Speakdatruth's Posts
Nairaland Forum › Speakdatruth's Profile › Speakdatruth's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 134 135 136 137 138 139 140 141 142 (of 143 pages)
[quote author=Texas.Cowgirl]Really? Hmmmmm Maybe my taste is different.......Laylow all day[/quote]cheap |
Shollypopz: I guess if you were born in Nigeria, you know everything in Nigeria......dullardto who? *searching* |
Rhymez: I just hope u wont stare and mastur.batewoootttttt? |
Rhymez:*searching* identity detected *view* idowuogbo's back up plan *completed* |
Shollypopz: I just did!...do not mistake my politeness for meekness...ds post is wicked ![]() |
Idowuogbo: Persin wey dem breed for naija dey form wot is dat? Lmaoooo! We understand! U no dey shyte.post ---> shollypops |
Shollypopz: eeewwww.....eewwwwwwposts ---> idowuogbo |
Idowuogbo: Na down in hell joor! U no see as d body dey hot 24hrs like persin wey dem forget inside incubator.post ---> shollypops |
cdamsel: mynd u no come tell me early na,me want more yarnsh na,yarnsh can neva b 2muchcan sum1 tel me d meanin of ashawo |
Idowuogbo: So u don dey borrow yaself brain she? Bravo! Well done! Dem click profile, sight Bado dem wan die! Chei! Ijaya lomo right from birth. Ajanaku d gbaskimacious peperenpe! Click another profile, i dey dia! We run this zanga. Ur time never reach....post ---> shollypops |
[quote author=Texas.Cowgirl]Idowu and Shola dey fight again? Dem go talk am so Yoruba girls like to fight.....una go open mouth go vex. Smh[/quote]u jus join nairaland? dem go transfer giv dia pikin |
Shollypopz: Looks @ profile pic....*bursts out laughing*shola, is dia sumtin u wana tel me? |
[quote author=Texas.Cowgirl] Thanks babe[/quote]u welcum |
alosiby92: oK..Alosiby is voting for ABPATRICK.....wots wit d tongue? |
Rhymez: My vote is between Laylow and AbPatrick period!!!i hop my use of palmkernel didnt discourage u ![]() |
[quote author=Mynd_44]No OOOO!!!! You know you have the final say na[/quote]woman gat final say in ya life? |
demelza: You are far too kind. Thanks a bunch.always |
alosiby92: Alosiby is voting for ABPATRICK and XAVIERS....girl, jus one candidate by 2moro |
Br3nd4: Well.................?stil not sayin anytin. got none? i cud help buh no campaigning 4 him |
demelza:hmm, i lyk +ve rebuttals. wil consider him |
[quote author=Mynd_44]Go for Laylow then......he has promise ynash enlargement for all the girls so if you are ynash fan, join that team[/quote]dats no promise, giv me substance haba |
Br3nd4: Which is your moda's language?workin on any strategy 4 dat ghenghen dude? |
demelza: Have you heard of Ekwah? That guy is the truth, he's the one you are looking forekwah? dat z palmkarnel in ma moda language #jus sayin |
[quote author=Mynd_44]No guy. Don't go with Modella, i was with them earlier and their benefits is not so interesting ![]() ![]() .Port with me[/quote]i wnt 2 cus an upset, m pickin frm 3rd positn down 2prove it. u do d same wit me |
Br3nd4: Okay chose wiselyyep. i wil |
[quote author=Mynd_44]I DON PORT OOOOOOOOOO!!!!!!!!! I don finally port commot for that Team we I bin dey for morning. Negotiations have been done and I don clear commot. Modella, no vex but you no pay me reach. More info coming soon[/quote]rubbish |
we gat 28 qualifd usernames 2roll out 2moro. we wnt 2 cause an upset in d result. |
Br3nd4: GhenGhen is your guy*thinkin* 2 mani optns |
i lyk shollypops buh her team n idowuogbo 2 dey fight, m tinkin itsmodella 2, e bi lyk say na gentle team |
me i lyk efribori hia buh i gat 2 chose a dude 2 root 4, no mo pms. eny advise? |
Oahray: wow! You are such a genius! How did you figure that outi work wit MI6 ![]() |
naw ds z fun ma pipo |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 134 135 136 137 138 139 140 141 142 (of 143 pages)




bt did u no I now ve a crush on him R231 time ve expired 
