Comon Everton una dey find it difficult to score since Shame 😀😀
|
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Arsenal Vs Everton (2 - 0) On 14th March 2026 by Sonofgod1990(f): 7:58pm On Mar 14 |
Naso them wan use carry the EPL.
I laugh in swahili |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Arsenal Vs Everton (2 - 0) On 14th March 2026 by Sonofgod1990(f): 7:54pm On Mar 14 |
YUNGLURD: You fans should calm down, it's all a game plan...Arsenal Everton don't usually produce plenty goals...Maybe 1 or more, Everton suppose collect sha Everton to collect? You must be joking 😃. Arsenal will collect nothing less than 2 goals |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Arsenal Vs Everton (2 - 0) On 14th March 2026 by Sonofgod1990(f): 7:32pm On Mar 14 |
Sccarrr: Lol..I just remember why mostly na woman united fans wan make Arsenal loose this game....na 10men Everton flogged dem the other day😹😹😹 Naso dem go distroy arsenal tonight bro Las Las arsenal go start falling dis night 🌃
|
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Arsenal Vs Everton (2 - 0) On 14th March 2026 by Sonofgod1990(f): 7:29pm On Mar 14 |
WiseBizInvestor: Who wins the match today Everton will make us happy tonight with a win or a draw |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Arsenal Vs Everton (2 - 0) On 14th March 2026 by Sonofgod1990(f): 6:55pm On Mar 14 |
bcomputer101: Arsenal will win with 2-0 Mark my word Reverse will be d case |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Arsenal Vs Everton (2 - 0) On 14th March 2026 by Sonofgod1990(f): 6:55pm On Mar 14 |
Sccarrr: haa...better take am easy lol Because I know arsenal no fit win Everton |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Arsenal Vs Everton (2 - 0) On 14th March 2026 by Sonofgod1990(f): 6:44pm On Mar 14 |
If arsenal no draw dis game or lose am make I die |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Arsenal Vs Everton (2 - 0) On 14th March 2026 by Sonofgod1990(f): 6:42pm On Mar 14 |
Goalllll Everton 1 vs arsenal 0. Do it for us 🤲 |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Arsenal Vs Everton (2 - 0) On 14th March 2026 by Sonofgod1990(f): 6:41pm On Mar 14 |
press9jatv: so you dey bet here. By God's Grace Arsenal will win this match and also wins treble trophies 🏆🏆🏆🏆 Win treble for inside Bush |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Arsenal Vs Everton (2 - 0) On 14th March 2026 by Sonofgod1990(f): 6:33pm On Mar 14 |
Sccarrr: now you're talking, but God pass una😹 Just put it at the back of your mind that arsenal no go fit win Everton today before the shock give you hbp |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Arsenal Vs Everton (2 - 0) On 14th March 2026 by Sonofgod1990(f): 6:31pm On Mar 14 |
Sporty don chop me reach 40million naira today.
Sunderland and Leverkusen na una do dis one |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Arsenal Vs Everton (2 - 0) On 14th March 2026 by Sonofgod1990(f): 6:29pm On Mar 14 |
Sccarrr: lol... even God dey shame for u at this point....u don too call am to bring downfall upon another which ain't his way, hope u don see y he no answer?? better start calling on to Satan 😹 Satan please do it for us Everton 3 vs arsenal 0 |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Arsenal Vs Everton (2 - 0) On 14th March 2026 by Sonofgod1990(f): 5:52pm On Mar 14 |
KingAzubuike: Everton win or draw. I said it here first. Everton will surprise arsenal today. Nothing like draw bro. Everton are going home with the whole 3 points |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Arsenal Vs Everton (2 - 0) On 14th March 2026 by Sonofgod1990(f): 5:51pm On Mar 14 |
Arsenal 1 vs Everton 3. God please do it for us🤲🙏 |
Politics › Re: NDPC Warns Content Creators To Respect Citizens’ Privacy by Sonofgod1990(f): 6:00pm On Mar 13 |
Ok noted. I'm Sorry for Nigeria |
|