European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Wolverhampton Wanderers Vs Arsenal (2 - 2) On 18th February 2026 by Sonofgod1990(f): 10:57am On Feb 19 |
Sccarrr: na why den dey chase Arsenal from behind 😹 Thank God you know |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Wolverhampton Wanderers Vs Arsenal (2 - 2) On 18th February 2026 by Sonofgod1990(f): 10:13am On Feb 19 |
Sccarrr: how is it 2points... allow City to play first na...haba Ooh you think City be arsenal? Dey play ⏯️ How things are going now. Man City 🏙️🌆 will be given the epl cup next month been match  |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Wolverhampton Wanderers Vs Arsenal (2 - 2) On 18th February 2026 by Sonofgod1990(f): 9:45am On Feb 19 |
Sccarrr: but we no loose na, did we? From leading the table with 9 points dropped to leading to 2 points. No be lose be that?  No be juju b dat? You better leave arsenal before assanal leave you |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Wolverhampton Wanderers Vs Arsenal (2 - 2) On 18th February 2026 by Sonofgod1990(f): 8:17am On Feb 19 |
Sccarrr: rest, no be today we dey beat dem home or away And una no fit win people wey dey 20 for table. Kai una don too suffer for wia arsenal dey aswear |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Wolverhampton Wanderers Vs Arsenal (2 - 2) On 18th February 2026 by Sonofgod1990(f): 8:16am On Feb 19 |
Sccarrr: lol ...it's normal to get disappointed in some games, can your team win all games in a season calendar? But arsenal fans no dey ever reason say they go ever lose one day naa  |
Politics › Re: Zamfara Governor Commissions 25 Armoured Personnel Carriers, Drones by Sonofgod1990(f): 7:43am On Feb 19 |
Something wey terrorists go collect next week? |
Business › Re: Dangote Promotes Daughters To Top Executive Posts As Conglomerate Grows by Sonofgod1990(f): 7:42am On Feb 19 |
Before na you he go promote? |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Wolverhampton Wanderers Vs Arsenal (2 - 2) On 18th February 2026 by Sonofgod1990(f): 7:15am On Feb 19 |
Sccarrr: the Aston villa wey we beat like small pikin or which one? Una next match na with Tottenham for Tottenham home. Arsenal otilo |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Wolverhampton Wanderers Vs Arsenal (2 - 2) On 18th February 2026 by Sonofgod1990(f): 7:12am On Feb 19 |
Sccarrr: the Aston villa wey we beat like small pikin or which one? I know before the yesterday match you been dey reason say una go give wolves like 5 zero. I lie?  Una next match na with Tottenham self. Una own Don finish |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Wolverhampton Wanderers Vs Arsenal (2 - 2) On 18th February 2026 by Sonofgod1990(f): 7:10am On Feb 19 |
Sccarrr: the Aston villa wey we beat like small pikin or which one? But people wey dey 20 for table dey catch una draw. Meaning a team wey dey even 15 for table can destroy you people |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Wolverhampton Wanderers Vs Arsenal (2 - 2) On 18th February 2026 by Sonofgod1990(f): 7:08am On Feb 19 |
geoworldedu: You will live long. You won't die. Why are you saying this? Pls people check on this moniker o abeg. He doesn't mean he will die bro. He only mean that as arsenal no go letter carry the cup he's going to join Chelsea or Manchester United next season |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Wolverhampton Wanderers Vs Arsenal (2 - 2) On 18th February 2026 by Sonofgod1990(f): 7:06am On Feb 19 |
Pentagon, hexagon, heptagon and arsenal ( TITLE GONE) grin  But arsenal can manage dis cup under shaa
|
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Wolverhampton Wanderers Vs Arsenal (2 - 2) On 18th February 2026 by Sonofgod1990(f): 7:04am On Feb 19 |
Sccarrr: still at the top Which top?  Una shame dey shame me aswear Comon wolves wey dey 20 for table? If una come meet Aston Villa next week nko Arsenal is finished |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Wolverhampton Wanderers Vs Arsenal (2 - 2) On 18th February 2026 by Sonofgod1990(f): 12:45am On Feb 19 |
sweerychick: Arsenal my love Arsenal ya love? Una go cry 😭 dis season Is like you started supporting arsenal last year |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Wolverhampton Wanderers Vs Arsenal (2 - 2) On 18th February 2026 by Sonofgod1990(f): 12:44am On Feb 19 |
Sccarrr: too early to dey cry 😭 Who come letter cry? Shaa How market |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Wolverhampton Wanderers Vs Arsenal (2 - 2) On 18th February 2026 by Sonofgod1990(f): 12:42am On Feb 19 |
bluefilm: Arsenal scores
What an early break!
Wolves 0-1 Arsenal
COYG How market chief  Arsenal go carry una go where una don't know dis season
|
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Wolverhampton Wanderers Vs Arsenal (2 - 2) On 18th February 2026 by Sonofgod1990(f): 12:38am On Feb 19 |
Treasure17: This season might just be the last season for me as an arsenal fan Una no go fit kill person dis arsenal people.. Arsenal problem is spiritual not ordinary. Sha see una cup under
|
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Wolverhampton Wanderers Vs Arsenal (2 - 2) On 18th February 2026 by Sonofgod1990(f): 12:22am On Feb 19 |
Sccarrr: u no see the Sakaa goal?😉😛😜😝 How market  We no tell you people??¿? Sha see una cup for below Las Las
|
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Wolverhampton Wanderers Vs Arsenal (2 - 2) On 18th February 2026 by Sonofgod1990(f): 9:11pm On Feb 18 |
Sccarrr: too early to dey cry 😭 You know d truth na  |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Wolverhampton Wanderers Vs Arsenal (2 - 2) On 18th February 2026 by Sonofgod1990(f): 9:07pm On Feb 18 |
omooba969: Goal Arsenal ⚽️  Una still no go carry epl cup  |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Wolverhampton Wanderers Vs Arsenal (2 - 2) On 18th February 2026 by Sonofgod1990(f): 9:06pm On Feb 18 |
Remain one goal make I cash out Big money dis night 🌉 |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Wolverhampton Wanderers Vs Arsenal (2 - 2) On 18th February 2026 by Sonofgod1990(f): 9:00pm On Feb 18 |
favour32: U don come again? Oya do your impossible prediction with emotion as usual. You go hide after the match! Make we dey watch naaaaaa |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Wolverhampton Wanderers Vs Arsenal (2 - 2) On 18th February 2026 by Sonofgod1990(f): 8:16pm On Feb 18 |
Make I risk 30 million naira Carry wolves straight win.
Wolves please don't disappoint |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Wolverhampton Wanderers Vs Arsenal (2 - 2) On 18th February 2026 by Sonofgod1990(f): 8:15pm On Feb 18 |
omooba969: Sure 3 points...Go Arsenal! 🔥💪  Arsenal go break una heart dis night |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Wolverhampton Wanderers Vs Arsenal (2 - 2) On 18th February 2026 by Sonofgod1990(f): 8:14pm On Feb 18 |
Laple0541: A goalless draw!
Arsenal will play really well but the goals will not come. So shall it be in Jesus name |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Wolverhampton Wanderers Vs Arsenal (2 - 2) On 18th February 2026 by Sonofgod1990(f): 8:13pm On Feb 18 |
Wolves please you people should do it for the daddy Wolves 2 vs arsenal 1. So shall it be in Jesus name 📛 Amen and Amen Dis game should Sha give me 2 goals 
|
Business › Re: Naira Strengthens Against British Pound To ₦1,806/£1 by Sonofgod1990(f): 6:47pm On Feb 18 |
Make I do go bill my Uk client £5k. Hopefully he drops something. |
Romance › Re: Man Marries 3 Women On Same Day In Ilorin, Kwara State (video) by Sonofgod1990(f): 6:45pm On Feb 18 |
ponlear: The women seem unhappy and evidently pregnant. But really, In this Timnubu era, this man get mind o Food stuffs are cheap bro |
Business › Re: Dangote Predicts Naira Will Appreciate To ₦1,100/$ This Year by Sonofgod1990(f): 11:38am On Feb 18 |
Na now I enter yahoo una wan crash dollar?
Make una no just try am |
|
Politics › Re: TY Danjuma Hails Trump For Elevating Middle Belt Crises To Global Attention by Sonofgod1990(f): 9:05am On Feb 18 |
|
Politics › Re: Aiyedatiwa Not Involved In Attack On APC Chairman - Information Commissioner by Sonofgod1990(f): 8:47am On Feb 18 |
Nothing really happened to this people
Religion of light 🕯️ and darkness are starting their fasting today
Light 🕯️ to the world 🌎 Stop the killings |